NewStats: 3,264,018 , 8,182,280 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 10:06 AM 3b2w6c6382y |
(14) (of 40 pages)
![]() |
Na kidnsping and money rituals dey reign but Ebola fear go check dat one small
|
![]() |
Jesus! Boiledcorn don kill me with laugh Caroline boiledcorn koh...Nkechi Fried Yam ni 3 Likes |
![]() |
My own anger is people escaping surveillance and quarantine...Are they mad or just wicked..Is dat doctor a fool? Pls anytime somebody escapes, no matter d person, put his name on a wanted list to b brought back DOA Make i See if Aba boys no go burn them as e dey hot Rubbish 6 Likes |
![]() |
13m gallons too much na..haba
1 Like |
![]() |
How u take know say dem get brain? ![]() I go talk d one wey i carry my eye dey see 1 Like |
![]() |
Although i love fat as*es, some pics there re just too irritating
|
![]() |
True talk..tho most ladies here will deny ![]() |
![]() |
itstpia1: . EmmaOgbu: . 5naira: KTwale sirs...this una space booking for dis post wey no go make frontpage dey touch me 2 Likes |
![]() |
How can i apply for d post of her sugar son?
11 Likes 1 Share |
![]() |
This guy homo dey shine
3 Likes 4 Shares |
![]() |
Serves d bit*h right U don chop finish wan waka bah.. ![]() |
![]() |
I hope say na twins...cos na wetin he sing for Ada ada BTW, i cast out every spirit of Mikel in d baby |
![]() |
This woman sabi make headline sha...she no look mirror?
|
![]() |
She fine?
|
![]() |
I like d gal in dat pic Thats all |
![]() |
So Unilorin dey get applicants Unilag and Uniben... ![]() |
![]() |
Bullsh!t...U dey Analyze baby, ur own don finish
|
![]() |
Haters gonna hate
|
![]() |
Wat of my tecno....op ur a racist!
|
![]() |
I love twins too E get one of my Neighbours wey get two sets of twins(non- identical sha) Now her daughter wey no b twin don born twins... Na to go marry from dat family be dat na 1 Like |
![]() |
The trolls ![]() |
![]() |
Scared if u didnt prepare well for d exam-Before Scared if u Know u wrote Sh!!t in d exam-After |
![]() |
Go Straight To The Point
2 Likes 1 Share |
![]() |
Who are they pls ![]() 93 Likes 8 Shares |
![]() |
Doro mega super star jorh Gals too like this nigga sha...I know say na dem vote for am... |
![]() |
If this man slap u, na ur body go tell u... But eeya d man talks like a very sad man sha But how this kind tall man go bend dey farm? 2 Likes |
![]() |
She try..but check out Will Smiths wife who is abt d same age
2 Likes |
![]() |
Thunder clear those people wey quote this long post... At post...if she like make she do 6 timea daily i dnt care 3 Likes |
![]() |
Butt na butt. I dont care about d owner, just d butt
|
![]() |
Till dey start Eba bucket challenge, i no
|
![]() |
Morning no dey hard reach again oo
|
![]() |
Robot boss...Aru! For what...no b me suppose b their boss ![]() |
(14) (of 40 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |