NewStats: 3,264,153 , 8,182,799 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 09:54 PM 6j301t6382y |
Football (+Other Sports) Betting Season 11 (5023830 Views)
Equal2DeTask(m): 7:35pm On Jun 10, 2017 |
barnabas91: Honestly... |
Chiefheywhy(m): 7:35pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:Gimme dat $1 make i take drink star lagger.. |
OMOTOWO(m): 7:37pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:lolz..you think sey na Ukraine abi |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 7:37pm On Jun 10, 2017 |
chaloner(m): 7:39pm On Jun 10, 2017 |
Chiefheywhy:so una mean say can't lose...nawa ooo |
chaloner(m): 7:39pm On Jun 10, 2017 |
OMOTOWO:na football na |
Chiefheywhy(m): 7:40pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:lol,im not arguing na..just gimme the $1 make i take drink star ![]() ![]() |
10eola(m): 7:41pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:Anything can happen man...Stake on it at least both team players dey collect salary ![]() |
chaloner(m): 7:42pm On Jun 10, 2017 |
Chiefheywhy:u the $1 na... I Don given San Mario +7.5 handicap.... Make I see how useless 11men will be to receive 8goals ![]() |
chaloner(m): 7:43pm On Jun 10, 2017 |
10eola:that one na to dash marathonbet $1 na.... I no fit ![]() |
Chiefheywhy(m): 7:44pm On Jun 10, 2017 |
chaloner: ![]() ![]() ![]() ![]() |
Lhimeet(m): 7:44pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:U better goan check san marino stat well...Em dy concede like anything ![]()
|
OMOTOWO(m): 7:45pm On Jun 10, 2017 |
A for don play south Africa 8 odd with my wife school fee of #324000 or even correct score..a for don hit over #2.5 m na..where all ds prophets wen u need them
|
ceemon(m): 7:45pm On Jun 10, 2017 |
2087435
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 7:46pm On Jun 10, 2017 |
Calebsky:whats the meaning of over and under point? |
chaloner(m): 7:47pm On Jun 10, 2017 |
Chiefheywhy:lol abeg adekun pray for me |
bigcee(m): 7:48pm On Jun 10, 2017 |
beamtopola:Lol...Baba, I no beg o...Am only trying to receive my own share of voluntary gift. |
Phi001(m): 7:48pm On Jun 10, 2017 |
Vampire2020 wey you?
|
chaloner(m): 7:48pm On Jun 10, 2017 |
Lhimeet:chaii I see where dey wire them 13:0 na.... I bliv today will b different |
ceemon(m): 7:49pm On Jun 10, 2017 |
Olekumaster:. 2087435 |
Chiefheywhy(m): 7:50pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:be like na mfm you they go? You wan use Prayer change san marino destiny? |
Lhimeet(m): 7:54pm On Jun 10, 2017 |
zotorux(m): 7:54pm On Jun 10, 2017 |
OMOTOWO:zero eight one six four nine one sixteen twenty three. |
obonujoker(m): 7:54pm On Jun 10, 2017 |
Chiefheywhy: Nothing is impossible in football or betting again bro... |
zotorux(m): 7:55pm On Jun 10, 2017 |
viking008:2268335 |
chaloner(m): 7:56pm On Jun 10, 2017 |
Chiefheywhy:possibly...Prayer worket all things ![]() |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 7:57pm On Jun 10, 2017 |
viking008:smith100 bet9ja106607smith100 |
Chiefheywhy(m): 7:57pm On Jun 10, 2017 |
obonujoker:Lol,there are somethings that are imPossible in football...Take it anywhere! |
chaloner(m): 7:58pm On Jun 10, 2017 |
Abeg one more game to chop this small money.... I thank God say one team score at 76' taking jus a min to move over range... I believe this system can be giving 2daily odd when check well
|
chaloner(m): 8:01pm On Jun 10, 2017 |
chaloner:I said this... Nonsense naija bokiesss... I said drexler to score... Chaiii
|
yebokos(f): 8:01pm On Jun 10, 2017 |
Good evening good people ...Please i want ask a question about handicap ...If team A and B are playing match and I give team B handicap 2. If the match ends 3-1 is it a won ticket ? Thanks god bless our hustle.
|
chaloner(m): 8:03pm On Jun 10, 2017 |
yebokos:once its not asian na lost game |
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |