Natasha2(f): 10:29pm On Jan 02, 2015 |
luigiajah:
Only Groundnut?
Now that you have volunteered to buy, use your church mind add chicken and ice cream, na beg I dey beg
Ajebutter002:
u no want boli ..? The woman open today.
Yes na, you don't need to ask
|
Natasha2(f): 10:27pm On Jan 02, 2015 |
AgapeCharis:
wetin do ur ribs
e crack
Ipledge:
as buy u pop corn and u stil dey request for drink
i need to wash it down
|
Natasha2(f): 10:23pm On Jan 02, 2015 |
Ajebutter002:
just ing by!!! Hmmm?
abeg no yet go buy me groundnut
|
Natasha2(f): 10:20pm On Jan 02, 2015 |
AgapeCharis:
me n God na 5 & 6 na.
As e b say u put yam for my hand come carry knife put for my hand say make I cut am as I like,,,I don fill in d blank space
*my ribs*
naijaboiy:
Hmmm...these your thoughts. hope no be wetin fit kill person
why person go waste time kill you? Your blood dey bring money? 
*pushes him inside a gutter * wait the English correct so?
|
Natasha2(f): 10:15pm On Jan 02, 2015 |
Sure We'll share the money.
|
Natasha2(f): 10:09pm On Jan 02, 2015 |
AgapeCharis:
Naim she no mention my moniker?
U don gt mentions tire 4 here. Carry me go dt babalawo place
charis why you dey do like this na? You no wan serve God again
Btw I'm your. . . . Fill in the blank space
|
Natasha2(f): 10:06pm On Jan 02, 2015 |
naijaboiy:
Nairalanders Make una come help me see o!
See as she has been stylishly professing her crush for me 
Just it it
If you know my thoughts of you eh you go hate me 
Just leave me as I dey
naijaboiy:
Natasha2 na this guy bah?
lol abeg leave the innocent boy
|
Natasha2(f): 9:59pm On Jan 02, 2015 |
naijaboiy:
This Love sha 
Abeg who be this lucky nigga
lol wetin do the love?
question for the gods
AgapeCharis:
y r u keeping it a secret?
Na small children hide n seek u dey play ni?
lol something like dat
Abeg who dey mention naijaboiy again na? in PEJ's voice now his head will be bigging
|
Natasha2(f): 9:48pm On Jan 02, 2015 |
AgapeCharis:
hmmmmm
So, who's d guy?
That's my little secret
|
|
Natasha2(f): 9:43pm On Jan 02, 2015 |
AgapeCharis:
u no tell me o
are you sure? Anyways now you know lol
|
|
Natasha2(f): 9:40pm On Jan 02, 2015 |
naijaboiy:
eeyah! But it's for fun na 
So your man go vex
lol I doubt it, I honestly have no one in mind sef, he has occupied everywhere
|
|
Natasha2(f): 9:27pm On Jan 02, 2015 |
naijaboiy:
Loool...
Them say make una list you no gree list your own. Since you be hemaphrodite  
Now person list her own you dey complain
lmao why you no list your own for the counter thread?
I'm dating a Nlander already wetin I wan list again? You wan spoil my relationship?
|
|
|
Natasha2(f): 9:12pm On Jan 02, 2015 |
naijaboiy:
E no fair o 
Because na my name dey last bah?!
hahahahaha when I saw your name as no 1 in the first post I was like isorite, as I come see am as no 4 aka jara e sweet me
|
Natasha2(f): 8:51pm On Jan 02, 2015 |
SkinnyDude:
ayam that lovely guy who you friendzoned.
oya, @guys. answer her nah
okay
Arsenate:
abiding by all these rules results in total lost of spontaneity.
thanks. I'd rather be myself and express my feelings the best way I deem fit.
shiitt ain't a do or die affair
well said.
|
Natasha2(f): 8:35pm On Jan 02, 2015 |
ThaSlimKidd:
Lool
this friendzone topic has spun so many topics and threads and discussions on & offline. Lets leave that in 2014 shall we
I agree
Justeenaleo:
Asking for pictures and starting sex chat, these two should be top on the list yeah.
Lol
|
Natasha2(f): 8:32pm On Jan 02, 2015 |
nice thread.
|
Natasha2(f): 8:29pm On Jan 02, 2015 |
nice cake
|
Natasha2(f): 8:02pm On Jan 02, 2015 |
Princezoi:
One bottle of Origin for u jare!!!!!
I never see the orijin oh
|
Natasha2(f): 7:57pm On Jan 02, 2015 |
luigiajah:
dunno..... *If you ask me?.. Na who I Go ask?
okies
Btw thanks.
|
Natasha2(f): 7:56pm On Jan 02, 2015 |
SkinnyDude:
is that why you left me?
*crying*
In Pa James voice *who be you?
@ Guys why are you complaining of being friend zoned? Na by force to love person?
|
Natasha2(f): 7:52pm On Jan 02, 2015 |
|
Natasha2(f): 7:03pm On Jan 02, 2015 |
Ipledge:
you do that,if u no order for drink...I will make sachet water available
Then eat your popcorn alone *oya comot from here before we start to derail someones thread. I Won't reply u after this, don't reply me too
|
Natasha2(f): 6:49pm On Jan 02, 2015 |
chibwike:
Lol..so others are lies
sometimes
2 Likes |
Natasha2(f): 6:48pm On Jan 02, 2015 |
MzPreshie:
Kulboy- Handsome hunk
Lilo2hot- He's hot
Tosyne2much- His intelligent posts.
Naijaboiy- He's smart too, and friendly.
Them say 3, you go add jara lol
3 Likes |
Natasha2(f): 6:46pm On Jan 02, 2015 |
Ipledge:
carry my chair beside her * order for two PPP corn*
order for drinks too
|
Natasha2(f): 6:43pm On Jan 02, 2015 |
chibwike:
Sennding nice guy texts
Do you know why some girls are repulsed, by nice guys. Because the send boring texts. When a girl is continually pulling to read. ''hope your day is going well'', ''have you eaten'', have you had ur bath''. You began to seriously annoy her. These are checking in texts, and they make you appear too needy. Being too available.
There are few reasons these will kill her attraction towards you. Firstly, it eliminates your mystery, secondly it doesnt give her time to miss you and anticipate hearing from you. She places less value on guys that are easy to catch. Which means if you are always around, she begins to value you less.
True
8 Likes |
|