NewStats: 3,264,069 , 8,182,487 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 02:16 PM 373z456382y |
(1) (10) (of 96 pages)
![]() |
Dialpad: were are the online jobs? can u teach me? 2 Likes |
![]() |
guobe: please sir consider me |
![]() |
ThunderFireAgba: hunger dn reset their brain. 3 Likes 1 Share |
![]() |
Isoryt....
|
![]() |
I was once in ur shoe bro..... i almost comit suicide until one mind said to me,oboi michael u wn kill urslf leave all dis ur big ass babes...... i change mind once,and i tnk God for today..... 2 Likes |
![]() |
Isoryt....
|
![]() |
I no try am hold konji 2days ooh...
|
![]() |
Omoh the last pix enter eye ooh....
|
![]() |
RichProminent: hahahahaha..... the boss,i too dey enjoy dis ur vibes,i swear..... |
![]() |
Na so operation famtagbe kill bayelsa youths any how dat year....
|
![]() |
Dis 1 dey fyn early mrn attention....
2 Likes |
![]() |
Oya cum learn yahoo...
|
![]() |
My big bros..... were hv u been nah? i dn miss ur cruise well well i swear down... |
![]() |
Chiboy419:dem no dey fu-ck who dey secondary school? 1 Like |
![]() |
Can u withstand VAWULENCE?
|
![]() |
Una dey use dis story dey catch cruise abi na wetin? hw many time una go post dis same story with dff headline? At 1st,she called u a coward....And nw,she called a fool.... i guess ur next thread will be lyk"my grlfrd call u a yeye boyfrd bcause of dis... |
![]() |
Dis must be the hand work of"very wicked man...
|
![]() |
omote.....dey bring ur mind down small nah... sardine and bread for steady 4 days and u said u are broke... me wen no dey broke,i no remeber wen last i eat sardine,ever since the tin skyrocket to 5h for my area... |
![]() |
DaInferno:hahahahah.....bros dis ur question off me i swear... 1 Like |
![]() |
DispatcherLagos:the truth shall nt hurt u bro.... bt bros u get bad mouth ooh... |
![]() |
Nawa ooh.... and peter obi no go still get vote dis man....... |
![]() |
Notin concen me ooh.... my own be say"who pay nah i go vote 4,.. i dn give up on nigeria politicians tey tey..... |
![]() |
DeepThroater: i wonder.... apart frm hwfa hwfa frds,na only 2 frds i get ooh... |
![]() |
Hw i go pay wen i no be obi cubana...
|
(1) (10) (of 96 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |