NewStats: 3,264,652 , 8,184,343 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:11 PM 1r61266382y |
(1) (8) (of 8 pages)
![]() |
I see no future in this country called Nigeria
|
![]() |
As long as you do the right thing, wetin concern me about your belief..
1 Like 1 Share |
![]() |
It always caused by water you used shower or bathe..
|
![]() |
After una don reason finish behind door.. Now una wan display am like Nollywood make we Nigerians watch.. Naija go better one day
1 Like |
![]() |
Abi you won't rest until you suck it dry... We all know you spent a lot to get there you are now.. keep doing your good work Mr. President.. 2027 na you get am
|
![]() |
That one wey dey represent S.A i don use microscope find her I no see her.. S.A go cry more..
|
![]() |
1bunne4lif:them know say she fit win and na Bleep up to them |
![]() |
Irrelevant mugu wanted to be relevant.. what a pity..
|
![]() |
Wetin they wan investigate again.. corrupt politicians
|
![]() |
Only that his name should be a warning to any minor closed to him.. Gbola(han). If you removed that (Han) in his name. Na Gobla en be..
|
![]() |
Na so one man wey en Oga settled for business used almost the money for his business go sow seed.. last last come dey squat with his junior boy when he dey with his Oga.. make them allow us to rest oo
|
![]() |
Why he no dress in Yoruba attire.. he looks more like an Igbo man than Yoruba man
1 Like |
![]() |
Abia specialized mostly on boreholes water.. every house builded do get boreholes.. or in a street you must fine 2-3 boreholes for drinking water.. I believed people who are behind this wanted to make money out of it..
2 Likes |
![]() |
yyba:Wike thug |
![]() |
I feel for her,but we have to sacrifice now for the future The best time to do this was under that dummy, spineless Jonathan and the second best time is now Hes tryna steady the ship, we will arrive at the shore safely. Look at the other side sea, its a large field with unquantifiable harvesting ![]() ![]() |
![]() |
That red card no supposed be oo.. should be yellow card.. I pity ManU for this match cause them dey play rubbish when they are complete talk more one man down
|
![]() |
APC candidate for dia shouldn't stress em self oo
2 Likes |
![]() |
The street will always be her major hustle and this one na her side hustle.. she can't stay a night without dickson
|
![]() |
If na poor man they carelessly arrested without doing anything, una go keep am for wia en them go molested him.. as long as Bob identify as He, should be put in jail with en follow man.. he/she no wan give osho free to his follow brothers wey dey like him
|
![]() |
I bought 15,600
|
![]() |
For the announcement news me and you go confused.. because after election a selection from INEC..
|
![]() |
Mercenary123:if na APC they won't arrest him or posted it |
![]() |
Stupid old fool.. you come to finish us where Buhari stopped..
|
![]() |
Do you like this corrupt government? I know say you too like to suffer. Low brain de worry you
|
![]() |
Normally, na their hobby for skull mining
11 Likes |
![]() |
They can mobilize Nigerians who want to fight for them.. abi Dem don hide
|
![]() |
En get the kind of testimony these people de testify you self go de wonder.. which one be say Lion carry you and the even rise his hand de wave for you.. the other one say for exam hall person appeared to her like an old man de tell am wetin en go write.. if na you how you go take agree to it
2 Likes |
![]() |
Family matter make una settle.. we still de face Tinubu problem now, make una no come add una own oo
|
![]() |
No be all this Eyie and Aye matters.. say no to Cultism en no de pay at all
1 Like |
![]() |
For this kind condition una keep Nigeria una still get mouth to talk
1 Like |
![]() |
Bobloco:Reno mugu make he come now oo there's vacancy no be his twitter Cho Cho cho |
(1) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |