NewStats: 3,263,951 , 8,182,059 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:08 AM 38606y6382y |
(1) (10) (of 36 pages)
![]() |
Ogbeni pick the games and post the code here.. I no gat time to enter many links ![]() |
![]() |
Imma start using ahoy hoy
|
![]() |
Groooovy babyyyy.. *in Austin Powers voice*
|
![]() |
Put 500k 2 sure!! You will need that 50k for alcohol if you lose ![]() 3 Likes |
![]() |
jsp0: Na me get am!! I don send dm 1 Like 1 Share |
![]() |
Earthquakes loading.....
|
![]() |
This your title get K leg no be small
|
![]() |
Bluezy13: This is just vawulence 1 Like |
![]() |
FalseProphet1: Dem don bring new igbo wey colorado ![]() |
![]() |
LeeSmart: Oga where is the ticket proof!!! I wan see sometin |
![]() |
Chai!! I don come late miss plenty giveaway for this thread!! I can do without their policy I go!! |
![]() |
Owo jonaaa ooo ![]() |
![]() |
[quote author=Raynald post=124939377][/quote] Na regular time result I play oo |
![]() |
Olaoluwa122: Sent 1 Like |
![]() |
SQLmastar:Abi 30 wole |
![]() |
![]() |
Olaoluwa122: I gat you, make dem blow whistle 1 Like |
![]() |
!
|
![]() |
JbravoAdodger: 5 minutes. Make una come help me beg these girls.. I'm not a stingy man.. 1k to my first quotist ![]() Edit... no frickin way they are scoring against us with 10 men...I mean women 1 Like |
![]() |
ichommy:I'm calm.. its only 75k at stake ![]() |
![]() |
I dey sweat inside Ac... well played!
1 Like |
![]() |
SmartPolician: I dont think you've seen what Messi did with below average team yesterday! 5 Likes 1 Share |
![]() |
Nice try nice try
|
![]() |
I don stake 5k on Naija win 15 odds 5k on draw 6 odds.. I am 98.7 percent certain England no fit win this match Let's go ladies!! Oshoala coming in fresh and rested with the game winner ![]() 8 Likes 1 Share |
![]() |
Mods don vex boot chelsea from frontpage.. Shege banza!! ![]() 2 Likes |
![]() |
LeeSmart: Quotation tinz |
![]() |
Na you go employ urself for UK ajegunle ![]() Bad school na bad school everywhere 2 Likes |
![]() |
I talk am ![]() ![]() Still rooting for argentina tho.. Make dem win for extra time
|
![]() |
Walahi Croatia go score 4 goals before full time...m final score 4-3 my ticket no fit cut..I rebuke! Let's go boys!!!!!!! On a serious note if messi dem lose world cup final I go know say village ppl dey activate true true Cement ur status G.O.A.T 3 Likes |
![]() |
Easy money... Let's go boys!!!!
|
(1) (10) (of 36 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |