NewStats: 3,264,105 , 8,182,612 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 04:58 PM 3j64116382y |
Forex Traders Abeg Help Me (1416 Views)
(1) Go Down)
Lilpen3758: 11:57am On Jun 08, 2021 |
Please any forex trader in this platform Should help me learn trading Even if na only signal you dey give me Abeg 30$ for a day is enough for me for a start abeg make una help my life All of us for here na like brothers and sisters forget say we dey fight na normal thing even husband and wife dey fight and settle Abeg help a brother....... thank you 2 Likes |
Cerebellum: 12:07pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Do you think Forex is advisable bro?? 1 Like |
wittywriter: 12:10pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Reach out via DM on my profile or visit peeps arcade. Wittywriter 2 Likes 1 Share |
Lilpen3758: 12:16pm On Jun 08, 2021 |
Cerebellum:Una no allow me sell my kidney Una talk say ritual na bad thing my wait for God una no allow me do Yahoo Una no wan send me money my go lag go hustle Una no find work for me Una still no want make I do forex?? ![]() ![]() Tell me what you want me to do to get money I need money badly...... 6 Likes |
ForestHill: 12:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:Advanced gambling=FX |
Cerebellum: 12:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: Alaye, A just ask question o, una don dey list epistle... Take am jeje nah 1 Like 1 Share |
DecanRice: 12:30pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter: How do I reach you on WhatsApp please 1 Like |
wittywriter: 12:39pm On Jun 08, 2021 |
DecanRice: Kindly let us converse or chat via email first... Wittyness |
DecanRice: 12:45pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter: I don't have access to the email used in setting up this How do I reach you |
wittywriter: 12:54pm On Jun 08, 2021 |
DecanRice: Well I don't know how else. Why not edit your profile and set a new valid email there or post your email on your signature...for access. Wittyness |
SarutobiEky(m): 1:25pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter:I've always wanted to go to peeps arcade. Can I send a DM? |
Lilpen3758: 3:59pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: 4:30pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:Oga i wan ask you question no vex wetin dey give una mind to come my thread to come steal my grace?? ![]() ![]() 3 Likes |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 4:57pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:na Buhari give them mind ![]() 2 Likes |
Lilpen3758: 5:03pm On Jun 08, 2021 |
Re: Forex Traders Abeg Help Me by Nobody: 5:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:hehehehe...! 1 Like |
SarutobiEky(m): 9:22pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:no vex my oga... Me sef need help ![]() 1 Like |
Lilpen3758: 10:31pm On Jun 08, 2021 |
sircrabo: 10:53pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758: You are looking for help from forex traders in the romance section. $30 a day ![]() I wish you a smooth ride. |
SarutobiEky(m): 11:18pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:I Neva even gain you don dey tax me ![]() |
Lilpen3758: 11:19pm On Jun 08, 2021 |
SarutobiEky:you never gain upto now?? ![]() ![]() Na our prayer be that... |
SarutobiEky(m): 11:21pm On Jun 08, 2021 |
Lilpen3758:amen. All of us go gain ijn ![]() ![]() 1 Like |
Lilpen3758: 11:34pm On Jun 08, 2021 |
wittywriter: 12:51am On Jun 09, 2021 |
SarutobiEky: Alright |
Dliquidmetal(m): 6:39am On Jun 09, 2021 |
To make $30 is easy depending on how much you have as capital,if you have 500$ upwards as capital then you can't even use more than an hour a day to secure that but risk management is the main thing,thered be days you would lose but that's under your control. I control how much I'm willing to lose but not how much I gain in most cases cause I seldom set a take profit order. 2 Likes |
Lilpen3758: 6:42am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:so brother you are telling me I need 500$ to start trading? ![]() ![]() ![]() no nah oga no nah... |
Dliquidmetal(m): 6:48am On Jun 09, 2021 |
Lilpen3758:you could start trading with any amount even 10$ but due to what your planning to make daily,if you want to make 30$ daily with 100$ you would trade aggressively and with emotions which would most likely lead you to fail |
Lilpen3758: 7:43am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:hmmmmm I get you....thanks but I really need a mentor Biko ? If you don't mind ....will you please be my mentor? |
Dliquidmetal(m): 7:59am On Jun 09, 2021 |
Lilpen3758:forex is hard o,I mean very hard lol you need a great zeal and tenacity to triumph. You would lose a lot but if you no give up you'd triumph,I can't be anyone's mentor right now. People go into forex with the wrong expectations and believe and when it dosent go all rosy they would start saying shit up and down lol. 2 Likes |
Lilpen3758: 8:09am On Jun 09, 2021 |
Dliquidmetal:hmmmmm I have tried it before nah when bar been dey small for hand dey wipe me instantly ![]() ![]() |
r31gn: 8:52am On Jun 10, 2021 |
If you are a beginner and want to learn forex trading read this article https://thetraderinyou.com/forex-trading-in-nigeria-for-beginners/ For $30, XM or Tickmill offers a free $30 for new clients. But it's pointless to get this money if you don't know how to trade. Lilpen3758: 1 Like |
Lilpen3758: 9:22am On Jun 10, 2021 |
r31gn:hmmmmm can I get your WhatsApp number for signals? |
(1) Reply)
Worthless Guys Are Taking The Redpill Shi Too Serious*
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |