NewStats: 3,263,955 , 8,182,080 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:29 AM 3b6p6h6382y |
(14) (of 32 pages)
![]() |
she has used you and dumped you. she sees that you are no longer useful to her no longer hence the breakfast she served to you. gals don't like weak men and you portray such characteristics based on your write up.try to be a man for once or else that's how all these gals will be using and dumping you till you grow grey hair I believe this gal must have told all her friends of how she used you and dumped ur sorry ass. she might even be planning to you to one of her friends to continue from where she stopped |
![]() |
bros just kuku nack her and make sure you release massive cum inside her make she carry belle born for you no be you go be first to do am and no be you go be last
|
![]() |
Rokiat: but why are you women starving ur husband of sex if Una husband look outside Una go complain yet Una no go gree open website for am to wetin God give Una for free make Una husband fit enjoy Una dey use am suffer am |
![]() |
Orokposowor: Remove My Sweetvie from that your list if you no want make thunder reason ur matter why will you be wishing evil on your fellow human. if they were to be ur sisters I hope you will pray they behold such fate? if they be any lady here on NL that is not bias or sentimental that person should be SWEETVIE |
![]() |
obaidan: her friend help the man dodge a bullet by snatching him away from her imagine say the man later marry this evil woman |
![]() |
abeg if dem go later kpai am make dem give me him head make I give baba to take do better soap for me
|
![]() |
Esther40:na the pains and cry of their victims dey sweet them |
![]() |
direct that ur roommate to me by the time I use my long rod work for her body she no go like to crush on you again
|
![]() |
Owoino: But If she open leg you go pour ur hot akamu inside her towtow Abi |
![]() |
Sweetvie:My Darling I'm doing good just missing you here my nairaland Iyawo💙 |
![]() |
Sweetvie:Sweetvie my lady what you thinking na |
![]() |
Temioolajide: don't try begging her you doing that is giving her power and control over you and she will see you as a weak man. gals don't love weak men they use and dump them be a man and take authority and command respect 1 Like |
![]() |
Sweetvie:my darling❤ |
![]() |
when a fool fall in love that's the outcome sending money to appreciate her for wetin?
|
![]() |
na bkos say you never nack her that's why By the time you pound her kpomo very well na every time she go dey chat you asking for more 1 Like |
![]() |
see work oo all this NL gals no go want do am
|
![]() |
the number of simp keep on increasing everyday I shake my head for you you dey see as you want mumu yourself for gal front if you mistakenly buy her that phone immediately she collect am she go serve you breakfast na then e go clear for ur eyes why be say Una dey force na sef on people way no love Una |
![]() |
Temioolajide:you better stop being a simp for your own good SIMPs are not loved they're been used and manipulated at the end they'll dump you you better be a man 1 Like |
![]() |
Wordsfrombimpe: then if I want handle her honey pot I no dey get mercy at all o am so aggressive and v!olent when giving it to her hot hot till she cum and squirt massively 1 Like 1 Share |
![]() |
Oluwasheyijossy:you've said it all bro no long cap |
![]() |
advanceDNA: swear down big brother you dun talk am finish na dem dey make all these gals dey see their self like one big thing if no be juju you go just ask for one jobless gal way you no know make she paste aza |
![]() |
Jennyclay: if to say ur papa get that kind amount for you for no dey online 247 dey find who go feed ur hungry soul we know ur type hungry hungry lady 1 Like |
![]() |
Beebah321:you no go blame ur gender o hunger dun show her shege no be small walai talai |
![]() |
wahalawahala: you dey mind her she dey find person pikin way she go dun chop her morning and evening food on top him head you no go blame them shar there is hunger in the land. na her own way of looking for any available simp way go solve her hunger problem 1 Like 1 Share |
![]() |
Caaz: this lady and sweetvie are the most sensible and intelligent lady here in NL they are not sentimental with their comments. they no dey bias at all unlike some so called online feminist 1 Like 1 Share |
![]() |
Powerbandooo: you dey mind the hungry h0e most of dem barely afford two square meal a day. they go come online come dey bark like ekunke up and down. men are this men are that like say the man na their papa way born dem for house they go dey bill man to do wetin their papa no fit do them. if no be say she dey very shameless most a well to do beautiful lady solely depends on a man all the time? na this her type na man go use indomie and egg scatter her wide kpekus more breakfast loading!!! |
![]() |
Aklee4994:I just dey pity you you want give ur fellow man money dey there dey play advanceDna please a word of advice for this SIMPle man before it's too late |
![]() |
Oluwasheyijossy: and you think she will tell you the truth? if not someone that had a bad experience with one who on earth will just hate men so badly without any remorse if not someone that has gone through hell with one. they're many of them here in NL their hatred for men is like 5 and 6. very bitter and wannabe feminist always looking for every single given opportunity to pour their anger, hate and bitterness on men |
![]() |
Dreadlock69: After you dun nack all the sweetness from her body you dun drill and wide her kpekus you want pick race. Just her to the next guy to continue from where you stopped But hope say you pour ur hot akamu inside her |
![]() |
communicate say wetin happen? if konji hold me and I cut eye signal you make you pull off ur kpata you come want dey form boss I go just waya you hot slap then pursue you make you come dey go I don't like nonsense |
![]() |
Wordsfrombimpe: hope you will ride him to the place way him no know as for me I go jus use my tongue massage her neck and bite her ear romantically 1 Like 1 Share |
![]() |
Solofresh2:na that breast make am to reconcile with her o shina dun really miss the breast no be small 4 Likes |
(14) (of 32 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 36 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |