NewStats: 3,263,623 , 8,180,802 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:23 PM 4y4p5y6382y |
(1) (10) (of 30 pages)
![]() |
Her phone get small issue, she brought it to me to backup her files in my laptop so she can do factory reset, I copied her WhatsApp voice note folder, wetin my ear hear that night still dey pain me to this day, i didn't breakup with her, she didn't even know, long story short, she's now a side chick, I've found a girl I'm planning to marry next year am waiting for her birthday this June to drop the bomb on her
14 Likes 2 Shares |
![]() |
Tracy Chapman, fast car
|
![]() |
Person wey write this thing na woman, nothing u Wan tell me
|
![]() |
There's nothing wrong with bro, truth is like me u like rap songs and am not sure u can change that, I can't relate with Nigerian music, don't know why, I prefer rap songs and when I say rap songs am talking about underground rappers cuz that's where the truth tellers are, try and listen to end of days by Vinnie paz and you'll start seeing this world diffently and also try and listen to, Sean price, MF doom, nems, immortal technique, Vinnie Paz, ra da ruggedman and planet Asia.
|
![]() |
just clear your borrowed airtime, i paid 5k this morning and the issue was resolved immediately
12 Likes |
![]() |
Mark my word, u see that man, him no go ever forgive you and if u know what's best for you just leave cuz if him ever get work and things return to normal for him, he he your name na sorry
|
![]() |
If u check well this OP is from a messed up home, either her papa dey maltreat her mama or they're divorced.
|
![]() |
They're content creators not palmpay
62 Likes 8 Shares |
![]() |
U lost 200k still dey talk, if I open mouth my brother u go see say your own dey small, the truth be say bet na scam, it takes more than it gives u , keep pushing bro, don't give up, but abeg quit bet
11 Likes |
![]() |
Geostorm movie Don dey happen for real Life
|
![]() |
I dey always put extra change for pocket every Sunday to thank God for not allowing me meet your type. U wicked Sha ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
I always enjoy his collaboration, first guy to put 110 rappers on a song, he was really about the culture of hip hop, real hardcore rap. Rolling 50 deep and rolling 110 deep has bn a on my Playlist for over a year now. I heard he was working on rolling 200 deep before his demise. Am definitely going to miss him. REST EASY DRAMA KING |
![]() |
Me and my chidhood friend dey like 5 or 6 years old then, the stupid girl go use yam trick us, naked herself comot our clothes then carry us one after the other place for her body then, the thing went on for like a month, we dey too small to even know wetin dey happen then, na when we grow we come understand and since then we never see her, the thing messed me up
2 Likes |
![]() |
well she loves u bro, we all do dumb shit when were in love and judging from what u said ,i guess shes a teenager, try and sit her down, talk to her,instead of giving u for free she can reduce the price SMALL for u , u collecting for free is not good.
|
![]() |
this one na man at all ??
|
![]() |
truth be say na una cheat
|
![]() |
lack of contentment, that's the problem this generation have and its getting worse,everyone want what the next person have, to live a flashy life, make money the quick way,,and the media is not helping.
403 Likes 30 Shares |
![]() |
Not saying she did the right thing but in this Era the social media will kill u before u even make it to court
101 Likes 7 Shares |
![]() |
fullforce1
2 Likes |
![]() |
U butcher person like pork meat still call am self defense, odinmma
|
![]() |
� � She never see something, this na genesis na
|
![]() |
Op just wan use this format find toto for nairaland, I ed SMAN yesterday, best decision of my life ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Nothing billionaire Yash no go see for orange blanket
|
![]() |
The camera man had just one job ![]() 3 Likes 1 Share |
![]() |
bro i was once in this same situation, its tough i know, mine was even worse , but finally i left the relationship and i did it in a way that we moved from lovers to friends, no more sex or she coming over to my house , a part of me still miss her so much but after then bro things changed o, forget all those people calling it scam, things dey for this world o, i don see am
11 Likes |
![]() |
100% photoshoped
|
![]() |
EZE EGWU EKPILI, R.I.P LEGEND ![]() ![]() ![]() |
![]() |
this one no get sense,, give the girl 3 months na, she go climb another preeq , bro u f**ck up , wetin full enugu wey no be girls
|
![]() |
My own Enugu kwa, no na, Enugu adi azu ndi mgbu, babe send me your number fess make we reason ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
you're finished ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
PRESIDENT SINZU MONEY NO GO CASH OUT THIS TIME ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
You're evil, tufiakwa
|
(1) (10) (of 30 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |