NewStats: 3,264,932 , 8,185,127 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 08:38 PM 5t2d1s

6382y

2015/2016 OAU Aspirant Thread. - Education (314) - Nairaland 1c5q5e

2015/2016 OAU Aspirant Thread. (1090832 Views)

(4)

Go Down)

drdrei09: 10:30pm On Jan 14, 2016
Kunlexic:
U be baba now...wettin we go take celebrate am
d normal tin noni, dat tin wey we take celebrate ur own
JSMMUYIWA(m): 10:31pm On Jan 14, 2016
Kunlexic:
U be baba now...wettin we go take celebrate am
Baba,tell am o;
Make e just us G-Flakes and K-Straw;
Abi u no dey chop am?
drdrei09: 10:31pm On Jan 14, 2016
imoscoayo:
dats promotion for you
reli?
imoscoayo(m): 10:33pm On Jan 14, 2016
this is incredible i saw buhari and osinbajo on dis thread tonight oau fit kill man pikin grin
imoscoayo(m): 10:36pm On Jan 14, 2016
I dnt pray dat 4 u, u shuld knw what it means for 6 yrs 2 change 2 4 years
drdrei09:
reli?
so brox hw we go celebrate am
me i be jayejaye ooo
HaneefahRN(f): 10:36pm On Jan 14, 2016
Kunlexic:
Alhamdullillah for u.
Hope it is Nursing
Shukran.
Yep
Re: 2015/2016 OAU Aspirant Thread. by Nobody: 10:39pm On Jan 14, 2016
drdrei09:
tank u. When ar u guys resumin?
feb 13th...
JSMMUYIWA(m): 10:42pm On Jan 14, 2016
drdrei09:
reli?
Baba,u Neva talk how u go do am 4 us we dey wait. I no too dey request just anytin
drdrei09: 10:43pm On Jan 14, 2016
imoscoayo:
I dnt pray dat 4 u, u shuld knw what it means for 6 yrs 2 change 2 4 years
warefa.....
imoscoayo:
so brox hw we go celebrate am
me i be jayejaye ooo
boss kunlexic knws
drdrei09: 10:45pm On Jan 14, 2016
JSMMUYIWA:

Baba,u Neva talk how u go do am 4 us we dey wait.
I no too dey request just anytin
na boss kunlexic go celebrate am 4 me oh
DlOrdKRiS(m): 10:45pm On Jan 14, 2016
drdrei09:
wats dat dream course of yours?
It's medicine and surgery sir. . .
chisombenedicta(f): 10:46pm On Jan 14, 2016
Rimini:
Where is chisombenedicta?
Congratulations to the newest freshers wink

Meanwhile I fink most predite Avnt seen their names
Jes keep calm if your an expredite nd u Avnt seen urz
DlOrdKRiS(m): 10:48pm On Jan 14, 2016
Kunlexic:
what is d dream course sir?
It is medicine and surgery sir
drdrei09: 10:51pm On Jan 14, 2016
DlOrdKRiS:


It's medicine and surgery sir. . .
nice course bro. U gat celebrate it 4 ur guys, people dnt get sn evriday, dir4 it calz 4 celebrtn So, wetin u wan take celebrate am 4 us?
samintegrity(m): 10:54pm On Jan 14, 2016
DlOrdKRiS:


It is medicine and surgery sir

Anyone wif DE reg number dat starts wif 5900.. Who has been offered ission can u pls signify
Braynhiac(m): 10:58pm On Jan 14, 2016
izic911:
na wa oo watin dey happen na my aggregate na 261.5 for geography and dey Neva give me
them for Don give u for merit list na... Wetin b ur subj combo??
teeyhh(m): 11:02pm On Jan 14, 2016
itzeminent:
Any pharmacy aspirant itted through 2nd should please signify
jc got itted

1 Like

croSStodds(m): 11:06pm On Jan 14, 2016
Kunlexic:
Pharmacy, though thru 1st batch
I've also been itted to pharmacy.
grin grin grin
grin
grin
grin
dharmmy007(m): 11:08pm On Jan 14, 2016
teeyhh:
jc got itted
Through pd or p.utme?
yhormekeyz(m): 11:08pm On Jan 14, 2016
Abeg who don see im name for faculty of technology....... i neva hear testimony for dat side o
croSStodds(m): 11:08pm On Jan 14, 2016
itzeminent:
Any pharmacy aspirant itted through 2nd should please signify
I've been itted.
grin
grin
JSMMUYIWA(m): 11:09pm On Jan 14, 2016
DlOrdKRiS:

It is medicine and surgery sir
Brotherly!! A.Y don see this guy?
JSMMUYIWA(m): 11:09pm On Jan 14, 2016
DlOrdKRiS:

It is medicine and surgery sir
Brotherly!! A.Y don see this guy?
JSMMUYIWA(m): 11:09pm On Jan 14, 2016
OAU now making sense,who raised that d session wud be cancel sef?
temmyblaze001: 11:12pm On Jan 14, 2016
Pls any aspirant wit jamb no 5900.... Dat hav been given ission should signify
Kunlexic(m): 11:14pm On Jan 14, 2016
drdrei09:
na boss kunlexic go celebrate am 4 me oh
shey u dey dream fah?
Where are u when I dey give each person on this grp 1 bottle of origin

Or u wan make me hack Jamb site and commot ur ission
DlOrdKRiS(m): 11:16pm On Jan 14, 2016
drdrei09:
nice course bro. U gat celebrate it 4 ur guys, people dnt get sn evriday, dir4 it calz 4 celebrtn So, wetin u wan take celebrate am 4 us?

drdrei headphone? grin
drdrei09:
nice course bro. U gat celebrate it 4 ur guys, people dnt get sn evriday, dir4 it calz 4 celebrtn So, wetin u wan take celebrate am 4 us?

drdrei headphone?
Kunlexic(m): 11:16pm On Jan 14, 2016
JSMMUYIWA:

Baba,tell am o;
Make e just us G-Flakes and K-Straw;
Abi u no dey chop am?
E be like say the guy no sure jare...boss of life how far?
And we no dey see for whatsapp again
JSMMUYIWA(m): 11:17pm On Jan 14, 2016
croSStodds:
I've also been itted to pharmacy. grin grin grin grin grin grin
See teeth,Erin lobade? Congratulations bro
Kunlexic(m): 11:18pm On Jan 14, 2016
HaneefahRN:
Shukran.
Yep
Now from RN to BNSCite...congrats and barooka laofil.
I will like to pm u...kindly reply the mail.
Kunlexic(m): 11:19pm On Jan 14, 2016
DlOrdKRiS:

It is medicine and surgery sir
Boss Ifyx right
Kunlexic(m): 11:21pm On Jan 14, 2016
croSStodds:
I've also been itted to pharmacy.
grin grin grin
grin
grin
grin
Congrat baba grin and u are wlc to our PHARMily

Are u ex-predite

Reply)

NEWLY ITTED UNIBEN STUDENTS 2013/2014 SESSION...

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.