NewStats: 3,264,245 , 8,183,116 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:42 AM 581d5e6382y |
(14) (of 21 pages)
![]() |
Joysticks:You should fix yourself... Una go just dey misbehave You can't read and can't type properly 36 Likes |
![]() |
i926:How did she emotionally assaulted him? He apparently is a mummy's boy, he has not gotten over his mother's breast So you want to justify his reason for slapping his wife? 8 Likes |
![]() |
i926: Physical assault on his wife is totally wrong 8 Likes |
![]() |
E soak
|
![]() |
Na my uncle be that na..daddy temi, op make I paste his(my) aza? 2008332147 kuda.. No phoor, the name fit different . In spiritual realm, na same person 2 Likes |
![]() |
It is good to give to helpless people.. Jesus fed 5thousand people (I don't know if it us accurate or not) with 5 loaves of bread and e be like say na 3 fishes... You dey feed just one lady, you day cry "foul".. Abeg, you should feed her and her friends, after all, a friend in need is a friend indeed
|
![]() |
1 Like 1 Share |
![]() |
Joysticks: You are very retarded, he has paid for 3 installment, he was about to pay for the third before they started harassing him.. You just stupid naturally ... 110 Likes 3 Shares |
![]() |
No be you dey form mike Tyson for your wife?? PBloody hypocrite 1 Like |
![]() |
This has bad much, beated your wife because mom eat food in freza. Slapped wife just born. Me think you mad gaan, animal you beating your wife dat born soon. Bad veri bad, ur mommy go away left your famili with you and wife, pls no beated wife again you ear?
4 Likes |
![]() |
Kingcalls:Extremely senseless 13 Likes |
![]() |
Make we see image na
|
![]() |
Kuda and union in the mud ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Sunisonflex49:Bros na person Wey get money dey use whatsapp like this... |
![]() |
silibaba:Wtf? Is that suppose to encourage or discourage him? 4 Likes |
![]() |
Try a state university if you have the funds
|
![]() |
Sunisonflex49:Mesef dey find who go bless me like this... Abeg if e pure for your way, abeg dust small for my pocket |
![]() |
Sunisonflex49:You just highjack person deal |
![]() |
If person ask you for 2k, you fit squeeze face say you no get.. It is not easy to mine btc unless it is a shit coin with fu¢king low value 1 Like |
![]() |
I have nothing to type than OMO!! |
![]() |
Use a third party app to disable it...
1 Like |
![]() |
yunqdady:From gay to pervert to yahoo boi... You no dey okay like this |
![]() |
yunqdady: ![]() ![]() |
![]() |
Naijanascam:A very hornest and grassrot polithiefian doing wonderfooly well |
![]() |
![]() |
studentwriter: He asked for more clarification na...na wetin dem show me, naim I talk |
![]() |
How can I unsee this picture?
1 Like |
![]() |
Na bottom your bros dey o... Person dey mount am steady. Na Wetin the oracle gimme be that 11 Likes |
(14) (of 21 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |