NewStats: 3,263,955 , 8,182,079 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:18 AM 6n1m3b6382y |
(14) (of 15 pages)
![]() |
sen2paco:Thank you boss this weekend na one of the best for me.. God bless you both abundantly. You and Patriotic9ja are God sent.. |
![]() |
Patriotic9ja:baba If to say I see u life the way I go take hug u even three bouncers no go fit separate am.. May almighty God bless you sir.. You just made my day. Na today I no say I sabi dance .God bless everyone. 2 Likes |
![]() |
Patriotic9ja:Sir I dey beg u too |
![]() |
Patriotic9ja:current balance |
![]() |
Patriotic9ja:Baba do for me too. 0122660057 gtbank..make I take weekend . God bless u |
![]() |
Thugnificent:I understand bro.. God bless us this year |
![]() |
ManirBK:God go bless them abundantly. E no easy for many but na packaging dey cover up.. But sometimes e good to ask than die hungry.. Still they wait for help from any angle |
![]() |
Thugnificent:bro why u tag ur self..he referred to me. U can ask him personal. Bro we all need favor..no block someone because u need too. God bless you..i just they summarize the saying a patience dog eat the fatest bone they wait for my Oga.. Lol |
![]() |
sen2paco:thanks |
![]() |
[quote author=sen2paco post=976383.
|
![]() |
sen2paco:no leave me... |
![]() |
Abe boss make una no leave me like this...weekend too long
|
![]() |
Make person bless me too. Any amount fit help me sustain weekend
|
![]() |
Sold
|
![]() |
lekki1444:I dey for person. Na wa oo. The person no dey active for social media |
![]() |
somehow:bank them even collect 5naira. Them for make am zero naira. Baba help ur guy |
![]() |
60,900. No more bid please
|
![]() |
gpercuxionz:Lol.. From express to railway |
![]() |
Assassin creed origin, mk 11 and metal gear solid 5 phantom pain . All for 12k
|
![]() |
Mk 11 6k. Assassin creed origin 6k. Metal Gear solid 4k. FIFA 18. 2k... Selling only
|
![]() |
Sold
1 Like |
![]() |
Meister:nothing sold |
![]() |
Meister:sold |
![]() |
Albert656:call me na ur guy for okeafa |
![]() |
Lionsempire:35k |
![]() |
LG v40 for sale. 40k.
|
![]() |
Message on whatsapp. Serious buyers
|
![]() |
LG v40 for sale. 40k with minor crack and green line in between. Working perfectly.
|
![]() |
Sold
|
![]() |
![]() |
iykepromotions:thanks bro.. which other sites |
(14) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |