NewStats: 3,265,410 , 8,186,648 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 07:47 PM 602g63

6382y

Codedpriest's Posts 5mh2e

Codedpriest's Posts

(2) (3) (of 3 pages)

Codedpriest(m): 10:11pm On Oct 29, 2015
Aboy
Na dat jonsing manchi wey wan come here dey monkey.

Men dey here dey relate .....the alika just jump in begin dey create okolo.

If u know am.....clear am make Im use Im head focus well for there .

Before bicycle go climb am .





fighal:
Shhhhhh aboi make una kpor well o.. Ya no be market wey una go dae cap careless..
Weeda na..
Who goes..
Obula ncha o..
Comot body o... High Tension
.
God help port harcourt boys
Codedpriest(m): 5:52pm On Oct 29, 2015
Ok

2 Likes

Codedpriest(m): 5:24pm On Oct 29, 2015
obiak4:
Aboy u be greenland abi iceland u just dey cap cap cap
i sure say u be kiantis man just dey drop oti say na street slang
peep all the op just vomitted from his rotten bucal cavit are lingo from cults groups iceland and greenland a.k.a aro bagger if u tell me die it i reply die your die it
say no to cultism



Mugu

You and who dey do cultism ?

Comon carry ur rotten left leg fly comot for here.
U just wan show ur jonsing self abi.

Dickhead

Na ur type dey use ur big head carry wetin you no know.
U just jump inside here dey monkey up and down.
Park well abeg

6 Likes

Codedpriest(m): 1:53pm On Oct 29, 2015
Aboy....I just dey observe for this forum as lagos boys and waffi men dey throw their own street slangs.....and I say make I represent my portharcourt first sons for here grin

Aboby: means guy
Aboy: same as aboby or olboy
OJO: street word for police.....
Government: also police
Comot ur body: make way, or give chance
Wipe: slang for F.ck.....aboy I don wipe her
Weeda : how far........aboby weeda ?
Cutout : slang for run ....aboy see ojo o...I don cutout
Discharge: also cutout
Moro: slang for car...especially clean car
Amana : sland for AC......aboy u just pam for ur moro dey enjoy ur amana.
Pam : hide or relax depending on the context
Duck: to hide something....aboy duck d kush ojo dey show
Kush: Igbo,weed,bazz,marijuana
Barney: fine sweet gurl....aboy barney don show
Dope: also igbo
Kpor well : relax there.....usually used during confrontation to signify..go and sit down
Challenge : confrontation...aboy u dey challenge ?
Root out : to bring out something especially weapon....aboy as ojo root out kala nigies cutout
Kala: gun
Nigies...also niggers used to signify hardmen
A P : sland for house.. Aboy we cluster for A P
Cluster : slang for gather.....aboy nigies cluster there.
AMA :slang for village
Kone man...slang for father also oldboy...men koneman dey AMA
Make move: to go......men I want make move oo
Movement: travel.....I do some kain movement
Move: to steal something...aboy that guy get mind move my phone
Bell : to call someone......I wan bell my barney
Chow: food....I wan chow first...I dey H
White :N50
Hold : to have money...loaded....that babe hold
Die it. : shut up......come on die it

I will add more
Wey my P town niggies....make una show...drop urs..and contribute

5 Likes

Codedpriest(m): 11:18am On Oct 01, 2015
Let the fun continue

@comremma just sketch a head of eighter seun,emeka or sanusi grin
And. .
Codedpriest(m): 10:51am On Oct 01, 2015
grin

Represnting the 3 major tribes according to head configuration..
Feel free to draw ur own representation of the head types of nigerian tribes....let the fun begin.


Cc. SEUN grin

Codedpriest(m): 5:19pm On May 23, 2015
Good job

Am really impressed with your delivery.

1 Like 1 Share

Codedpriest(m): 8:41pm On Jul 11, 2014
Ol boyyyyy
See as niggarrs just dey loose guard anyhow..becos of babe


Continues sipping my alomo bitters .....make i still dey observe as una dey fall una hands..














Meanwhile......abeg who get credit .....i wan flash my papa........only say the man sef na guyman.......he fit just flash me back as i flash am grin

3 Likes

Codedpriest(m): 7:31pm On Jul 11, 2014
Aboy.........i don show

Men dem ! Wetin dey sup naa ?

Abeg who get info asper when the result go drop ? Becos as i dey here so....i need to get that jab badly,

Owu na asa nwa guy for here..
Codedpriest(m): 6:18am On Jul 11, 2014
Na my first time be dis

But that one no mean say i no dey with u guys,
Me i just dey one side dey observe as men dey drop one or two lines for this forum based on this NLNG waka.

But meanwhile which one una wan come turn this forum to nightclub where una don dey scope babes ? Abeg make una ceasefire cos no be wetin carry us come here.

We suppose dey reason the way forward on this BLOOD MONEY movement and as a real portharcourt nigarr.......i no sure say i fit get time follow una they debate babe matta for here so......abeg make we use our third eye















I dey come make i go buy ciga

3 Likes

Codedpriest(m): 3:41pm On Jan 09, 2014
grin
rickkychidex111: i have For Sale a 2007 Benz Mclaren SLR> Full options with Butterfly doors.
Price: 65m negotiable.
serious buyers should call me on 07032476571 for more information's.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
Pisses on car and ...


Walks away ....
.
..
. grin
rickkychidex111: i have For Sale a 2007 Benz Mclaren SLR> Full options with Butterfly doors.
Price: 65m negotiable.
serious buyers should call me on 07032476571 for more information's.
.
.
.
.
.
.
.
.
.
Pisses on car and ...


Walks away ....
.
..
.
Codedpriest(m): 3:33pm On Jan 09, 2014
fanex: This is an SLR McLean you idiots. one of the most exclusive and fastest automobile in the world.It's certainly not for the masses. You all run along and buy ur Honda. Illiterate clowns



Shaaaaaaraaaap!!!!!!

Continues with my alomo and benson.
Codedpriest(m): 9:22am On Dec 17, 2013
for all prospects who sent me an email,pls kindly check your mails as i have replied accordingly thanks for your interest.
Codedpriest(m): 10:31pm On Dec 15, 2013
More pics
Hit me on
0806 287 3386.

Codedpriest(m): 6:11am On Dec 15, 2013
taiwo 20......i got ur mail, urs will be sent via courier from ph pls mail me ur residential addresse accordingly to [email protected] thanks
Codedpriest(m): 10:21am On Dec 14, 2013
if you are in nigeria call :::: 0806 287 3386 to get urs
Codedpriest(m): 4:58am On Dec 14, 2013
Codedpriest(m): 4:53am On Dec 14, 2013
sopoundz: whr r u located bruh?


Am here in portharcourt and I deliver anywhere in nigeria.
Codedpriest(m): 4:47am On Dec 14, 2013
More pix.

Codedpriest(m): 4:43am On Dec 14, 2013
My name is francis and I sell Imported original BISTEC korean wristwatch it is.....

UNISEX
STYLISH
CHROME BLACK IN COLOUR
PVC CHAIN DESIGN
WR30 MODEL
VERY DURABLE AS I VE BEEN HANGING MINE FOR 4 MONTHS NOW .

IN BUILT BLUE LIG
HT ILLUMINATOR
GET URS NOW AND FEEL THE FAME.

I DELIVER IN ALL MAJOR CITIES IN NIGERIA..
price N2000
Codedpriest(m): 10:19pm On Dec 13, 2013
Hi
My name is francis,
I sell original BISTEC watches personally imported by me from korea.

Colour.......chrome black
Model......... wr30m
Design........electromechanical chain with blue illumination in darkness

Durability.....guarranteed
Price...........N2,000

(2) (3) (of 3 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.