NewStats: 3,264,099 , 8,182,592 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 04:30 PM 291y1w6382y |
(26) (of 87 pages)
![]() |
Chingyyy878: If you know how scared I dey dey sometimes to go out if I no too get bar laidis Cos boys must to hail you in every junction and you must show love That's the sad reality now, but agbadorians say na only positive Dem dey see Oya make una show us the positive, Dem go enter holeπ |
![]() |
Judiciary don finally turn to skitmaking Different judge, different judgement Na to just siddon dey watch skit dey goπ |
![]() |
These judges no dey do meetings together ni?? Once money or position is involved, they start giving contradictory verdicts upandan And claim na some people dey stoke the fire Nawa to them ooo |
![]() |
Must the president and his team travel a lot? We are having serious economic crisis here and they are jetting everywhere they can Who will attend to the internal issues, Nigerians themselves abi? We are in for a long ride with this balabluric rule |
![]() |
17 Likes |
![]() |
helinues: The only positive from the country at this time is the resilient spirit of Nigerians Many nations would have broken since even with 10% of our issues Abi can you tell us any other positive?? 1 Like |
![]() |
There was a crash and all the news report no even talk say person die So what's the urge in shalayeing now?? One time you say make we pray for una, another time Una dey form one thing π |
![]() |
2 Likes |
![]() |
But you need sound health and sound mind to be able to lead adequately This man no just get Brain like him oga alsoπ That's how he said ice cream sellers don't make good leaders Now we see where him and him kingkong boss don carry us reach nowπ |
![]() |
Do you guys know that it's a disservice to your country to allow some group of people ground it the way our leaders are doing We should always try to keep them on their toes, even if you doing fine Does that mean every other person is doing fine in the country?? |
![]() |
Just say make the president appoint you so you go fit dey give me the updates as he be Old man wey be phuulπππ |
![]() |
So all we need now is Dangote refinery ??
|
![]() |
Nice2023: Don't just mind dose phuuls jere They've never tried a business in their lives So they think it's just dropping cassava in the ground and boom you have enuf garriππ |
![]() |
Antoeni: True....Prices have tripled, maintaining ones business is now so hard |
![]() |
Isaacc729l: What are the various factors??ππ Una never still learn abi They all cited economic reasons, so where's the other factors coming from |
![]() |
The highness wey dey OBO body yesterday fit high 100 people at the same time ππππ Baba was practically not here at all 1 Like |
![]() |
Omoboricash: The guy just wan to talk ni jere Nobody on the online space that doesn't know the Adeleke's 6 Likes 1 Share |
![]() |
Chicagograduate: Are you playing or what?? 6 Likes |
![]() |
datola: He gave so many moves yesterday now Even sanwo olu learnt some That man no dey everly hear beat for him ear He just wants to dance alwaysπππ 3 Likes 2 Shares |
![]() |
There are some kind of money that can't be sprayed in a tray How person go spray 150k once inside trayπππ |
![]() |
GreenxGreen: Dem fit charge dem for causing high inflation ooo ππ€ͺ Never trust those guys fully 1 Like 1 Share |
![]() |
There should be a compensation package for him ooo You can't just waste someone's life like this without nothing Murder or robbery case no be child's play for police eyes ooo If you enter their net on those two charges, na only God and better money go fit prove your innocence π€π€π€ 1 Like |
![]() |
The same people hailing the steeze at Ojude oba are still the ones calling out e-money Shey una no know say na carnival happen yesterday, it was an handshake between two tribes and if e-money decides to bring in masquerades, na African thing now Abi Una no dey proud of Una culture again??ππ |
![]() |
nairalee: Look at the way he brought the playful part of even governors yesterday Anyone hating on Davido just get mental issues sincerely Even some omo igboro no get that kind energy for bodyπππ€ͺ |
![]() |
U no add extortion for that tax of Nigeria too Let's keep playing |
![]() |
Nigeria na joke now With 100k you go two military escort in Nigeria, just know one officer Government just dey jonz anyhow |
![]() |
I ask again Where's the positives that the Agbadorians have been shouting that we should see?? Or they are just being delusional?? Werey people dem |
![]() |
JAMO84: Oga leave sentiment or joke now ooo Things are out of hands already But we don't pray we get to this level This is not the time to dey call obi or something, it's the time to call out the president, so he can salvage this situation Cos...... 2 Likes |
![]() |
helinues: You and your likes keep on shouting let's talk about the positives Now tell us one positive to talk about this agbado government I will be waiting for you 5 Likes 1 Share |
![]() |
helinues: So how long should we wait for the president's living wage?? Abi na una usual scam π€ͺππ 2 Likes |
![]() |
nedu666: Very yeye people πππ |
![]() |
helinues: Toh Kee you there Shebi u don dey grow your own beans, rice, tomatoes amd all others as advised by your slave masters? 59 Likes 4 Shares |
(26) (of 87 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 40 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |