NewStats: 3,264,655 , 8,184,358 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:36 PM 461g356382y |
(1) (5) (of 5 pages)
![]() |
BLOOD in BLOOD out.
|
![]() |
Abeg who get their Link? I wan ,country hard 1m no be small money.all thanks to tinubu
|
![]() |
Eye service federal government.
|
![]() |
Na which region you come from make we know?
2 Likes 1 Share |
![]() |
Scamming their followers in the name of almighty God, them dey live fine and looking good why the poor followers dey lean every day by day.SMH
|
![]() |
Kylekent59:go and remove it from her mouth 13 Likes |
![]() |
madridguy:I swear 1 Like |
![]() |
The man Na disaster
|
![]() |
Lies from the DSS APC slaves
1 Like |
![]() |
LordBiden:try get brain with this Your comments selfishness IS affecting you 1 Like 1 Share |
![]() |
Akalia:Na idiot him be selfish mumu 1 Like 1 Share |
![]() |
So both of you will go down by then mumu
|
![]() |
fat pig looking for appointments
1 Like |
![]() |
You well so
4 Likes |
![]() |
You like suffering
|
![]() |
How much are you paid I can see you like suffering
1 Like 1 Share |
![]() |
It's late already dem think say we be mugu
13 Likes 1 Share |
![]() |
The plate number and agbero abi na union you call am.e no suppose reach 350k nah,by the way na which state? sef cause for Lagos State them no fit charge you that amount both union and plate number.
|
![]() |
CountinBlessins:ask me again |
![]() |
NBM their madness dey all over the world.
|
![]() |
Na when we go wise for this lies and brainwashing for this world in the name of religion.mtchew
|
![]() |
Ask kanayo.o.kanayo he knows better.
|
![]() |
Na grace dey locate this man.make we pray make e reach us.cause na turn by turn.
1 Like |
![]() |
Make we dey wait for.(won gbe bo) them they carry am come.uuna go wait tire.
|
![]() |
This madam abi na oga, she or he no well at all huger dey land you dey show off dey oppress people.some of this yeyebrities no get better adviser.
|
![]() |
See as him talk am like say e go reach the masses,na each local government council them go Carry am enter and na Dem Dem go share am, them go use the grain play politics na apc member go benefit from it.awon werey.
|
![]() |
Well done na wetin you go tell God?
|
![]() |
Na luck
|
![]() |
Got killed trying to be a hero.
2 Likes |
(1) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |