NewStats: 3,264,289 , 8,183,229 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 01:01 PM 2b3k206382y |
(18) (of 53 pages)
![]() |
Toks2008:I was agreeing wit u until u dropped bipolar points. By d way, if sex dey transmit curse, it must transmit blessings too, or u wanna tell me u dey work for d transmission station? 2 Likes 1 Share |
![]() |
The funny thing is dat it is u, d women who r champion of d double standards! For d men, it is Live and Let Live ![]() 23 Likes 1 Share |
![]() |
methinks CS will be beta, numb d woman, bring out d baby witout stress, clean n clear d womb, mother's belly stays flat afterwards d pains no go let my woman get choice ![]() |
![]() |
Fine girl, where be d party venue?
|
![]() |
LOL...its called RIVERS state bro, they counted dat road as a river ![]() |
![]() |
Stanleywaxy:2012 slang frm a jam in warri bro, olamide actually "yorubalized" d lines |
![]() |
D evolution goes back n forth
|
![]() |
lielbree:Hahahaha...I saw 17m on one post and was angry, wen I saw ur 25m, sorry I had to laff. Wetin dead body dey use 3 diff clothes do? I sure say dem even rub am cream and make up , people living below d niger will neva progress until dey stop dis shii |
![]() |
BumBae:lol, we've been thru plenty tings togeda, she has a philia for crying men, dats why I just dey one corner dey observe her like my one of my parameters ![]() |
![]() |
UIA04:Who U help? bad belle is allowed. 1 Like |
![]() |
WizPrince1:see dat dude wearing d green n white ribbon around his neck behind d woman n uduaghan? dat Manager, he's d next in line, while my sweetheart Take Ibori will take his seat at Abuja. |
![]() |
kaziblake:lemme burst ur brain, I smile in all situations ![]() |
![]() |
Different strokes for different folks. I sold my z10 for 20k and bought a chinko andriod powered fone for 10k, and I've been proud of it. 5 Likes 2 Shares |
![]() |
D difference is too much abeg oh! Na hw she take reduce d breasts too? I'm suspecting surgical knives did dis shii
|
![]() |
I'm sure only Wayne Rooney can give u d right way to go.
|
![]() |
mzTarsh:me doubt by dat hennessy line, plus ur siggy |
![]() |
PresVA:E.o.D ![]() ![]() |
![]() |
after reading, dbanj's emergency hook started playing*** panpa robo... stupedinluv is still sitting down on a very long thing! i lyk dat
|
![]() |
nlfan, abeg bfor dem go bash u finish, in d inner good spirit of ur supposed witchcraftness, kindly answer my question abt d hub, na dat part interest me.
|
![]() |
nlfan:Can we talk abt d hub smwhr else, pls? Any medium u choose |
![]() |
Explorers:Game of life |
![]() |
Neva had d luxury of using a landline, but I be expert in repairing radio cassettes dat year, I really had patience dat year, to arrange dat tape.
1 Like |
![]() |
KweenSisan::-/ |
![]() |
Mhizklefpixie:can I get a better proof? ![]() |
![]() |
Vinshu:Mary Magdalene? seriously? |
![]() |
PtBlank:it shld be btw 40/45, chk ur tire n car door side. |
![]() |
Explorers:Hilux no strong again ![]() |
![]() |
nairalandbuzz:U need to see d interior of my oga jaguar, u no go even see knob. 3 Likes 1 Share |
![]() |
Mine was wen I spent an extra night at a hotel, I decided to use the ATM dere to withdraw cash to pay and collect transport fare back to base, d machine siezed my card! Fortunately, d bankers came 3hrs later on a monday morning.
|
![]() |
5 pages of lies for dharniel, almost evryone is saying its kindness. Gaddemmit!
|
(18) (of 53 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |