NewStats: 3,263,805 , 8,181,454 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 01:17 AM 4g6m6n6382y |
(1) (10) (of 94 pages)
![]() |
DeloitteNG: I just tire.....love for that Guy dey make plenty folks here no dey think rational at all. 3 Likes 1 Share |
![]() |
Any coach wey chose to start Shaw for dis modern era never serious with him coaching career.
|
![]() |
1 Like 1 Share |
![]() |
Na only Traore propaganda technocrats dey see.
4 Likes |
![]() |
.
8 Likes |
![]() |
![]() |
![]() |
Apparently Master strategist no master dey strategy...yeye dey smell.
5 Likes |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() Like play like play Master strategist no get childhood pictures,chai. 10 Likes |
![]() |
.
|
![]() |
AbokiWam: Dey Guy get him own ish too but Fulani hear am for dey Guy hand well well. Below na picture wey dem snap am while surrendering to traditional rulers. 2 Likes |
![]() |
AbokiWam: Agwaza.....Army stop dey convoy for Gboko roundabout shey? |
![]() |
izzou: Bet9ja. dis one na ogboge one,e no dey ever crash. |
![]() |
See atrocious stunts wey Men dey pull and get away with, small quickie wey I do with Sandra cousin and I no even cvm o,she scatter my play station and burn all My sneakers fa.
6 Likes 3 Shares |
![]() |
![]()
|
![]() |
Child indeed.....bro relax,just plain old cruise...one love.
2 Likes |
![]() |
Dey person wey do u dis thing e no go ever better for that person at all ...u mumu and u still come get pride?
8 Likes 3 Shares |
![]() |
Oasis003: Na post wey I correct u be dat... I for like to insult u back but e go be waste of insults .. when person die him no dey feel am,na dey people around am dey feel am, na dey same thing dey happen wen u mumu. 2 Likes 1 Share |
![]() |
Oasis003: . |
![]() |
Oasis003: U don move from people to artifacts nw abi? slowpoke shey? Ka twsa wough vidi vidi. 1 Like |
![]() |
Make una tell dat Arab guy say Archeologists dey discover stuffs no be founded joor..u no fit found something wey old ur profession.
8 Likes 1 Share |
![]() |
Goke7: I just tire for them....na to go embarass us more Dem dey find . |
![]() |
.
1 Like |
![]() |
So Eko still dey surgery room?
2 Likes |
![]() |
Where dis Burkina Faso Guy dey see money run all dis way forward for him country?
2 Likes |
![]() |
Dey most useless set of super eagles ever.
3 Likes |
![]() |
|
![]() |
raumdeuter: Oh really? E be like I come begin identify as adolescent o. |
![]() |
afrodoc2: Anything less than 40 no pure. |
![]() |
BlueRayDick: Na my uncle age mate gan gan....I fit swear sango for this matter. |
![]() |
Ihebu4chelsea: That guy senior Amorim na... |
![]() |
Blueray see another teenage African sensation..
|
(1) (10) (of 94 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |