NewStats: 3,264,247 , 8,183,118 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:45 AM 216f2u6382y |
(14) (of 57 pages)
![]() |
jubrilELsudan: Wife or girlfriend? |
![]() |
fekuvsa417: You should have done family planning with ya husband naaa. Six children for this economy. Ahhh.... The thing dey sweet you ooo |
![]() |
illicit: Make dem send am ooo. I wan investigate the case ![]() Rip to the dead... |
![]() |
Lumarstone: Uhh, tinubu don baff soap.. all those wicked na nothing... Baba don guide himself.... ![]() |
![]() |
Psych412: But you go crave for the tasty fried and Milky donuts ![]() |
![]() |
Malawian: E dey later burst 4 Likes |
![]() |
arantess: Okay, thank you |
![]() |
arantess: No be the same thing ni ![]() 1 Like |
![]() |
FinanceHub: The one I don collect I never pay, dem don take calls frustrate person life ![]() 1 Like |
![]() |
![]() |
njokuuche77: Because Uncle Kelvin don teach you how to make locally gun and shot abi. You don turned skilled overnight ![]() |
![]() |
![]() |
TrackerSK: Bro, come and explain ooo... Which pikin outside ![]() 2 Likes |
![]() |
I think she's concerned because her back side isn't equivalent or matching the breasts ![]() ![]() My advice, quick marry my dear.... Ladies with big breasts when married late isn't nice at times.... |
![]() |
My dear, your breasts are normal... But if you..... Dm me |
![]() |
Hmmm, all these artists entry. Na so person go enter with armored tank and pkai everybody one day.... What kind of entry is this... What if it's highjacked by terrorist and spray everyone there gun... ![]() |
![]() |
mmadu4: Yeah, ma boss bought his for 1.2million |
![]() |
money121: Why not put ya number... Remove ya wife number... ![]() |
![]() |
Update, best place to pick a wife ![]() |
![]() |
I no blame our olden days parents, if pinkin no reach 6 years, no school for him or her. It seems olden days people kan get sense modern days people. Shooo... If you check the mother of that child, she go don dey push brea**st for up. ![]() |
![]() |
![]() |
ewedunamala: Owamberian? ![]() |
![]() |
They started early, and they might finish early ![]() |
![]() |
Olumide went rogue, or programmed by kukusese ![]() |
![]() |
Oga, manage ya cross that's urs
|
![]() |
Kobicove: It actually works, but na money wey you don destined to get.. e go just come quicker, you squander am quicker and die quicker. Note, you can't be extremely rich with it... Those spirits get tired too and demand ridiculously. ![]() |
![]() |
![]() |
All these blogger or YouTuber just dey ruine moments, why you fast track the audio... ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
AlexBells: You statement is confusing. Na man you dey talk about or woman? ![]() 1 Like |
![]() |
This is terrible, as am ready this. Just heard of it on radio 102.5
|
![]() |
Donbabaj: ![]() ![]() |
![]() |
The show should include adult hours, they can do anything dey like during that time... 1am to 4am
1 Like |
(14) (of 57 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 34 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |