NewStats: 3,265,412 , 8,186,650 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 07:51 PM 69b6a6382y |
My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me (6093 Views)
bigpicture001: 3:52pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: If I tell u how togedda me and my immediate ex b.... But d girl Waka... And I no die... This nA person wey we day see every two days for two and half years.. ND we day plan and do things togeda .becaus of her I visit and hang around my geez lezz. E dey very painful ND easier for som1 where no dey d shoes to tell u to move on....but brotherly. Na the only way 1 Like |
yetunsbay(m): 4:42pm On Apr 16, 2021 |
bigpicture001:19 years no be teenager in the eyes of the law |
yetunsbay(m): 4:43pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:if to sey you gimme her, Una don vex me be that |
LegitLexLuthor(m): 4:52pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:if you don't see how it concerns the issue at hand then I don't know what to tell you. Just go through the guy replies and see how he's replying people, it's only right for him to ask his age. 2 Likes |
Princecool25(m): 5:04pm On Apr 16, 2021 |
Your just acting as if you know it all...you clearly sound like a weak ass nigga no jokes...even if you can afford or give her such money,don’t do that because she’s ignoring you!!you better wise up and act like a real man.
1 Like 1 Share |
Matheusmartin: 5:24pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:. U are an idiot. Billed u 190k, she nor get parents?? |
stinjoe(m): 5:58pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:Jerakson is like you have enough overflow of God's blessings. 2 Likes |
Arkadrob(m): 6:01pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:. Jason abi Jerakson dey use una catch cruise. 2 Likes |
DannyG8(m): 6:09pm On Apr 16, 2021 |
guy use the money do give away for us nah tuale
|
MrMacinterchi1: 6:49pm On Apr 16, 2021 |
SUCKCESSFUL:Lol Lol Lol Lol Lol Lol Lol Lol Lol. this your last advice is funny and one in a million something 2 Likes |
frozen70(f): 7:26pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: Have you ever seen a Virgin going into modeling, hmmm So you will give her the amount and when she wins, do you think you are the class of men she will flaunt in the social media What's the duty of her parents that she can't get it from them Wise up pls, the economy is hard unless you don't have financial needs 1 Like |
Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Nobody: 7:30pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: You dun mara. Since na pure water money e no suppose worry you now. Give her d rabba take am say na pure water you buy Drop a pic of your balance, make i drop my own. If your money no reach 250K USD then you no say na trailer go jam you last last 3 Likes |
uchman(m): 7:48pm On Apr 16, 2021 |
SarutobiEky: So person wey gain ission, them go dey dash am money? Are you the first to gain ission? |
Xxx123xxx(m): 8:47pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson:. Simpson 1 Like |
Xxx123xxx(m): 8:49pm On Apr 16, 2021 |
![]() ![]() ILovebigyansh:. ![]() |
Berezuski: 9:20pm On Apr 16, 2021 |
The op is as useless as anything anyone can ever imagine 150k is like sachet what to you etc. If you have the money then you give it to her and stop typing rubbish back at people. What's all these. 1 Like |
SarutobiEky(m): 9:26pm On Apr 16, 2021 |
uchman: Guy Na you I tag? Na your money? Make una Dey learn to mind una business if una no get any positives to add abeg. 1 Like |
airexx: 10:17pm On Apr 16, 2021 |
ILovebigyansh:Why u dey waste your time 4 this kind small pikin? 1 Like |
airexx: 10:18pm On Apr 16, 2021 |
SarutobiEky: |
Mcslize: 10:21pm On Apr 16, 2021 |
KennedyOkpara: Bro, how good is that coin? When BNB was $43, I didn't buy. Now BNB is $512. I am regretting right now. That dodgecoin, how viable is the coin? I want to buy. |
SarutobiEky(m): 10:43pm On Apr 16, 2021 |
airexx:Na your papa Na, idiet. |
SweetCunt97(f): 11:00pm On Apr 16, 2021 |
ILovebigyansh:I have big yansh since you like em. |
Jerakson: 11:06pm On Apr 16, 2021 |
ILovebigyansh:oya nau you just wan fall your hand ![]() |
Jerakson: 11:07pm On Apr 16, 2021 |
SweetCunt97:Miss, stop marketing your product on this thread The person you quoted, I wan fall him hand so. |
Lilpen3758: 11:10pm On Apr 16, 2021 |
EzegeNdiigbo:Which kind biz u wan run so?Guy u funny i swear |
Qatar2022: 11:12pm On Apr 16, 2021 |
Red Piller indeed, idiot
|
uchman(m): 11:21pm On Apr 16, 2021 |
SarutobiEky: Oga go find something doing, you dey here dey do bambiala... You even get mouth to dey defend rubbish... |
Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Nobody: 11:24pm On Apr 16, 2021 |
SweetCunt97: Proof? |
Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Nobody: 11:26pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: Drop am make i shock your inner spirit |
Lilpen3758: 11:28pm On Apr 16, 2021 |
ILovebigyansh:You are a bad guy |
Re: My Girlfriend Is Ignoring Me And It Hurts Me by Nobody: 11:33pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: Info just reach me say some kind "eyes" dey around. I like my life as e dey lowkey. But no dey show urself. O.Gs dey here. |
1Sharon(f): 11:34pm On Apr 16, 2021 |
Jerakson: You did the right thing. Ignore her too. |