NewStats: 3,264,067 , 8,182,486 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 02:14 PM 18s2a6382y |
(9) (10) (of 10 pages)
![]() |
missiret: Maybe he's not in detention with his sewing machine |
![]() |
The kain lever ur wife get no dey assorted
|
![]() |
MartinCorridon: Shey no killing nd robbery in other 5 geopolitcal regions aside SE. Just STFU already if u ain't got nothing to say. Am even surprised dey didn't mention IPOB |
![]() |
MartinCorridon: Shey no killing nd robbery in other 5 geopolitcal regions aside SE. Just STFU if u ain't got nothing to say. Am even surprised dey didn't mention IPOB 1 Like |
![]() |
ghettokid1:Reduce da volume of this vawulence e dey too highí ½í¸í ½í¸í ½í¸ 1 Like |
![]() |
wwwihy: Even Buhari with all his Presidential power. never fit solve insecurity for his home state. not to talk of the whole North 1 Like |
![]() |
Wike too dey loud. like person wey smoke Canadian loud
1 Like 1 Share |
![]() |
white garri dey spoil eye. i go buy da yellow one. yellow garri dey get vitamin
|
![]() |
Police go kill u say na "Accidental discharge" Army go kill u say na "Off target" NAF go kill u say na "Mistake" . . Animals in human skin
|
![]() |
EmekaMD: Oga relax we dun here dis story tire. abeg shift |
![]() |
Afonja and vawulence Tinubu and his pee poo at it again 1 Like |
![]() |
Great forum for Great people OP u see that tribal war u mentioned... forgerit it's in our DNA. |
![]() |
Too much odogwu bitters
|
![]() |
[quote author=nitanpap post=112075772]God bless you IaIasticlala for bringing this life changing news to front page, I mean after seeing this, I felt so motivated and it changed my whole life , now I'm a successful person and became a trillionaire at a young age. I'm an engineer, pilot, medical doctor, architect and an astronaut. I got 20 Olympic gold medals, 10 Oscars, 8 Grammys , 3 Noble prize award. I became a GCFR, GCON, CFR on the same day. Next year I'm planning to buy moon. It all happened because of this, thank you so much . [/quo Comrade, why u wan cause vawulence like this? |
![]() |
perez100: Well said bruh... 1 Like |
![]() |
DanseMacabre: Bruh u off me... Lol 2 Likes 1 Share |
![]() |
slawormiir: |
![]() |
VladimirPutiin:Shey if vaseline no dey i fit use spit |
![]() |
Make she no gree na. She for collect from cultist. wotowoto. . . Gun na ur mate?
|
![]() |
Security should be the utmost in your manifesto, but u immitted it. Becus u knw u failed at it. Non of your aforementioned will work without first securing da country. . . |
![]() |
But the terrain of the southeast can easily be invaded at will. to capture and neutralize the UGM camps. Indeed there was a corn.tree |
![]() |
Lol. the thing just get muscle like who dey gym
1 Like |
![]() |
yeloobaa pee poo... shey na kpekus u get nd u dey mensurate nd u fit carry belle.
|
![]() |
Daniel7543: |
![]() |
Na to sharperly go Aso rock nack the vegetable shot, put like 8 groundnuts for him skull... that's 8 wasted years then all BMC go come dey collect wotoporously |
![]() |
Okay, that was how i wrote a letter back then in secondary School but couldn't give it to the girl because i use to be an introvert. Gave it to my guy so he can deliver it to the girl. But they ended up dating... No be small thing that year 2 Likes |
![]() |
Lai Mohammad will soon come out to blame PDP while BMC will blame IPOB and ESN cruise corn.tree |
![]() |
This shit only happens in Africa, Nigeria to be precised. Current govt. blaming past govt. Past govt blaming current govt. Make all of una just gettawt |
![]() |
E be things.
|
![]() |
Men and vjay... Wetin west Life no go see for empty street
|
![]() |
toobusy: |
![]() |
Too bad
|
(9) (10) (of 10 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |