NewStats: 3,265,280 , 8,186,231 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 08:34 AM 34366w6382y |
(9) (10) (of 10 pages)
![]() |
Bello1004: Because Dias nothing like coronavirus for Nigeria... Nah so dem come carry my brother for house say him get covid 19, e change am for dem... Person way get typhoid with malaria, him treat him self.. From the very first day.. I know say e no dey Naija ...forget Nah black we be.. Even my younger brother works with one of the military.. Even him self dey ask me say inside the Abuja town Nah scam too... I dey ask.. Where dem dey see the people from 4 Likes |
![]() |
Useless man... And someone will be telling me covid is real... Is real but time for election dem go want make we vote for them, kogi way be say e link to many state people dey stop for kogi, lodge and e still be 5 since... Nonsense country... Scamdemic...foolish government... Foolish politicians
16 Likes 1 Share |
![]() |
Which kind wahala come be this... ASUU mata self Don dey tire student...
|
![]() |
Kl
|
![]() |
G
|
![]() |
Guy, I go advice you to go too, human right radio for Abuja, the man go help you wella, ordinary Ahmed isah go help you... The man dey help so many people
|
![]() |
O
|
![]() |
Ok
|
![]() |
This man Nah sharp man... Nah em and him wife go plan d mata, Las Las the man no go show up e go Run go another place.. Dem go live the woman and the pikin ....mata close... Chaiiiii wisdom no go kill. Me. For this life |
![]() |
K
|
![]() |
E mean say we fit generate the NIN number from the app? Abi Nah just to link the number up? Abeg make person school me small
|
![]() |
Bros.. Just let her go, make she's beautiful no put you for trouble, she no go know your worth now.. But I believe say wen she go know... E go late for her... No fall our hand.. Let d girl go...
1 Like |
![]() |
I no gree, Nah covid kill the man
|
![]() |
K
|
![]() |
K
|
![]() |
Garri and kwili kwili and garri and kpof kpof
|
![]() |
Bye bye too yeye party...
|
![]() |
K
|
![]() |
Stay away from sugar.... But myself if I fire.. The second round dey always massive
3 Likes |
![]() |
yeme7: My brother you Don talk am. Finish... Nah so them come carry one man for my Area say em get covidscam ..nah person way I dey shake 247,bros no gree follow dem... As we change am 4 dem ..ncdc run live d hood... We carry bros go run test.. Bros get typhoid and ulcer..... See this covid Nah scam for Nigeria... |
![]() |
Bodexman: My brother Dia mata tire me... Anybody way die Nah covid kill the person... Make them check wetin kill that man abeg...make them no dey use scamdemic dey cash out... I go soon leave this topic for una |
![]() |
Bros play along make sure say you chop that girl. Before you break up... E go pain me. Say you know eat Her apple before u break up... Abeg bros if possible tear the apple for her
1 Like |
![]() |
Bros I go advice you make you no just allow that girl go like that you know brush her konkonbellow..make sure say you chop her well, then tell her make she get am from your life... Girls and cheating Nah like.. Hmmmmm just konkonbellow her
|
![]() |
Kai.. This is too bad... Which kind 2021 wan come. Be this
|
![]() |
This woman no get shame at all?
|
![]() |
Lol, this people Nah scam I swear ....
|
![]() |
Kai
|
![]() |
Guy which kind story be this self... I no come know whether e real or not.. But the story make sense
4 Likes |
![]() |
SilverNorGold: Which lock down? Untop the scamdemic abi which one? I repeat nothing like corona for Nigeria... 31 Likes 2 Shares |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
![]() |
![]() ![]() ![]() |
(9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |