NewStats: 3,264,751 , 8,184,609 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 09:42 AM 611f6x

6382y

Papaa4's Posts 4u5h5

Papaa4's Posts

(1) (4) (of 4 pages)

papaa4: 8:10pm On Apr 15
Abeg oo,I wan know if dey can allocate a plot to an individual in abj
papaa4: 4:10pm On Mar 27
For mouth
papaa4: 3:09pm On Mar 12
Dey didn't say how much is been pay to dem and d location dat is giving to dem. Everything for 9ja is only for mouth. If we go deep u will see d truth
papaa4: 3:55pm On Mar 08
All of dem get ، why bring out only one person
papaa4: 6:11pm On Mar 01
Na only 9ja port i see, what of d other port
papaa4: 3:00pm On Jan 24
Can Nigerian government do dis
papaa4: 7:31am On Jan 09
Abeg which company go built dis railway, 🤔
papaa4: 7:15am On Jan 05
Instead of increasing the price, dey tell u to park out of his house
papaa4: 3:58pm On Dec 17, 2024
Story for gods
papaa4: 10:57am On Dec 12, 2024
He no wan build house for police's n other civil servant n only judge he wan build house. Hmmm we dey look u
papaa4: 3:03pm On Nov 28, 2024
Dey wan stop immigration n dey are opening new offices in lagos n abuja
papaa4: 2:33pm On Nov 28, 2024
Nigeria is hotter dan India, did dey tell dem about it
papaa4: 5:18pm On Nov 25, 2024
Story for d gods
papaa4: 5:12pm On Nov 25, 2024
But dey can't reveal d secret of the bad things from dia country.
papaa4: 4:43pm On Nov 25, 2024
Can he tell us how much debt Nigeria is into
papaa4: 4:37pm On Nov 25, 2024
How many have been arrested
papaa4: 12:18pm On Nov 14, 2024
If she is in 9ja, will Nigeria govt her. 🤔
papaa4: 8:36am On Nov 12, 2024
How is dis helping d poor mass

17 Likes 1 Share

papaa4: 8:20pm On Nov 02, 2024
Is dia a place to keep dem or just saying it. Our corrections center are full
papaa4: 12:13pm On Oct 28, 2024
For paper
papaa4: 1:46am On Sep 27, 2024
Dis because of Oct protest
papaa4: 6:09pm On Sep 25, 2024
Why is he bringing out money wen d rate to borrow n do biz is high.
papaa4: 9:05am On Aug 20, 2024
Abeg dey say our plane no good, who come carry it go
papaa4: 9:17pm On Aug 14, 2024
Abeg make dem build more correction centers because d 1 we have no go contain people
papaa4: 8:27am On Jul 09, 2024
How did dey know dat he is going to kill himself. Hmmm, and wait for dem to get hold of him. They never tell us d truth
papaa4: 8:00am On Jul 02, 2024
We never solve problem of electricity na to bring electric car. Abeg bring fuel consumption car plant to 9ja
papaa4: 9:28am On Jun 29, 2024
Abeg can USA military ask their citizens to pray for them to fight terrorism in country
papaa4: 7:42pm On Jun 27, 2024
Abeg is for the 4 years in school or for semester
papaa4: 8:06am On Jun 24, 2024
Abeg dey didn't know dat d weather will change or what. Everything dat happen dey r away

1 Like

papaa4: 11:05am On May 26, 2024
Let dry season com n we know how far
papaa4: 4:42pm On May 20, 2024
Our foreign master will nt allow it because of good tins dat will come 4m it

(1) (4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.