NewStats: 3,265,032 , 8,185,386 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 08:21 AM 4q5v3k

6382y

LoudLord's Posts 6i1a22

LoudLord's Posts

(1) (10) (of 32 pages)

LoudLord(m): 3:01pm On Sep 16, 2021
UndauntedYOCA:
You like South African ladies for being bold when it comes to sex but most guys criticize Nigerian ladies for being sexually active and all.
If that isn't hypocrisy then what is?



Be like say you go like this thing wey Dem dey talk about
LoudLord(m): 7:40am On Jul 23, 2021
Make Amstel try comot sugar
LoudLord(m): 7:37am On Jul 23, 2021
Good wink
LoudLord(m): 7:36am On Jul 23, 2021
When him sef no mad

7 Likes

LoudLord(m): 10:09am On Jun 23, 2021
Mai Riri
LoudLord(m): 9:16am On Jun 22, 2021
slawormiir:
Damnnn niggar
My niggeees




Slawomiir my Gee,I fit slide into your mail



Gat stuff to discuss with yo
LoudLord(m): 8:34am On Jun 16, 2021
Omo see cruise
LoudLord(m): 7:56am On Jun 16, 2021
Wiked wink

1 Like

LoudLord(m): 7:55am On Jun 16, 2021
Yo! NL am back
LoudLord(m): 3:07pm On Jun 13, 2021
dairykidd:
1 because 2 knows how to swim and i ain't got no spouse... also grab the money and abandon the debtor there cool





IKA boy grin
LoudLord(m): 11:32am On Jun 10, 2021
Sniper's shot
LoudLord(m): 2:06pm On Jun 01, 2021
My boy Mason


Up Chelsea!!!

9 Likes

LoudLord(m): 2:01pm On Jun 01, 2021
Fly Boys
LoudLord(m): 4:38pm On May 31, 2021
Omo!!!


I must get money no be by mouth alon


#Hustle

1 Like

LoudLord(m): 4:30pm On May 31, 2021
Omo for this life try get money



Fine boy
LoudLord(m): 4:27pm On May 31, 2021
#Hustle



That's my boy RUGGED RUDIGER
LoudLord(m): 4:24pm On May 31, 2021
SE don turn North like this...



Bad Bad news just dey flow

3 Likes

LoudLord(m): 4:23pm On May 31, 2021
Wonders don end like this

1 Like

LoudLord(m): 4:22pm On May 31, 2021
Thunder fire Garba sheiu



See no try rubbish for SW,I go personally send Sango to you nii



Una dey pray make SW scatter like North ND South East



#YorubaNationNow
LoudLord(m): 4:14pm On May 31, 2021
Big mistake
LoudLord(m): 3:02pm On May 31, 2021
Money wey una go loot


But why are they telling us?
LoudLord(m): 8:46am On May 31, 2021
#SayNoToNigeria


#YorubaNationNow
LoudLord(m): 8:43am On May 31, 2021
YORUBA Nation now!!!



#SayNoToNigeria
LoudLord(m): 3:08pm On May 30, 2021
Bigredmachine:
We know say we no go hear word again, so so much unnecessary noise... Next it would be the best playing pitch ever...




Drink water and mind your business

1 Like

LoudLord(m): 12:55pm On May 30, 2021
Ayuba don pay his dues


Allow him to flex small...


Goodie Goodie Ara Enjoyment

A.W.A

10 Likes 1 Share

LoudLord(m): 12:52pm On May 30, 2021
I need that seal lipsrsealed
LoudLord(m): 10:54am On May 30, 2021
lipsrsealed

LoudLord(m): 10:49am On May 30, 2021
ND we don see who win now




cheesy Proudly CFCF
LoudLord(m): 10:47am On May 30, 2021
PlayMaker14:
Let them just celebrate now, because they will definitely suffer next season....

You cannot cut my N300k ticket and remain happy for a long time.

I will make sure that they replace Arsenal in the league table next season.





cheesy cheesy Mr joker �
LoudLord(m): 10:44am On May 30, 2021
yemmywesey:


Nigeria wahala is too much, things are expensive and money no dey enter pocket.




Aswear!!! How I wan care for my baby if money no dey enter pocket well


I don't want my kids to lack anything good in life
LoudLord(m): 9:29am On May 30, 2021
Yeah! He deserves it @KNK




Really pays to be a Chelsea fan
LoudLord(m): 9:12am On May 30, 2021
I'm so happy right now




We're Chelsea

2 Likes 2 Shares

(1) (10) (of 32 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.