NewStats: 3,263,771 , 8,181,357 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 08:51 PM 1z1j1p6382y |
(1) (10) (of 26 pages)
![]() |
SeeWahala:let us come and see the house you live,I want to confirm something…people wey no reach inch will come online and be claiming yard.make we see where you Dey sleep first. |
![]() |
Try use generator then
dgitrader:im also on band A tariff and with all those things listed he is likely to pay up to that amount monthly.22 bulbs makes me wanto ask if one is living in a cave ni.how can you on 22bulbs in day time..:I’m only able to manage my consumption by switching off all appliances and changing over since I’m not home in day time and I switch on the needed ones when I get back home.thats how I manage to use about 30k monthly with noAC o Blitzking:for band A that 15k won’t give you up to 45units 2 Likes |
![]() |
Let them bring along their ego and greed,small time una go start by getting fraction…
2 Likes |
![]() |
When a governor is dethroning and enthroning any how,the IGP no get respect for the stool again but good that he rescind.
|
![]() |
ddippset:Mr man pls carry your snail energy commot this early Monday morning… 1 Like |
![]() |
Atuero:this one go use his own stupidity affect a gallant officer like Ogala now. |
![]() |
Pedro is tinubu’s protégé,sons and daughters of Lagos that couldn’t fight for his election in Lagos now found their voice,make una Dey play.a former deputy governor that by act,will continue to be paid by Lagos state government till he dies is not a lagosian…
|
![]() |
Work wey fubara suppose Dey do,na fighting and demolishing he go there Dey do.
1 Like |
![]() |
ddippset:shay you fit swear to lose your life if what you have just posted is unverified?,do you work in the government house or are you a politician or you are just posting your beer parlor gists.all these news paper stand gists are what is giving some of you problems meanwhile rivers people love that man,he told them how and who to vote and they did what he said,common sense should tell that to a normal person not 50 people coming on tv to say they are rivers people 4 Likes |
![]() |
The revenue in 2023 was about 320b now almost 750b,some people are taking advantage while some people are just lamenting about the economy.i know some investors are milking the economy and cashing out big time but it is at the detriment of some others too,who policy no favor na him Dey complain say e no good.i was working in a pharmaceutical company as an executive and the company folded because of one of GEJ’s policies then,I lost a Job during the period that some people revered so dearly but I moved on instead of lamenting about his regime,it didn’t make me stagnant.cement prices has tripled,cars,clothes etc but I see people buying even more exotic ones around maybe some of us stay where people dont do well…let us triple our strategy instead of our lamentations,I just feel like inspiring someone on a Monday morning but some people go still chose to lament. Shay na tinubu be American president wey just Dey slam the whole word tariff anyhow |
![]() |
God has blessed some people with headache now,I no know wetin wike do for them,he demolished building but their papa own no Dey there,he fight fubara but then no Dey there when fubara Dey sign agreement,them just Dey vex ontop wetin no affect their life.now wike is playing table tennis with their head.
UrPapa:it is not wike,it is urpapa 7 Likes |
![]() |
psucc:and na you go Dey do Cho Cho Cho for here |
![]() |
ibechris:which bigotry?,you sound so stupid most times because of your mindset and the post election trauma and you are supposed to have gotten over it and move on…he couldn’t raise 500k to save his wife and child but he raised it after she had died…mumu man Dey feel for mumu man,is it not in the same economic situation that he later raised it. |
![]() |
lonecatt:it is ShopRite they use to know an economy that is okay?,where ShopRite Dey your your village?,so your village is not okay?…u fool for this nonsense post |
![]() |
AdeYORUFAFO:baba e ode,tell him I said so. |
![]() |
You wey them criticize and the person die,you will be worst as president.
|
![]() |
SeeWahala:no gree for am,na wetin he order be that,he must pay 3 Likes |
![]() |
givedemwotowoto:nsogbu nsogbu wey kill una ancestors,at your age u never know say e no Dey work. 1 Like |
![]() |
VinnyBaba:Abeg make una shut up,sore losers…who are you to speak for the kano people,pained elements.are you from the north or what do you know about them.nsogbu nsogbu wey una do no succeed una wan Dey use incitement strategy,it is already dead and failed. |
![]() |
PUNANI01:only daft people keep saying this nonsense,even fubara cannot come out to say it. |
![]() |
AdeYORUFAFO:baba e ode. |
![]() |
Agbegbaorogboye:im not wishing you death but the work of your hand and thoughts of your mind na him go give you heart attack which will lead to your death. |
![]() |
AdeYORUFAFO:the reason for your madness. |
![]() |
H
|
![]() |
Agbegbaorogboye:that madness you go mad am well well cos wike no go come down,as you Dey pull him sotay you go enter ground and kpai.never do well people,who no Dey see good no fit ever do good and will never be good. |
![]() |
zeuss:whose crude oil,e be like una Dey dream.wetin concern Igbo with crude oil? 2 Likes |
![]() |
Skoonheid:una mouth no go kill una,uncultured brats 2 Likes |
![]() |
They call country zoo and still want to favor from it,make una no worry una go soon get Biafra and establish una own central bank.
7 Likes 2 Shares |
![]() |
Agbegbaorogboye:see your life,you dont even know what it means to succeed in life...the only thing una know is failure,if wike na your papa,your life go better as e be like that.that painment go still make you craze. 2 Likes |
![]() |
agulion:if u Dey among them ma shoot at sight. 1 Like |
![]() |
Agbegbaorogboye:you don start,you go soon enter market…ordinary class captain e no Dey your lineage,Dey there Dey spite person wey be governor and minister.no single respect for success because for una house l,nothing like that 2 Likes |
(1) (10) (of 26 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 55 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |