NewStats: 3,264,403 , 8,183,616 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:27 PM 5c1x2h

6382y

Who Else Is Enjoying This From MTN - Phones - Nairaland p1m3e

Who Else Is Enjoying This From MTN (9904 Views)

(4)

(1) Go Down)

meshachdbuzz(m): 12:14pm On Mar 16, 2022
Have been enjoying this for years now grin angry grin

7 Likes

Pussyassniggar(f): 12:33pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
Jeez you're lucky o
500 for 1.5gb sef nor dey my own
Abeg if u fit share data for me I nor mind
shocked shocked

5 Likes 1 Share

meshachdbuzz(m): 1:04pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Jeez you're lucky o
500 for 1.5gb sef nor dey my own
Abeg if u fit share data for me I nor mind
shocked shocked
Lol grin grin Keep subscribing them go dey increase am
I dey even see 10k for 80gb self

6 Likes

FahBuLous: 1:12pm On Mar 16, 2022
.

2 Likes

Pussyassniggar(f): 1:15pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Lol grin grin Keep subscribing them go dey increase am
I dey even see 10k for 80gb self
Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all

1 Like

Daniel058(m): 1:56pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all
Dial *121#

1 Like 3 Shares

Daniel058(m): 1:58pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
mine

5 Likes

32(m): 2:04pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin
lucky u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks
dayabiuuku: 2:48pm On Mar 16, 2022
Dial *121# for 75mb for N20


Then send yes to 131


But pray say you get luck Sha!
talk2hb1(m): 3:15pm On Mar 16, 2022
Dunno of the 60Gig options
Bestiee01(f): 3:34pm On Mar 16, 2022
Some nairaland are pathetic, really.he just brought info,and the next instant,u guys started begging.how are you not ashamed?

44 Likes 1 Share

Katie2021(f): 4:05pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:
Have been enjoying this for years now grin angry grin

I go soon reach this your level

1 Like

sheggsliveth: 4:08pm On Mar 16, 2022
My own to small... MTN no say life hard

1 Like

Kennedyharry: 4:19pm On Mar 16, 2022
Wow that's great

1 Like

meshachdbuzz(m): 4:21pm On Mar 16, 2022
Pussyassniggar:

Guy I do subscribe on a steady
They don't give me cheap ones
If u fit share me small
I nor mind at all

My comrade take am easy grin grin grin

Family when dey my neck when u dey share data give daily eehen i dey even sub twice in a month self

No worry if extra dey i go share cheesy
meshachdbuzz(m): 4:22pm On Mar 16, 2022
Daniel058:
mine
Keep doing the 5k dey will increase it up to 10k self but 6k own is bliss grin
meshachdbuzz(m): 4:23pm On Mar 16, 2022
32:
lucky u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks
Lol grin grin

No worry i gat u when i get enough to go arround

1 Like

meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022
Bestiee01:
Some nairaland are pathetic, really.he just brought info,and the next instant,u guys started begging.how are you not ashamed?

Our niaralanders since memorial grin grin

This ppl na family jare i love nairalanders die they will never since to amaze you cheesy cheesy
meshachdbuzz(m): 4:26pm On Mar 16, 2022
Katie2021:


I go soon reach this your level

Sure even am self grin

1 Like

Pussyassniggar(f): 4:29pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:


My comrade take am easy grin grin grin

Family when dey my neck when u dey share data give daily eehen i dey even sub twice in a month self

No worry if extra dey i go share cheesy
no issue boss
Daniel058(m): 4:35pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Keep doing the 5k dey will increase it up to 10k self but 6k own is bliss grin



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
Buziness101: 5:01pm On Mar 16, 2022
@ OP please wts d code to dial
agadez007(m): 5:10pm On Mar 16, 2022
This data no fit do me for one week self,common my online hD movies go chop am three days
MTN can do better

2 Likes

meshachdbuzz(m): 5:16pm On Mar 16, 2022
Buziness101:
@ OP please wts d code to dial
*121# follow the prompt
meshachdbuzz(m): 5:18pm On Mar 16, 2022
agadez007:
This data no fit do me for one week self,common my online hD movies go chop am three days
MTN can do better

Do glo na is like 1terabyte for 100k is like is for 1year oo

1 Like

meshachdbuzz(m): 5:19pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.

I been dey sell my own before not untill family come begin ask me for data grin grin

1 Like

Pwhitelaw(m): 5:31pm On Mar 16, 2022
sheggsliveth:
My own to small... MTN no say life hard

Keep using the sim you will get a bigger mb at lower price.Mine is 6k for 50gb

1 Like

32(m): 5:44pm On Mar 16, 2022
meshachdbuzz:

Lol grin grin

No worry i gat u when i get enough to go arround
ok. Thanks
32(m): 5:46pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
oga, u. Share small data for me pls. 09130700105. Thanks

1 Like 2 Shares

Salliet(m): 5:56pm On Mar 16, 2022
Buziness101:
@ OP please wts d code to dial

*121#

Then choose Data4me
32(m): 6:00pm On Mar 16, 2022
Daniel058:



grin I don't even use all d 24gb . I d share with my friend.
wow .... Seen . God bless

1 Like

Daniel058(m): 6:00pm On Mar 16, 2022
32:
wow .... Seen . God bless
grin

(1) Reply)

Mtn Diamond Yellow Loan

(Go Up)

Sections: How To . 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.