NewStats: 3,264,817 , 8,184,790 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 01:06 PM 2t33s6382y |
(22) (of 133 pages)
![]() |
![]() |
ggrin:The guy no get liver shey? |
![]() |
KingTom:Accepting will be greediness and stinginess. Something wey i don use finish come dash person then i go come go collect am back. Mehn iam a generous dude and not a stingy one ![]() |
![]() |
Tashaamania:Nah. For me to spell your moniker wrongly and you still got a mention alert speaks a lot that i am on the right track ![]() ![]() So come on sweetheart, just handover your office and come here lets set dis place ablaze with our chemistry ![]() |
![]() |
KingTom:Accept ggrin match and partake. U guys are match made in heaven. Ice had to die so that you guys can come together. Abeg no make fall my guy Ice hand o ![]() |
![]() |
KingTom:Forward ever, backward never. ![]() Baba shey u no be enemy of progress ba? Tashamaania on my mind ![]() |
![]() |
KingTom:Bro why u dey take me back na. You don 4get say na me been dash Ice the babe?? |
![]() |
KingTom:Baba U don 4get say na me be ur secretary b4 i come resign go open church 3years ago. |
![]() |
![]() |
KingTom:Dont worry. Any plan by them to spoil ur market no go work IJN. Ur olosho ministry will continue moving until it gets to its permanent site. ![]() Can i hear a loud Amen bro? ![]() |
![]() |
standd:1643?? ![]() ![]() ![]() Please i would love to know what happend, gist me nau. |
![]() |
KingTom:Just as Baba God blessing no dey me by ![]() Ntita ![]() See as woman the wash U ![]() |
![]() |
Tashaamania: ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Rexology: Nomination is still on sir. Your acceptance and subsequent partaking in the contest is enough to justify the tittle of the contest. or what do you think sir?? BTW, Good evening sir. ![]() |
![]() |
standd: Lol. You 4got to add the most 'mouth-watering' and 'yummy' ![]() Maybe you should talk to the organizers to scrape off the campaigning that is attached to the contest then. ![]() ![]() Why would i even try to trick my grandma, i know she may be old but i surely haven't forgotten that she like better thing and always goes for the best, well with time we shall know if i was tryna play a trick on you or actually recommended the best for you as a grandson who cares about her grandmum ![]() Okay, what about the congratulatory aspect, is that also a trick too?? Common, accept my congratulations joor. ![]() How you dey na, the way wey you dey take forget your son is punishable according to section 235, subsection 4 of the family constitution, seriously you wouldnt want me to spell out the punishment it attracts, my hand cant fit type it self ![]() You nid to make amends oo |
![]() |
standd:Yes grandma. ![]() Beauty is in the eyes of the beholder, u know. ![]() Good evening ooo ![]() |
![]() |
Caseless:Oshey Baba. |
![]() |
Spaxon:Hey. We need to have some private talk. |
![]() |
hfinest1:Baba na me miss U . Wetin happen to me Kidnap and ban bro. Infact my mouth no fit talk am self, walahi. We need to talk o, i get small biz 4 U, so how e go be na? Good morning. |
![]() |
missstella:U want begin deny me now abi? |
![]() |
Nice 1 Boss Davidflo
|
![]() |
missstella:Nothing, So U mean Bauchi is like me? |
![]() |
missstella:Hmmmm. |
![]() |
KingTom:Which of the google?? Mehn, this one google power o, try am wetin google go tell u na 'error 404, page not found' ![]() Our Certificate of return just waka like that and i been never photocopy my own b4 that thing happen. Abeg if your own google get the proof abeg tell me o. |
![]() |
lekinz:Of course you can sir. But i will be very delighted if you permit me to nominate you sir, it will be a honour. |
![]() |
KingTom:Mehn she know o. The babe say she be Jagaban, that she can play a Buhari on me and put me as the C in C ![]() U know say that NL tsunammi been nullify that year contest, as it stands now there is no proof that i was once a deputy back then or Benn the C in C So you can always challange anybody that lists Mr. Bennkumar as ex Mr. NL ![]() |
![]() |
Jennimma:Do you know if i have accepted nomination already?? U are not the first person to nominate me o ![]() |
![]() |
KingTom:Ewu Togo, why u carry ?? for head na, u don dey hawk am? |
![]() |
Jennimma:Booooo of life?? ![]() ![]() ![]() Scam ooo!!! KingTom please help me call EFCC o ![]() |
![]() |
naijaboiy:okay boss. but lemme consult the Oracles of my village for their advice. But meanwhile, i nominate PROMKING |
![]() |
dechandel:He has the picture saved on his phone. That's how important ur pix is to him ![]() |
![]() |
Kachisbarbie:Dope rapperz are just like drugz na, they are rare (not everywhere) If it will take u 2 yearz for a track, then it will take you like a milleneum for an album ![]() ![]() ![]() File format not ed ke or are you tryna play it with Nokia 3310?? The song is in the normal mp3 format which is supposed to play on any audio playing device. But you can try converting the song tho, that's if you have an audio converter. Never knew u like rap musics o. Happy Sunday B.T.W. 1 Like |
(22) (of 133 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 43 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |