NewStats: 3,263,917 , 8,181,890 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 06:51 PM r72f6382y |
(18) (of 69 pages)
![]() |
Lukaku wat re u still waiting for? ![]() Mak I bring crate of egg for u before u score? ![]() |
![]() |
mukina2:monkeynet u too sharap ![]() |
![]() |
Havilah93: Ozil haters plenty sha.close teeth na so demm dey beef? ![]() |
![]() |
mukina2: barry na evil goatu no get red card for ur purse? ![]() |
![]() |
Abeg wia I go buy ori aja? E dey hungry me baje baje ![]() |
![]() |
mukina2: which kind pressure be this naoh just sharrrrrrrrrrrraaaaaaaaapuuuuuuuuu ![]() Wetin u sabi ![]() |
![]() |
Boys abeg wiaa I fit see ori aja buy E dey hungry me baje baje ![]() |
![]() |
Yes I hav crash landed like dana airways gunners must ![]() |
![]() |
Space booking eh havilah ![]() |
![]() |
Havilah93: ^^u dn run book space na u mak use ![]() |
![]() |
Shurrle. Wat!!! Almost a hat trick
|
![]() |
torres2: Havilah no food? ![]() |
![]() |
Schirrle. ![]() |
![]() |
Havilah smart boi ![]() |
![]() |
Havilah93: Stoke 1-4 Chelseau dey vex be dat? ![]() |
![]() |
Nadia_SA1: I hope south africa is not in a tough groupmumu capital one |
![]() |
I dn land like landindonovan ![]() |
![]() |
Jamaticulus: Man United Starting line up against Everton.... . |
![]() |
Jamaticulus: Man United Starting line up against Everton.... . |
![]() |
FBS: [/font]That was one roller coaster of a match and gladly we got those 3 points. |
![]() |
FBS: [s][/s]That was one roller coaster of a match and gladly we got those 3 points. |
![]() |
Choii hazard I lo fit shout ![]() |
![]() |
Torres ![]() |
![]() |
Game on. ![]() |
![]() |
Amu in of de strike ![]() |
![]() |
POPE II:damit mary is dead ![]() Tell me how can she pray for u huh? ![]() |
![]() |
Oh ma lord giroout na muumu o! ![]() |
![]() |
Poor woman ![]() |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
HOE-KAY
|
![]() |
Wat he does is praise himself in radio Painting of primary skul Destruction of shops and business areas I swear e no go beta for that armed robber o! |
(18) (of 69 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |