NewStats: 3,265,034 , 8,185,389 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 08:24 AM 82y6p

6382y

Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee - Health - Nairaland 4u1k1y

Pls Help.. It's So Difficult For Me To Pee (479 Views)

(4)

(1) (Go Down)

Mrmacc: 11:41pm On Apr 01, 2021
I noticed it's very hard for me to pee nowadays..
Small pee na im dey comot everytime ..
P*nis still con dey pepper me embarassed embarassed
I'm distressed oo..

Doctor's in the house pls wat can i do..
5Gbabe: 11:44pm On Apr 01, 2021
hhahaahhahaha my guy done collect hahahaahha who u Bleep last

1 Like

Mrmacc: 11:48pm On Apr 01, 2021
5Gbabe:
hhahaahhahaha my guy done collect hahahaahha who u Bleep last
boss na one babe like dat oo..
And na 2 weeks ago.

This one just start yday nii
Force12: 12:32am On Apr 02, 2021
Make we tell am ��
dleaf: 12:41am On Apr 02, 2021
Mrmacc:
I noticed it's very hard for me to pee nowadays..
Small pee na im dey comot everytime ..
P*nis still con dey pepper me embarassed embarassed
I'm distressed oo..

Doctor's in the house pls wat can i do..
. Visit www.gardennaturalhealth.com
Mrmacc: 12:56am On Apr 02, 2021
Force12:
Make we tell am ��
Make una yarn me oo
Elliot2(m): 8:16am On Apr 02, 2021
Mrmacc:
I noticed it's very hard for me to pee nowadays..
Small pee na im dey comot everytime ..
P*nis still con dey pepper me embarassed embarassed
I'm distressed oo..

Doctor's in the house pls wat can i do..
Chat me up on whatsapp, 0#7#0#41#5#8#6#1#4#2. And I will give you the cure for 5k only.
1MILLIONLiGHTS(m): 9:57am On Apr 02, 2021
Same with me.... Drink alot of water...... Dehydration can be a dangerous thing.
DIAMANTE1759: 11:12am On Apr 02, 2021
That's a sign of gonokacus oo
Force12: 10:03pm On Apr 02, 2021
Mrmacc:

Make una yarn me oo
my brother you don carry ooo

(1) (Reply)

Firm Or Soft Mattress For Back Pain: Which Is Best?

(Go Up)

Sections: How To . 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.