NewStats: 3,265,295 , 8,186,289 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 10:19 AM 1a5wg6382y |
(14) (of 23 pages)
![]() |
tnk u all wishing me well on my birthday lov u guys so much.
|
![]() |
u guys no even greet for my birthday I don vex o
|
![]() |
david96:huh! bro u gat to be kidding me bro |
![]() |
y dis page no gree move nw
|
![]() |
u guys Neva wake up ni ha dis place his dull
|
![]() |
when are we resuming sf
|
![]() |
ha dis page Neva reach 200 ni ha
|
![]() |
Muyogoa:egbon I get life toad plenty for my barky yard just tel me aw many u nid |
![]() |
Treasureoluwaseun: |
![]() |
Treasureoluwaseun:ya we don setle am mak we no fite cos we still gona c for ogba femi |
![]() |
Treasureoluwaseun: |
![]() |
Treasureoluwaseun:seun I wonda o as if e get up to 5k in his I won give am moni wey e no do work collect e dy gime verdict u don collect ya moni walai |
![]() |
haydot95:oda contest nigbayen ko te na one bullet u nid alagidi beta quit if u love ur sf na do or die o. |
![]() |
efyzhi:omo Igbo na lie forget DAT treasurer abeg u and gej we no hw much u HV choped biko! no spoil my regime |
![]() |
haydot95:5,gini.i c una won buy house for your gf abi OK leme pay 50k.let close am |
![]() |
whales2020:ya so beta quit mak I pay u off |
![]() |
Timmytimmy:whales and Timmy no dy decieve your sf u c DAT position en walai! god don ordain me from heaven say my son o dis position is for u so no try hep me lockhorns else u go get bald head |
![]() |
whales2020:e no mata y u sf won contest?u wan tel me say na cos u won serve ur people abi u wey b say if u reach dir u go colect shoe from dose of us DAT HV it(fg),no b waitin gej told us b DAT mak I enjoy my own divident of democracy nw my vote is my weapon. if I don't vote u don win so beys start begging me |
![]() |
tayor399:u HV to prostrate before I forgive u o oya do am and HV my blessing omo gidi |
![]() |
indo87com:wait it lik u guys are turning d table against me wat my own on d mata on ground nw I only ed wat u guys posted eh! chimo!,nw am d bad one abi sumhw for u guys sha na u sabi HV apologised abi mak I cut my head for u |
![]() |
whales2020:if u cn b giving me 1bag of rice and 50k every week huh! automatically u HV my vote already |
![]() |
whales2020:u nid to realise DAT MST of us who Hv not gotin ission get too emotional u guys just HV to no wat u say DAT al.nt actually angry with I'm creatin anoda thread BT d way e talks is so rude DAT al. I tenda my apology to u guys sha emabinu oko iya mi se gbo |
![]() |
enuff of yabing and beefing,jare d issue on ground his wen wil d secof list b released
|
![]() |
uumm:so paying attention is d rite tin ba! it ur choice man |
![]() |
this so called tayo of a kid bro his dividing dis thread let play maturity role by ignoring I'm obstinately DAT does not mean u shud nt share any new info on this thread sha
1 Like |
![]() |
whales2020:let I'm live nw u won turn am to your demi god ni if e lives god dy.we HV lots of people who are willing to share info mak som1 no take us ride cockroach horse(Yoruba adage) |
![]() |
tayor399:that makes us right den.childish talk, proudly said hw old are you sf |
![]() |
whales2020:childish talk try grow up man we ain't babies |
![]() |
whales2020: |
![]() |
whales2020:whales waiting do u se na guilty conscience ni |
![]() |
whales2020:i noticed DAT also mst of d people DAT started dis tread HV gone,dy HV isolated dem sf from us .it is well we sha get dir |
(14) (of 23 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |