NewStats: 3,264,424 , 8,183,701 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 04:19 AM 6t584z6382y |
(14) (of 23 pages)
![]() |
![]() Somehow u go like blame guys ooh... ![]() All these .."I like only fair girls" guys.... Na dem dy cause dis tin ooh ![]() |
![]() |
![]() Don't drag any property with an armed robbers... because they can do anything to escape alive...even if it means killing you... 128 Likes 6 Shares |
![]() |
![]() Oga for this 9ja if u survive am,make money, u gats be proud of it Las las if I later make heaven, I go even be more proud of ma self ![]() 1 Like |
![]() |
![]() So Na dis puna make pogba loose form sotey him no fit ball again ![]() ![]() D b0y cute shaa.. ![]()
|
![]() |
![]() Oh Very nice!! Dear future kids; I swear,u will never suffer like me!! Oluwa me,so that I can create a history for my kids...!! ![]() Amen! 6 Likes |
![]() |
Well said!! But bring back all yA children wey dy abroad make dem kon follow us fight Nigeria by any means when e go start!! Until then, you're just a politician to me! ![]() ![]() |
![]() |
Una go need Edo jazz ooh
13 Likes 1 Share |
![]() |
A man with vision!! This is the only man I can vote comfortably whenever he decides to politics... 100%Sure, he will do better!! 60 Likes 8 Shares |
![]() |
![]() Say no to drugs... Always control your anger Stay safe and and enjoy your stay in prisons ma ![]() 6 Likes 1 Share |
![]() |
DEHVEHLOP: Frustrated thing! 1 Like |
![]() |
![]() What do I know?? Maybe Willie go explain better when him tenure expires.. as him no kon get godfather again... Na straight prison ooh
|
![]() |
iamJ: You are the last definition of #wickedness!! May you never see any thing good with this yours sad,evil soul! ![]() 2 Likes |
![]() |
![]() African giant indeed! ![]()
|
![]() |
![]() R K O PUNCH ! ![]() ![]() Davido gat Zero joy!!
|
![]() |
![]() |
![]() |
![]() It is well.... Na still all of us go suffer am! ![]() |
![]() |
frankyskyboi: You are very weak.... Until u realize that you are already a grown ass man....and you have a say of your own, and whenever you say something,you stand on it, then you start thinking about marriage!! U re too weak for marriage now bro.. #bitter_truth! 11 Likes 1 Share |
![]() |
![]() There is nothing as good as being the employer...not employee! Oluwa bless every hustler... E no easy!! 6 Likes |
![]() |
![]() I wonder where this circumcised bitch gets her news from ![]() Or Abi talking rubbish don dy pay?? Make i kukuma start ma own nah... BBC: Buhari was a dog trainer in Sweden before he became president!! ![]() ![]() I hope money finds me ![]() ![]()
|
![]() |
![]() Hard work really pays... Imagine me pocketing 36milli every fvcking week!! ![]() I go shut down eko hotel nah ![]() Omoh with 100k per week.... Ah fit shut whole lag sef ![]() ![]() |
![]() |
![]() Wizzy no be small person again ooh ![]() But E remain marriage shaa ![]() ![]() 22 Likes 2 Shares |
![]() |
![]() Able God, I shall see this year ending... reverse can't be the case! Amen! 1 Like |
![]() |
![]() |
![]() |
God forbid evil Indeed there are spiritual forces on this earth!! ![]() But what saddens me now is, that bad things we think,tends to manifest faster than our positive/good thoughts!! RIP boy... 331 Likes 13 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() For real, this guy na p0rn_stAr ![]() It can't be weed ![]() 39 Likes 6 Shares |
![]() |
![]() Make him no go begin use am play CORRECT score oooh!! Bet9ja na daemon.. I'm a witness .. ![]() dar tin nearly finished my career ![]() 1 Like |
![]() |
![]() ..............
|
![]() |
![]() Best governor Nigeria can ever produce!! Our Future president !! ![]() 2 Likes |
![]() |
![]() See free touching body... Papi chulo na bad guy Ah swear down ![]() 4 Likes |
![]() |
![]() Both of you are crazy!! 3months and you kon claim paparazzi on top person pikin wey be say there is 80% possibility say No be her t0t0 u go decide to settle down with las las.. na just nyash&go ![]() In her own part ... She is an idiot for being faster than her god! Ordinary 3months of nyashing she don dy claim Rihanna make u kon marry her abi.. Anyway,u no go too blame am shaa cos she has suffered a heart attack.... Sorry I mean #heartbreak! But how all these una tori take concern me sef ![]() D day u t0ast am,she kon agree, u no complain give us ooh... U nyash 3 conservative good months, u no complain give us, now mumu matter don rise, u wan come disturb me and my good people of Nairaland.. Oga, may god Punish u dia ![]() 30 Likes 1 Share |
(14) (of 23 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |