NewStats: 3,264,736 , 8,184,567 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 09:02 AM 4h4j5a6382y |
N-power What Date Did You Receive Your Last Payment (16547 Views)
Orubebe01: 4:10pm On Mar 25, 2022 |
.
1 Like |
Odemok(m): 4:11pm On Mar 25, 2022 |
Where is that ezenwaeze guy?
3 Likes |
ignis: 4:35pm On Mar 25, 2022 |
This country
1 Like |
Victorarinze1: 4:47pm On Mar 25, 2022 |
Ah swear!!! If Npower no pay!! I go seize students script. Na so Dem dey empower person. Three months outstanding. Just be like say we dey do ajayi work.
2 Likes |
sammyobi584: 4:52pm On Mar 25, 2022 |
Victorarinze1: You get time dy go your ppa. Who ppa help 4 Likes |
Hassanmaye(m): 5:18pm On Mar 25, 2022 |
govnor4551:Please the batch 2 that we just do thump print what is the next action please 1 Like |
TemmyT002(m): 5:25pm On Mar 25, 2022 |
Osagyefo98: With all due respect, Thunder Fire You sir 1 Like |
eki2000(m): 5:57pm On Mar 25, 2022 |
TemmyT002:see as you finish this man on top respect oo |
Joetttimua1811(m): 5:58pm On Mar 25, 2022 |
How ina dey do this Npower stuff sef ![]() |
Newton2024: 6:09pm On Mar 25, 2022 |
Hassanmaye:Wait till September when C1 will be over. 2 Likes |
MNDY(m): 7:17pm On Mar 25, 2022 |
Anaerobi: I don thumbprint for am o. You get idea on when dem go fit deploy us so? |
Re: N-power What Date Did You Receive Your Last Payment by Nobody: 7:38pm On Mar 25, 2022 |
Caleycashh: ![]() |
Anaerobi(m): 8:14pm On Mar 25, 2022 |
MNDY: We never do physical verification yet. E fit reach June or July sef 1 Like |
Juanmike(m): 8:30pm On Mar 25, 2022 |
Odemok:Olubebe01 is ezenweze, as him see say npower don cast, him run open another moniker |
Patrickker(m): 9:32pm On Mar 25, 2022 |
If peradventure APC becomes losers in 2023, know ye that Sadiya contributed 90% to the loss. That woman is a tool making the APC led government unpopular in many ways.
3 Likes |
nkemjacob2(m): 10:18pm On Mar 25, 2022 |
Pls will npower pay for the training for the Nexit?. Country hard o
|
samuel051: 10:25pm On Mar 25, 2022 |
Welcome to the club.. when batch a and b dey complain una dey ask wetin Dem use dia stipend do, shey una don see as d stipend dey come early and fast. Una get less than 6months to go ![]() ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
234GT(m): 10:42pm On Mar 25, 2022 |
PaulOtl: Just your number. You no put bank name. |
Re: N-power What Date Did You Receive Your Last Payment by Nobody: 10:44pm On Mar 25, 2022 |
234GT:Oh sorry, I was rushing to be among. GTBANK U.O |
IsaacEtieno(m): 6:44am On Mar 26, 2022 |
N-Power this is totally unfair. 3 solid months, no payment and to think you guys tagged this EMPOWERMENT PROGRAM, is sickening because there's not empowering about it. People spend the little they have on transportation hoping to be paid at month end only to get disappointed. Hon. Minister, i know you go home every month with your salary but ordinary stipend you can't pay.
|
respect80(m): 7:56am On Mar 26, 2022 |
That foooolish Sadiya is a very foooolish woman. Corruption personified, and her taciturnity concerning why things are going the way they are just gives credence to the fact that Buhari and APC are failures! |
Re: N-power What Date Did You Receive Your Last Payment by Nobody: 9:25am On Mar 26, 2022 |
234GT:Good morning Sir. If you were the one who credited me 1K this morning, thank you and God bless bro. The sender's name is Oladimeji... 1 Like |
Arizoner: 9:34am On Mar 26, 2022 |
Newton2024:my graduate friend has a casual factory job of 40k. Should he leave it for npower? |
Faani: 12:09pm On Mar 26, 2022 |
[lol,it seems so quote author=Anaerobi post=111359986]Nawa o. Stream 2 abi make we comot hop as stream 1 d complain? [/quote] |
Basmec(m): 12:20pm On Mar 26, 2022 |
For real.
|
Re: N-power What Date Did You Receive Your Last Payment by Nobody: 12:50pm On Mar 26, 2022 |
Basmec:Hi... I can manage to send #200 MTN to your number , pls manage. Me too, I'm begging senior men, on here...to assist. So, #200 is what I am afford for now. Pls manage |
Abrian550(m): 2:12pm On Mar 26, 2022 |
You that’s asking this question, would you leave your job for Npower? Na wa for you. Let the person do both. It is not rocket science. Arizoner: |
Basmec(m): 3:02pm On Mar 26, 2022 |
Hi...
1 Like |
MNDY(m): 3:15pm On Mar 26, 2022 |
Anaerobi: Ok. Somebody dey talk say when time reach dem go carry us all Stream II based on automatic, say no selection again, dem don already gum us all together with the Stream I from the beginning. Say nor be everybody wey apply bin fit do dat biometric wey we do. |
Anaerobi(m): 4:01pm On Mar 26, 2022 |
MNDY: Bro my own be say make I receive at least 3 months salary from npower before August. As Election is fast approaching, anything is possible. |
dhope: 5:28pm On Mar 26, 2022 |
Abrian550:Who dey do npower job sef? Na free money from this govt. It's not too good to miss all these empowerment money because na the money person fit use to augment things and cushion inflation effect created by bubu govt 1 Like |
samuel051: 6:49am On Mar 27, 2022 |
Arizoner:Shey goat head dat ur friend ni? |