NewStats: 3,264,977 , 8,185,252 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 02:26 AM 412x5d6382y |
(1) (10) (of 20 pages)
![]() |
![]() The difference between him and the cow na say them go eat the cow...apart from that dem no get any difference ![]() |
![]() |
Samantha125: Onto say the money wey dey your is yours and yours alone but the money wey dey my own is ours right ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Samantha125: ![]() Shay the house wey you build or dey help me pay rent you wan dey give me rules/attitude on top....from that girl's vacation cross down to your mama house....if you don learn how to regard me as your husband and submissive you can return ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
AdeYORUFAFO: Where you get that kain mentality ![]() |
![]() |
![]() ![]() Some useless post that makes frontpage sometimes funny me ![]() Where the precious wey dey the stone ![]() I need to see the ![]() |
![]() |
![]() ![]() Na which one be Natasha sef....Shay the one wey her Olympus don fall finish nii 🤷abii the one wey dey fight dwarfism ![]() 5 Likes |
![]() |
Honestly this is another way you can start making money to be honest... Agriculture is a gold mine this days if you can finance it ![]() |
![]() |
Even the mama and Papa wey born you sef wedding no cost 50k talk less of you pervert ![]() 1 Like |
![]() |
Love800: You’re welcome |
![]() |
Love800: I have a lot of friends who are into the agriculture business and I know how it works…I have a lil brother that buys directly from the farmers and sell to companies too so I know so much about it…if you wanna know more you can me and let’s chat on WhatsApp or maybe you can come over and see for yourself how it works here |
![]() |
Love800: As a farmer once you plant the cassava and it’s time for harvesting..you either sell for people that’s buying for a company or you sell for those that are gonna process it into garri or cassava powder(ELUBO)…either ways you’re still gonna make your profits cause they’re going to come buy from you.. |
![]() |
Love800: As in …anything farming this days are really worth it honestly…even pepper or tomatoes or vegetable |
![]() |
![]() ![]() Una wan start one crazy plot again |
![]() |
Hi brother…my piece of advice would be you stay and put that money on cocoa…and in the next years after the cocoa is grown then you’ll get all the holiday and traveling you wanna get..I’m from OYO state and I know how people are really making it in the cocoa and cassava business here…I mean big doings..
4 Likes |
![]() |
arkad139: Even if he no get crime sef,they go find one give am..na pure racism be that..those Weray people eh |
![]() |
![]() 1 Like |
![]() |
![]() Chai bros…fear Dey always catch me since that year wey this thing don shock me as a little kid..till now if I see am I no Dey near am at all..the kind electric ⚡️ voltage wey jolt my body that year shalipopi own ![]() 1 Like |
![]() |
olowofariwo: She supposed already know Yoruba people mentality na..most especially those sides wey be say there religion Dey tight well |
![]() |
![]() ![]() ![]() Pikin wey them no teach well for house..them go teach am outside.. 1 Like |
![]() |
I con Dey wonder say no better Male go fit post this kain thing na…I no kno say na one idiot wey I’m kpekus don spoil Dey disturb internet🫤
|
![]() |
:-XThis one na wetin Yoruba people Dey call “IFOO” In English it’s called “Eczema”…find better brake oil or if you fit pay money I’ll give you better cure |
![]() |
Bea1234: You for plug your freezer and tv am na 4 Likes |
![]() |
DarkJeddi: Bro..talking about that time,lots of all this people aren’t really literates,only the privileged and the rich ones have those kinda opportunities and they’re mostly giving out in marriage at early ages so you won’t be expecting them to keep record of their birth certificates or their parents would |
![]() |
DarkJeddi: ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() Nothing like they look like men..they just look Zimbabwean ![]() |
![]() |
Make I ask first ![]() ![]() |
![]() |
LadyExcellency: Who be this one 2 Likes |
![]() |
That’s what they called “Ara San gba ibii idii eh Kooja”
|
(1) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |