NewStats: 3,263,938 , 8,181,980 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 09:10 PM 2651n6382y |
(1) (10) (of 74 pages)
![]() |
I wish him quick recovery
74 Likes 8 Shares |
![]() |
If it's truly 3900 mah Then Samsung dey craze but then the processor might not be battery draining Another angle, this s25 edge e no curve like the OG S7, s8 and s6 edge Abi I no see this pic well 2 Likes 2 Shares |
![]() |
He truly deserves the national award But then when we say traffic were they forcefully taken away from Nigeria or what Because 78 don return 200 dey road dey go same ivory coast Wetin dey truly worry us |
![]() |
This is sad sha But the delegate no get levels sha That's y the matter still dey pend |
![]() |
So no more swearing that one believes in Allah in Islam section That's good |
![]() |
![]() |
![]() |
Every prostitution house usually gives return to the area police there Because tell me why have the house survived till now 64 Likes 3 Shares |
![]() |
It's nice Capacity of 19k It should be fine 1 Like |
![]() |
Like this na mifi 10 I dey run 10k for 35gb If the 35gb finish Dem go dey give me 2gb daily till the month runs out. I go dey manage am like that Then I run mtn voice and data 1500 to get 115mins Run Airtel 1500 for 150 mins Like this 13k for month 2 Likes |
![]() |
Parable007: Hmmm seriously it seems like I'm in the village but how many lives has VDM touched Please examples let me lurnn |
![]() |
Osariemen12: You probably don't have any meaningful deposit in the or you don't use it for business transaction Did you bother to hear the bank's side Fela song Zombie fit una for this generation 6 Likes 2 Shares |
![]() |
![]() Funny how the minister for state defense was an immediate past governor It's well 6 Likes |
![]() |
Bringing GTbank into the scandal They were beaten and all that I believe bank premises have CCTV they can watch to 1 Like |
![]() |
cnnamoko: Snatch which customer Is fintech in oil sector, or in agriculture or in mortgage Una think say bank is just retail Opay can't measure up |
![]() |
![]() Oga bring direct messaging and not email stuff Change the UI Make it look like more like reddit or quora vibe Next ensure that Christianity forum have same rule as Islam No be this nonsense wey u bring Na wetin u dey celebrate be this If you like ban me 213 Likes 16 Shares |
![]() |
Funny how if you check peller content You no even know where you go categorize am But then steady grinding for the aza 9 Likes |
![]() |
When El rufia was governor of Kaduna state No almajiri was seen on the streets Nigerians need a strong hand that will handle them 1 Like |
![]() |
arantess:9 It's your type that believes in white supremacy and doesn't see any wrong in what they do If it's a black nation with such amount of crashes sanctions would have been given |
![]() |
![]() How many crashes so far within the span of 2 years What's wrong with us aviation system If na black nation Dem for don dey give sanction upandan 83 Likes 7 Shares |
![]() |
So if I can't do cake Na bread I go come use So that I go turn to meme Unless they are chasing clout They look like who could afford cake 1 Like |
![]() |
Praying is not the issue But would you stop letting spaghetti and 1000 naira influence your decision during voting |
![]() |
All these transactions wey made using ussd It's either your Sim card was cloned or an additional number was added to your which is not really possible |
![]() |
Lol This is very funny It's haram to celebrate eid on Sunday Nigerian Muslim think well The originator of your religion don declare But as na Sunday una no wan do Sha make everybody rest 24 Likes 6 Shares |
![]() |
Shalommy: Imbe wey your papa go happily exchange you for 4 Likes 1 Share |
![]() |
Chemlite: Consult google |
![]() |
ViceGovernor: Google is your friend make good use of it |
![]() |
fuckingAyaya: Yea We actually have in Nigeria 18 Likes 1 Share |
![]() |
If Na that sme data Na scam that thing be sha |
![]() |
maxiuc: Na the ABC transport no fit get accident Unless you are trying to do marketing for ABC transport 7 Likes |
![]() |
A bank older than CBN A tier 1 bank in Nigeria CBN will always come to it's aid because if it happens to collapse, it will greatly affect Nigeria economy But then Firstbank is still the first in its initiatives |
![]() |
Had sex three times Hahahah Oya na Well Na fiction |
![]() |
![]() Probably the tech was far ahead of its time Now you have ships been as large as 3 football fields Buildings been over thousands of metres tall Self driving cars etc So many technological advances They might revive Concorde with better tech and safe measures 2 Likes |
(1) (10) (of 74 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |