NewStats: 3,264,654 , 8,184,358 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:35 PM 3p2j6h6382y |
(18) (of 22 pages)
![]() |
GoldenJAT: Kikikiki ![]() Just an observation though *sips dogonyaro and aki awusa |
![]() |
If I give you 50 pounds, dearie you must laff hyena for 10 years o, dash 50 pounds just like that cos say she get beautiful smile? Dasol? Uncle you dey crase, and e fit be say you neva send money for your mama and sisters wey dey naija dey roast Some pipo eehhn *sips dogonyaro and aki awusa |
![]() |
OP na really ya Mama born you, I rili miss the 90's meen na either KITTO or na NATO, Chai when TV be like wardrobe *sips dogonyaro and kulikuli 1 Like 1 Share |
![]() |
D only tin I get to say now no kikikikikikikikakakakakakaka Sharp guy *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
I think say na only me dey carry noodles sef cross border Mtchewwweee, no be even say na Indomie na even Chérie wey no dey sweet at all at all.... *sips dogonyaro and aki awusa 2 Likes 2 Shares |
![]() |
To mad no hard name the trekking be the main matter
|
![]() |
Why una dey shout na Haba na balanced diet with Vitamin K be dat na... Tea and Urine na beta combo na.. Wot of me wey dey sip dogonyaro and kulikuli with Alligator pepper nko... -if the maid no kill the family, you go kill dem before? |
![]() |
Abeg make una free the guy jare, abi una neva hear cut your coat according to the available material before? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dis one na d whole school him wan defend o ![]() ![]() ![]() But seriously d bedsheet sorry coat looks matured on him *sips dogonyaro and aki awusa |
![]() |
Oga Titus...... Come later jam madam Titus.... What the heck is dis..... Bad combination *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
Abegi joor make I hear something with ol these una plenty plenty talk sef no be true.. Guy man dey find somewhere wey go cold him body, if una release am there na una go see say him go vex grayht: *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
OLUWAFUNMISE: No shaking bruh, I get am bokwu... Bring your custard rubber cos no be glass I dey use drink my own *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
pariot22MC:Wth bro!!! Em dey drink shawarma ? Na wao... . You really need to see what it looks like cos I bet you've not seen shawarma before *sips dogonyaro dogonyaro and kulikuli |
![]() |
Space booked *sips dogonyaro and kulikuli 2 Likes 1 Share |
![]() |
GRACY I BU ONYE OKPERE? *SIPS DOGONYARO AND KULIKULI |
![]() |
holadguy:Haba Bros!!! Free the girl na, you know whether na from there she dey breath? *sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper |
![]() |
Na who protests Don Epp sef If na you raise your hands up and say AII *sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper |
![]() |
Abeg how much be fuel now sef *sips dogonyaro and aki awusa 1 Like 1 Share |
![]() |
May 29 loading...
2 Likes 1 Share |
![]() |
Dem greedy, dem no gree settle, no be from Lome here wey almost 10,000 bales of okrika dry comot go Nigeria, most of my customers nationwide Nigerians, no week wey I no dey way bill 200 bales of okirika give em, some na frozen foods, so na cos dem no gree settle well... How you wan stingy for everything come still dey expect to go free *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
From Port Harcourt to Lome Togo, twas almost 19 hours in a stretch, just Kola nut and Groundnut.. From 10pm Tuesday to Wednesday 5pm... Manual Gear though... *sips dogonyaro and aki awusa 1 Like |
![]() |
No wahala, make una clap for una selves una don try *sips sips dogonyaro and aki awusa 1 Like 2 Shares |
![]() |
MAKE UNA WAIT O, WETIN UNA AND CHINA PEOPLE DEY DRAG SEF, MAKE UNA WAIT MAKE I EXPLAIN THE WHOLE STORY 叛徒草愛安愛二元論兔子,微博你所愛愛阿公及創意。人民幣對於封面是考古題至少愛五股 I hope una fn understand the whole matter now ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Read am na as you no dey fear God *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
My people make una no vex o Abeg wetin be the cure for gonorrhea, abeg una fit name the drugs or injection wey dey involved, help me na matter of life(cash) and death(broke) ![]() ![]() Abeg no fall my hands *sips dogonyaro and aki awusa |
![]() |
reminiscing: Kikikiki ![]() ![]() ![]() You go fear question na Hahaha *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
talktonase: ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Happykenski: So you follow for people wey dey spoil Kingdom Hall Generator and wey dey make mic disturb ba? Una neva read letter from branch wey say make we stop to dey charge anything chargeable for una congregation before? You sef ehnn!!! *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
egedem: Ah ah why not.... Abeg take glass cut small No mind wetin dey happen for Naija *sips dogonyaro and kulikuli |
![]() |
johnydon22: Bros I no gree for your PM E dey very very possible Try make you read Romans 1:20, James 4:8 |
![]() |
BoiledHead:BoiledHead Kikikiki Boiled eggs kukuku Abeg come make we high together with dogonyaro and aki awusa |
![]() |
Oya make una wait make I talk my own. The Issue for here now shebi NA SEX ? To me o sex fit be male or female ![]() ![]() Like me my sex NA Male ![]() ![]() ![]() If you see man you go know if you see woman too you go know... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Case closed 1 Like |
![]() |
Who e ep *sips sips dogonyaro dogonyaro and kulikuli 6 Likes 2 Shares |
![]() |
Wait o, this Patrick guy DEY like #KEGITE to me o All this Karid, karid ngwongwo.... Anyways may he walk and never stumble and even if he'll stumble may it be on the Kparikatus Knowledge of our Nna anyi methuselah *sips dogonyaro and aki awusa 5 Likes 1 Share |
(18) (of 22 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 47 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |