NewStats: 3,265,260 , 8,186,155 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 06:49 AM 4x10r6382y |
(6) (7) (of 7 pages)
![]() |
Your thoughts.
|
![]() |
MUMU which calabar? Is mum-zi a calabar name? Is akkiri a calabar name?which calabar be island?which calabar king have been associated with having a harem? You are lucky Am done arguing with people like u in nairaland |
![]() |
Bragging rights! lets keep it at that. sum of the post are really scary. Ghana are our closest relative in the west african sub region
|
![]() |
Abeg wetin do moses and emenike i no like dis kain tin keshi for don comot dem since make dem come begin rest for final
|
![]() |
Nigeria 2 mali 1
|
![]() |
Ghana can't win this one tp mezembe guys are too hungry
|
![]() |
Keshi I hard a nightmare becos of u today.obviously u have taken us back by. 20years in our football you players are definately not the best nigeria can offer
1 Like |
![]() |
Waste of my time and precious sleep to think my daughter stayed awake to watch this match
|
![]() |
Keshi shd resign immediately and seun shd takeover that team and guide us to AFCON and world cup glory
|
![]() |
N E P A. Goodluck and keshi na de same.we no promise light we no promise cup
|
![]() |
keshi is our problem bros 160million nigerians they call u mumu
|
![]() |
Somebody shd tell keshi after the nations cup he shd not bother to come back to nigeria make e go back yankee we no need am here
|
![]() |
Cape verde is playing 4-3-3 abeg wetin.nigeria dey play?
1 Like |
![]() |
[quote author=Okija_juju] Austin Ejide don woundjure..... Zero fitness.. Keshi might end up regretting not bringing Osaze and Uche Kalu.. If this is our best team, Abeg make Jonathan withdraw their funding use tart road for Ekiti.. ![]() I go even prefer make person loot the money wey we go spend for these boys head instead of them to go embarrass us for Infront of all Africa.[/quote If I catch keshi walahi I go kill am.which kind embarassment be this?another yellow card I don sick dstv pls cut me off |
(6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 9 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |