NewStats: 3,265,111 , 8,185,705 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 01:53 PM 2xj4t6382y |
(9) (of 9 pages)
![]() |
Pi na scam.. Watch and see lol
|
![]() |
Trump go win Americans heart too much daily
|
![]() |
We don dey chop statistics
2 Likes |
![]() |
kedeojo:this one na tribalist.. I don't share space with your type.. Shift 1 Like |
![]() |
SeeWahala:lol.. Na wetin dey funny me be that.. See El rufai self Don dey wail. Lol 7 Likes |
![]() |
phemmyfour:my brother.. The combo na like musk and trump.. Fried meats and fried fish.. But I will pick meat if na one.. Good chef fit blow your mind |
![]() |
Eniitankorede:igbo boko haram? Hahaha.., u are a terrorist I swear 1 Like |
![]() |
Eniitankorede:who be this one lmao.. U see? You guys on your own are ready to kill thats why they use u.. No amount of money is worth a human life. Oh Elon |
![]() |
Eniitankorede:OK only Muslims mumu and unsensible to accept to dey kill anyhow and die like ants wey them pour kerosene when fighter jets dey rain bombs abi 4 Likes |
![]() |
Choi...,, 10k dolls.. We don't see that as money... But Elon is impressed
|
![]() |
Paraman: Show me one that your father made for just your community .. Elon musk hates to see kids typing rubbish 37 Likes 3 Shares |
![]() |
I prefer older ladies sha.. Elon doesn’t have time for who’s gonna bill me… we do the do they sort the sort ![]() |
![]() |
No be say I Dey police o.. but if police say make them do there real work, many cars go full station. Many pple no get papers or license
3 Likes 1 Share |
![]() |
Xisnin:case Dey end? 42 Likes 1 Share |
![]() |
diamond68:it’s a multi vitamin drug.. can decide to leave it. Am not suffering from anything.. na immune system just need stay strong cux of all this Maggi and spicies 2 Likes 1 Share |
![]() |
AA but still spend 20k on a particular body drug
1 Like 1 Share |
![]() |
Knew him since my childhood.. Elon musk is impressed.. Eze ndigbo of Benin Republic.. a true leader
1 Like |
![]() |
Ok u are joe Biden… Kolewerk
|
![]() |
Joennamdi:how many do u have? |
![]() |
LibertyRep:lol the guy think say everybody be like ijebu garri |
![]() |
Why raid at night? This should be a crime.. sue the dead body and agency
14 Likes |
![]() |
villagereporter:I want to tell u something.. Qoute me! |
![]() |
helinues:open mouth waaaaa….king solo 9 Likes |
![]() |
She said, “This so-called Timi guy, we don’t know him. We have never seen him until we were called up to tell us that this guy murdered and dismembered our sister. Lmao we know as e Dey go |
![]() |
E no go easy sha
|
![]() |
I no sure sha… how much is unlimited browsing in naija for a month?
|
![]() |
Lol
|
![]() |
PressMyButton:see this one.. lol people self ehn.. btw warris my own |
![]() |
Ode.. anyone that criticize the govt is an obidient. Lol I wonder how u guys sleep at night….. wetin be my own sef
3 Likes |
![]() |
Audio walahi
4 Likes 2 Shares |
![]() |
One of my girl no get pant for house,,, na rope
1 Like |
(9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 37 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |