NewStats: 3,263,987 , 8,182,169 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 08:00 AM 3bi4l

6382y

EngrMcDon's Posts 2m2f23

EngrMcDon's Posts

(18) (of 27 pages)

EngrMcDon(m): 11:03am On Jun 23, 2019
cucumbae:
Future impossible tense.

Dey there, we go surprise you. After all delay is not denial
EngrMcDon(m): 10:54am On Jun 23, 2019
Lol, We will definitely get there
EngrMcDon(m): 7:01am On Jun 23, 2019
Wow, by now you must have been a billionaire and won't be needing our small change, right?. Oya give us game make we follow you buga
EngrMcDon(m): 2:54pm On Jun 22, 2019
cool
EngrMcDon(m): 2:47pm On Jun 22, 2019
I hope she is truly angry and not jealous. Umu nwanyi can pretend!

13 Likes 2 Shares

EngrMcDon(m): 2:44pm On Jun 22, 2019
APC change o
EngrMcDon(m): 2:40pm On Jun 22, 2019
Una welldone, more grease to una trigger.
EngrMcDon(m): 2:37pm On Jun 22, 2019
This leaf market dey move wella o, abeg which kind of leaf be this, green or dried?
EngrMcDon(m): 2:32pm On Jun 22, 2019
Real enjoyment go dey here o, long lasting union I wish una.
EngrMcDon(m): 2:29pm On Jun 22, 2019
Udo adikwa here?
EngrMcDon(m): 2:27pm On Jun 22, 2019
Church agbasaa, Buhari abeg we appreciate but biko buharia your face to other pressing issues facing us, just wish them luck and let them do their thing.
EngrMcDon(m): 2:20pm On Jun 22, 2019
Money must be made but not this way nawh, RIP to the dead
EngrMcDon(m): 2:44am On Jun 22, 2019
Na the salary sure o, after all na money be fine bobo.



They probably want to help one jobless graduate

56 Likes 3 Shares

EngrMcDon(m): 2:39am On Jun 22, 2019
Thank God o, hope they will her too
EngrMcDon(m): 2:36am On Jun 22, 2019
My man has finally found the right lane. cool
EngrMcDon(m): 2:32am On Jun 22, 2019
itsme01:
shocked


If this had happened in Northern Nigeria, Togo, Ghana or SouthAfrica and the locals reacted with brute force, sentimental people would troop out with all kind of grammar, from xenophobia to bigotry to marginalization or islamization. But since the victim of this crime happens to be named Adewoto Matthew from Omoluabi Southwest State now the wont talk or offer a word of caution to the criminals



Are you forbidden from offering a word of caution, why are you waiting for other people to do so? It's a free world.

29 Likes 2 Shares

EngrMcDon(m): 2:18am On Jun 22, 2019
Na una sabi
EngrMcDon(m): 2:13am On Jun 22, 2019
This one na double wahala for jobless body

1 Like

EngrMcDon(m): 11:40pm On Jun 21, 2019
Nawa o, I yam not really understanding, when did we get here?






Doctors, abeg make una repair the pothole too to prevent future accident on this busy road.

50 Likes 2 Shares

EngrMcDon(m): 12:31pm On Jun 21, 2019
Marriage based on physical appearance and wealth hardly survive hard times

3 Likes

EngrMcDon(m): 7:11am On Jun 21, 2019
Painful death, RIP
EngrMcDon(m): 7:09am On Jun 21, 2019
Alright, provided there will be nothing like explosion

1 Like

EngrMcDon(m): 7:05am On Jun 21, 2019
Torres of Liverpool, very dangerous to my darling Chelsea then. Happy retirement.
EngrMcDon(m): 4:23pm On Jun 20, 2019
This one na inbuilt wickedness. Why is killing so easy for some people
EngrMcDon(m): 4:19pm On Jun 20, 2019
13 years, But why?

8 Likes 1 Share

EngrMcDon(m): 4:16pm On Jun 20, 2019
Yeah, you should be proud of your natural asset

2 Likes

EngrMcDon(m): 4:14pm On Jun 20, 2019
Hmmmmm, na like this e take dey start.
EngrMcDon(m): 10:18am On Jun 20, 2019
cool
EngrMcDon(m): 10:16am On Jun 20, 2019
Haba, horn kwa, hope they are joking o.
EngrMcDon(m): 10:14am On Jun 20, 2019
Nice one. Lampard is a goal. KTBFFH

(18) (of 27 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.