NewStats: 3,264,500 , 8,183,907 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 10:37 AM 15y2n6382y |
(1) (10) (of 64 pages)
![]() |
maureensylvia:The second time and the only team in England |
![]() |
Akpakomiza2:U say wetin ![]() |
![]() |
You dey judgement for case wey no dey before you. Shocking o
1 Like 1 Share |
![]() |
smallsmall:. I no gree for this one o. Timaya no be One album star. Timaya hit songs na uncountable |
![]() |
Arteta no smart at all. Liverpool dey make changes e no fit make e own to balance the equation. E wait until they equalize ![]() 3 Likes |
![]() |
OBUKOMENA:45 is not advanced in age. You can classify someone from age 55 and above as advanced. No age limit for learning new things in life. |
![]() |
The Court of Appeal sitting in Abuja, on Thursday, affirmed the re-election of Governor Douye Diri of Bayelsa State. In a unanimous decision by a three-man of Justices, the appellate court, dismissed an appeal that was brought before it by the All Progressives Congress, APC, and its candidate, Chief Timipre Sylva. www.vanguardngr.com/2024/07/breaking-appeal-court-affirms-diris-re-election-as-bayelsa-governor/amp/ It held that the appeal was incompetent and constituted an abuse of court process. The court said it found no reason to dislodge the earlier judgement of the Bayelsa State Governorship Election Petition Tribunal, which declined to nullify the outcome of the gubernatorial poll that held in the state on November 11, 2023. More details: www.vanguardngr.com/2024/07/breaking-appeal-court-affirms-diris-re-election-as-bayelsa-governor/amp/ |
![]() |
20 governors. OBO ![]() |
![]() |
tojahh:I don't know why I'm wasting my precious time with you Mr Utobo Man. You're now on your own |
![]() |
tojahh:Because e dey show na. Why e dey pain you? Cry More |
![]() |
tojahh:Eyah . Na now I know d area e touch u ![]() |
![]() |
tojahh:26 goals no be beans o oga Mr right |
![]() |
tojahh:Na u no utobo . E no concern me |
![]() |
tojahh: 26 goals no be beans o even with Ramos ![]() |
![]() |
Eriokanmi:Ramos no fit hold am all through. Messi scored Madrid home and away all through his El classico days ![]() 2 Likes |
![]() |
The Bayelsa State Governorship Election Petition Tribunal sitting in Abuja, has upheld the election that produced Governor Douye Diri of Bayelsa State. The three-member led by Justice Adekunle Adeleye, dismissed the petition filed by the candidate of the All Progressives Congress, Timipre Sylva, and the party for lacking in merit https://ait.live/just-in-tribunal-affirms-douye-diri-as-bayelsa-governor/?fbclid=IwZXh0bgNhZW0CMTEAAR2cC2X2zIbh5gLUQQQ2PZNPmPA0UPxAep0HL-0mjHu3yrw5yqKm_L1bs_aem_AcZVI3W-fFbVTzJyszAtfxRvL7BnIEtDyJTlLZW05zRzlB3hzRE2JxCDn2FICq1PQW-b2pPT7qRlY5uj-Keix3qj |
![]() |
BeauBragnar11:Na u be that. City never win league self |
![]() |
BeauBragnar11:Dem no bottle anything, Dem try |
![]() |
Yustash001:If arsenal fit drag City till the last day and last game then u call am bottle then na jealousy be dat. Arsenal deserves credit bro. Joke apart |
![]() |
baralatie:This is the reason ![]() ![]() |
![]() |
ICTspecialist:Injury to Saliba? When , how?. ![]() Out of form? ![]() Saliba missed most matches, when? You no watch epl |
![]() |
baralatie:Will you choose palmer over Saliba this season? |
![]() |
Watkins and Saliba abeg. I no know who carry award give palmer and Foden
1 Like |
![]() |
Damian911:That guy shine from August last year till now. Na this year Foden and palmer pick form wey no last self. Them don carry award give them. 1 Like |
![]() |
ICTspecialist:Saliba is 22 bro. Go and check the list of nominees. Saliba dey. |
![]() |
Mandate1:Palmer was the most standout player for Chelsea and not EPL this season. Think Saliba and others please 2 Likes |
![]() |
sevo:Foden form no last for league self. Dem for just give am the two 1 Like |
![]() |
orohbiro:Saliba even deserve palmer own . Saliba shine from August till date unlike Palmer |
![]() |
Watkins for senior, Saliba for young
2 Likes |
![]() |
So Palmer and Foben be d best for epl. See o ![]() |
![]() |
Foden no even shine all through the season o. I get one time wey e pick form and e kon later drop form. na that time e win am?
2 Likes |
![]() |
Palmer over Saliba ![]() |
(1) (10) (of 64 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |