NewStats: 3,264,476 , 8,183,836 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:03 AM 3q6466382y |
(14) (of 87 pages)
![]() |
Small glory wey my guy dey manage, this idiot too wan finish am pata pata ![]() 2 Likes |
![]() |
Nawa oo...Anambra state is not for the faint of hearts. Everywhere just rugged anyhow there ![]() Imagine coming to work and get shot for doing your job. And e sure me die say na for head them shoot am ![]() 16 Likes 4 Shares |
![]() |
Gboom:Have they killed any of yours? I am not a er of UGM biko 1 Like 1 Share |
![]() |
Las las, na Naija get music glory now ![]() Even Rihanna dey find verse to remain relevant ![]() Argue with your keyboard ![]() 58 Likes 3 Shares |
![]() |
Davido is wise...he use one stone kill 2 bird ![]() Collect glory for lending out a helping hand, still collect serious lashing for free later that night ![]() 5 Likes 1 Share |
![]() |
The supposed MNK of the West, Igboho has been silenced.. If he was as resilient as MNK, they should have also been on their way talking about Yoruba Nation now ![]() Las Las, it will come and all theses dust shall settle May Chukwu Okike Abiama bless MNK for us ![]() 15 Likes 3 Shares |
![]() |
Eko oni baje oo ![]() Not like one LG chairman in a northern state that received the beating of his life for selling palliatives given to him for his constituency ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Lol....Speaking under the influence of Egunje ![]() If what you eat today decides to come back to haunt you guys tomorrow, na God we take beg una, make una no disturb us o |
![]() |
Lol,,,,A parasite in human flesh ![]() ![]() 10 Likes |
![]() |
What da Fvck ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
I go wound am even if it will cost me that job...Ogun kee him papa. If you don't do the needful that day and end that madness once and for all, other students will try you at other times. What rubbish ![]() 31 Likes 1 Share |
![]() |
Uncle Mike biko we still love you oo...flee from every appearance of danger mbok. Village people fit cut the bridge if e reach the turn of who them dey find ![]() 4 Likes 1 Share |
![]() |
All I see is meat ![]() |
![]() |
Long and Short...Nobody get monopoly of violence ![]() 13 Likes |
![]() |
shoodboi2:Who started it? |
![]() |
LoL....them suppose first carry am.
|
![]() |
e
|
![]() |
Death to Child Rapists ![]() |
![]() |
it's really sad what the evil people can do these days...RIP Ma'am ![]() |
![]() |
See the thing as e be...this one wey be say one on one, i don comot all him 32 ![]() Death to terrorists ![]() 15 Likes 1 Share |
![]() |
I pray she survives it...and she will. Make she con explain the route wey she take run am make guys sef for get update ![]() 29 Likes 2 Shares |
![]() |
Bobrisky should be in Jail by now.. Freedom of Speech dey but to every right, there is an exclusion Bobrisky has ticked all boxes of one who should be in Jail. 5 Likes 1 Share |
![]() |
broan20:My brother, the matter weak me o...Who do Nigerians? ![]() 1 Like |
![]() |
I sometimes wonder how Akpabio made it to the top with all his goofing.. We sent prayers (bribe) to your email ![]() 18 Likes |
![]() |
Me and the Teacher go bounce out one-on-one ![]() If na you beat me, no problem...but if na me beat you, I go condemn you ne ![]() 1 Like |
![]() |
Their exams no be here...you gats go training seperately to their exams ![]() I don write Pwc and KPMG own...If you no go learn am, just forget it. Them no dey use ordinary eye write am ![]() Na business sure now...go learn work ![]() |
![]() |
Nawa oo..I'm beginning to change my mind on spending several millions just to travel out to do some crazy jobs |
![]() |
Great Salute Mrs. Ngozi ![]() 10 Likes 1 Share |
![]() |
Off with their heads ![]() 2 Likes |
![]() |
All the BLA knows how to do is pictures of weapons and American soldiers on the internet and use for propaganda purposes on their facebook autopilot page ![]() |
![]() |
I can't find Chanchangi there ![]() |
(14) (of 87 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |