NewStats: 3,264,468 , 8,183,800 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:16 AM 482l1z6382y |
(14) (of 62 pages)
![]() |
justwiseass:lol. and d odds are not even enticing. if to say dem give Atiku 5odds nw, i 4 nack am 1k. if i die, i die. |
![]() |
iamawara:even me. the election will not b an easy win for both buhari or atiku. |
![]() |
ajon1:
|
![]() |
Chubi007:aswear. 1% sabiness and 99% luck. |
![]() |
Percival9:lol... Dat our coach is mad aswear. i wonder how we wan survive Champions League |
![]() |
odd is nothing but number. it doesn't affect the out come of a game.
7 Likes 1 Share |
![]() |
OhGeeBee:lol. Oga d matter just dey pain me. i just weak walai |
![]() |
nawa o!! after playing psg straight win o!! Alabi voice just con tell me say, guy give dem home Ov 1.5. i con give dem. 90 min 1:0. my chest. 5 Likes |
![]() |
BETPAWA:No b lie. i been think say Spain na Eiber. |
![]() |
Percival9:lol. and no b small money bet.pawa chop 4 my head o!! their no cash out hit me hard |
![]() |
Percival9:aswear. shey to qualify 4 nairabet cut one, the minimum odd is 1.20? |
![]() |
Kasatkina:the same jazz dat cast the 4 odds chew.bacca dropped here yesterday koh?? Abi d same jazz dat cut all fabulous games dat he dropped here?? |
![]() |
Percival9:how far na. i been see your mention but i been no get time on answer. i don do away with bet.pawa. i no bleep with dem again. d bookie to useless. |
![]() |
2 Likes |
![]() |
in play ti take over.
|
![]() |
Percival9:and mature. him no dey make noise. lol. |
![]() |
Percival9:lol. some pple are actually winning alabi. i believe chew have more win than lost in this business |
![]() |
Percival9:i no see am. i was busy all day. but i doubt if i 4 play am. cox i no get money 4 any bet .. u play am? |
![]() |
Percival9:oya na. everywhere good. |
![]() |
Percival9:lol. why i dey run from social plan na because i no fit do twitter and sofascore. |
![]() |
locust:lol. |
![]() |
Percival9:lol. aswear airtel. and dem network slow like kilode. Baba i dey see ur post about nairabet. i fit reason am anytime soon. maybe d best way to beat alabi is to face him face to face ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
![]() |
which kind wahala be this. 2 weeks subscription just finish in 4 days. chai!!! |
![]() |
JubrinElSudan:
|
![]() |
Percival9:lol. welcome to the village. i get extra room if you no mind ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Percival9:city life is sweet sha!! lol. but when village calls, u knw d rest. enjoy ur stay in d city bro. |
![]() |
Frankiss44:naso my brother. |
![]() |
Percival9:thanks 4 d mention bro. I dey on break. The lose don too much. I go hard, Alabi rape me hard. Now i have go home. If he try to rape me, we wee meet in court ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
soloqy:lol 1 Share |
![]() |
amajato: GreenArrow2:over 8.5 corner |
![]() |
ednut1:asin ehn, i no just understand betting again. it has really been compromised. |
(14) (of 62 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |