NewStats: 3,264,384 , 8,183,564 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 08:51 PM 2z4v6382y |
(14) (of 21 pages)
![]() |
All these motigbetional speaker sef The two are different jor 3 Likes |
![]() |
In as much you know what you are doing n it's going on well with you then it's Ok. But i can't do it |
![]() |
Good news........ Best wishes for him 1 Like |
![]() |
Nonsense
|
![]() |
Guyman will be reincarnating to UK as he so much desire to travel there...... Sense will not kee mhi 8 Likes |
![]() |
Yeepa Baba nla tragedy ree oooooo |
![]() |
As long as you are not my brother Ooin you are doing well |
![]() |
Keeping such wild animal as what fah? Oyinbo n nonsense |
![]() |
Good riddance to bad rubbish
|
![]() |
Bet with what you can afford to lose they won't hear......... Una no dey see ..."be gamble aware" or " bet responsibly? Anyways condolences to ur family n loved ones and RIP to the dead |
![]() |
Fada lawd have mercy on this bi.tch cuz she is going astray
|
![]() |
You don't have any problem bro, No one likes condoms.....we jus gat use it for protection same nhi
5 Likes |
![]() |
Get a clay bro and made her urself
|
![]() |
Omoh i no fit laff ooo Wetin she sef find near elephant like that? |
![]() |
What is this fada lawd
|
![]() |
It's like Nigeria is d capital of dysfunctional marriage in d world..... Everytime, everywhere all na marriage wahala This thing called marriage sef no be scam so? |
![]() |
It's a sad reality.........But that's the world we live in especially 9ja
2 Likes 1 Share |
![]() |
More kids than full game played this season.......hahahaha people and bad mouth Sha Congratulations Alhaji Pogba |
![]() |
Go trap urself and later come back here to wail.....M.U.G.U
|
![]() |
Naija still get good people
|
![]() |
Good move i must say But sad enough,law only has power over the poor in dis country....... PATHETIC |
![]() |
Werey leleyi o When has it become a bad thing to celebrate success? Oloriburuku |
![]() |
![]() |
The day my mobile app network failed me inside Mr Biggs,,,,, I don dey shake inside before my date later pay with the cash she hold n i later refund her 7 Likes 1 Share |
![]() |
Can't jus hate dis guy Mr Baboon |
![]() |
This is detailed situation report General overseer you do well |
![]() |
Believe Twitter story at ur own peril
|
![]() |
Even me sef go do dsame Na kiss i wan kiss no be say i wan lick colour |
![]() |
Infolenka: You are a badt guy..... And besides this type no dey wetin op post nah |
![]() |
They will have alot to change 1*Menopause 2* Menstrual cycle/pain 3*Gynecologist Awon set of mad pipu 3 Likes 1 Share |
(14) (of 21 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |