NewStats: 3,265,558 , 8,187,220 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 06:28 PM 5t20426382y |
(26) (of 115 pages)
![]() |
dkidd:but she hasn't test minen
|
![]() |
I’M MISSING HIM ALREADY ESPECIALLY THAT MIGHTY GIFT HE HAS IN BETWEEN HIS LEGS… "OFFSET is so good in bed, that nigga can go 4 Rounds in a night. It's hard to let him go, he knows how to hold me, I literally speak in tongues when he hits me, above all he gave me 3 cute kids”. - CARDI B reveals that she is missing OFFSET’s https://www.facebook.com/100083047734455/posts/pfbid02GR151mxdyNFUk4jxyavrY9MaUHUKzwPCAaebx2tNXYt4ZMUbinMLjEbnZFSCXfLLl/
|
![]() |
OJEEMAH:na thunder
|
![]() |
Champions league best player in history Ronaldo International all time top scorer Ronaldo Real Madrid all time top scorer cristano Ronaldo Marca no get sense Ronaldo is the clear goat here 2 Likes |
![]() |
Bro na me they prove myself na u dey collect the glory bro na which kind injustice be this?
8 Likes 1 Share |
![]() |
Sonnobax15:i swear |
![]() |
This guy they cash out big time no money no money but Nigerians still dey mumu Nigerians una be otes 31 Likes 4 Shares |
![]() |
Make he try break euro ist Coach wey coach a star studded psg and bayern nothing come out na England lol England would had go all out for carlo Ancelooti or zinede zindane
|
![]() |
Chai wike pls look ur self in the mirror pls
1 Like |
![]() |
Okpo olosho
|
![]() |
If PDP should made this drasctical move even inec can't rigged for tinubi. Atiku is never like at the north and he will never be president why wasting the ticket on an old man who will be 79yrs by 2027? After buhari no polictian in Nigeria history has a court follweship like buhari. APC were smart enough to give buhari their ticket so PDP should just do the needful and lure obi back with automatic ticket
2 Likes |
![]() |
Shadomaan7:Ote 10 Likes |
![]() |
Boko you say?
16 Likes 1 Share |
![]() |
E done burst
1 Share |
![]() |
Wizkid no sabi again
1 Like |
![]() |
tundegan:you say
|
![]() |
BuyMeLand:we no that u an ashawo a big one for that matter that y u rush in here to ur fellow Okpo 1 Like |
![]() |
Nothing is sweet as being in a university, you don't understand anything in class but your parents are proud of me Thai am now in the higher institution
14 Likes 1 Share |
![]() |
99thEnemy:lol |
![]() |
NSNO:oga speak pigin pls no be by force to type in English kilode!
|
![]() |
BuyMeLand:okpo 1 Like |
![]() |
Since I left bettiyi now have peace of mind
3 Likes |
![]() |
galantjoe:if d guy is a simp I guess ![]() 10 Likes 1 Share |
![]() |
Anything make them give the Husband mic make he say vote of thanks baba go announce the new development ![]() 5 Likes |
![]() |
COOL10:Afcon no be issue na the world cup qualifications na be d main issue |
![]() |
Chukweze is another problem of this team see wetin person miss
|
![]() |
When you marry a hook up girl and her clientt be like Ada afar I dey road dey come I wan do daybreak tell the bar man make he reserve 2 black bullet and one action bitters for me
1 Like 3 Shares |
![]() |
TOPCRUISE:you wan carry bribing and local coach play ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Iwobi no get leg at all
|
![]() |
South Africa done already see world cup already trust me. Eguaveon go break una heart again
|
![]() |
Boniface is the major problem of that attack, when all his mate is busy training he go dey social media dey type jokes. Eguaveon pls stop inviting him sir
4 Likes 1 Share |
![]() |
Una done start
|
(26) (of 115 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |