NewStats: 3,264,178 , 8,182,876 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 03:56 AM 493oy6382y |
Efcc Recruitment (1050292 Views)
sleuthhound: 5:03pm On Jul 13, 2022 |
Sam47:seems uno sabi hw things dey work! Cos u hv a connect helping u doesn't warrant u to disrespect it&throw his details out dere, only if a connect is kind enough 2say "bring someone else details" den u act. The best advice was given up dere, its left 4him to act on it! 4 Likes |
sleuthhound: 7:43pm On Jul 13, 2022 |
Sam47: ![]() ![]() 3 Likes |
Gensanusi(m): 7:48pm On Jul 13, 2022 |
sleuthhound: Kilode |
sleuthhound: 7:49pm On Jul 13, 2022 |
Gensanusi:lol no vex..na dat competence i bn see wey crack my ribs ![]() |
Ziz123(m): 9:01pm On Jul 13, 2022 |
sleuthhound:������ |
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 9:57pm On Jul 13, 2022 |
sleuthhound:They said they are looking at the way you respond ..you confidence and your english ..they said the last recruitment they did, the candidates were bt very bright and that caused prblms ..atleast thats what i heard |
sleuthhound: 10:23pm On Jul 13, 2022 |
Sam47: ![]() 2 Likes |
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 12:06pm On Jul 14, 2022 |
sleuthhound:I said thats what i heard oo ..i dint say its a fact |
Xboy1993: 12:45pm On Jul 14, 2022 |
So when should we expect the list
|
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 3:24pm On Jul 14, 2022 |
Xboy1993: Hopefully by the end of the month |
Ziz123(m): 4:19pm On Jul 14, 2022 |
InshAllah by d end of the month
|
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 5:26pm On Jul 14, 2022 |
End of d month? Me wey tink say list go commot after sallah ![]() 1 Like |
Mukzahra: 5:44pm On Jul 14, 2022 |
mrdumont:after sallah na still end of the mouth |
error4040: 2:18am On Jul 15, 2022 |
sleuthhound: ![]() ![]() ![]() Naija My Country I talk am na, Mhn plenty of them no write exams no do med and no physical screening but them don already add their name to qualified just to replace those with no strong connection So make person just pray them no replace am, and those of Una wey go eventually make the list e go shock Una when different people wey no qualify will also be shortlisted. Even the ones wey height no reach Una go see them there. |
error4040: 2:23am On Jul 15, 2022 |
Sam47: The above information mhn you're sitting on a LONG THING |
error4040: 2:27am On Jul 15, 2022 |
@sleuthhound Check you mail, I wan discuss something with you.
|
error4040: 2:28am On Jul 15, 2022 |
Mudeea: NO CAP 1 Like |
Ziz123(m): 6:41am On Jul 15, 2022 |
error4040:guy stop dat heavy dreaming����� |
Ziz123(m): 6:42am On Jul 15, 2022 |
Ziz123:jst pray dats all wat u neeed stop callin dat merit |
error4040: 10:24am On Jul 15, 2022 |
Amajee: 2:52pm On Jul 15, 2022 |
E b like say they call ppl for interview again oo on Wednesday
|
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 3:07pm On Jul 15, 2022 |
Amajee: Are you sure boss? |
Amajee: 5:03pm On Jul 15, 2022 |
Something like that. A
Demi003: |
Prospect048: 5:09pm On Jul 15, 2022 |
Gensanusi:look at you, many did so during magu and it was a success |
Re: Efcc Recruitment by Nobody: 9:34pm On Jul 15, 2022 |
Mudeea:So your saying all those pple that wrote the test and were not invited their connection is nt a strong one ? |
error4040: 10:47pm On Jul 15, 2022 |
Prospect048: I have Replied your mail. |
error4040: 10:48pm On Jul 15, 2022 |
Sam47: Here we go again ![]() 1 Like |
error4040: 10:52pm On Jul 15, 2022 |
Amajee: As we de tell Una say them de shuffle and do replacement of some candidate someone in here say them go employ base on COMPETENCE ( for Naija of today) ![]() Ziz123 no vex abeg, no be you i De refer to o. na sleuthhound I de talk about ![]() ![]() ![]() |
error4040: 11:00pm On Jul 15, 2022 |
AbcAbcd: Bro it's like istration and whatever position are all under current Recruitment o (meaning they also would go to camp) na after pop each would be assigned base on your performance throughout the course. But I'm not 100% sure 1 Like |
kegnufostu: 11:02pm On Jul 15, 2022 |
error4040: My question now is.. Would they give APL before or after the training |
Gensanusi(m): 2:17am On Jul 16, 2022 |
kegnufostu: After training |
Gensanusi(m): 6:13am On Jul 16, 2022 |
Amajee: Some states have not filled there quota |
List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them.
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |