NewStats: 3,263,762 , 8,181,321 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 07:29 PM 2g5w1j6382y |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (225838 Views)
Cleanthes: 6:57pm On Jun 03 |
Reloadedisraelp:dis old man when will you stop being an addict |
Fourthpredator: 7:20pm On Jun 03 |
JobAndVacancies:Betting hard no be lie, see small odd wey I no fit boom
|
PinkNature(m): 7:34pm On Jun 03 |
Fourthpredator:the match was cancelled. You’re gonna be refunded |
Samueltemi337(m): 7:36pm On Jun 03 |
PinkNature: 😂 5 Likes 1 Share |
Fourthpredator: 7:38pm On Jun 03 |
PinkNature:Nope, I just checked the results,it was identical to sportybet, the money is gone We go again next time |
Thazard(m): 7:43pm On Jun 03 |
Everyday247: 7:59pm On Jun 03 |
Samueltemi337:Reason? ![]() |
Samueltemi337(m): 8:47pm On Jun 03 |
Everyday247: Read between the lines |
Samueltemi337(m): 8:49pm On Jun 03 |
RollinTNDA you sef rest You don try 3 times na spam bot don ban you now I know say na your normal complain you dey try drop |
RollinTNDA: 8:54pm On Jun 03 |
Anytime i wan do givaway Seun bot go dey block me. Maybe na sign from God to keep my money and enjoy it😁👌 |
Baldwretch: 8:59pm On Jun 03 |
RollinTNDA: Bot? The word of the Lord to you as spoken to Zerubabel. Nothing. Not even a mighty mountain would stand in RollinTNDA's way, it would certainly become a level plain before him. Zec 4 :7 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
erniok(m): 9:02pm On Jun 03 |
RollinTNDA:Why you dey like whine yaself. |
seewin(m): 9:15pm On Jun 03 |
seewin:21+ odds is reduced to 7+ odds due to void match 7+ odds won 💥 4 Likes 1 Share |
Reggzy: 9:18pm On Jun 03 |
Baldwretch:two of you get the same brain... |
Cleanthes: 9:37pm On Jun 03 |
Fourthpredator:if you fit stake 45k for ticket nd e cut u never commit suicide abeg help me with 2k to chop better food 1 Like |
seewin(m): 9:41pm On Jun 03 |
U4 2 7L0➖24+ o d d s R SX 373➖18+ o d d s 1 Like 1 Share |
Baldwretch: 10:01pm On Jun 03 |
JAOS(m): 10:17pm On Jun 03 |
Seun call your bot to order
|
Pjtechv2: 10:25pm On Jun 03 |
Una good evening o
|
JAOS(m): 10:26pm On Jun 03 |
Fix the bot issues we don't have to call you before you unhide our post
|
RollinTNDA: 1:28am On Jun 04 |
Bet9ja if you don't want us to win Just let us know.simple!!! Be like say my excess winning don trigger these bookies. Una go dey block me from live bet Una hang my bet as processing Until the team score goal the 3 odds don go Then una go say livebet already in session ![]() ![]() What sort of nonsense is this ![]() ![]() Why block someone from live bet?? Loading sign rotating for over a minute Now the team come score una tell me livebet already I'm session ![]() ![]() Bet9ja if you guys hate people winning everytime just make it clear instead of sabotaging games. Seriously WTF |
RollinTNDA: 1:38am On Jun 04 |
I see live bet over 1.5 at 3.98 odds 84 mins I stake am 3500 The game dey load dey load dey load Come show error say I have another live bet in session ![]() ![]() ![]() Mind you no other game in my bet Wetin come be another livebet I'm session ![]() una frustrate me with error messages for over a minute until over 1.5 enter. Then suddenly una allow me to livebet. E reach time to livebet una dey show me error messages for over 1 minute. But immediately dem score Una come allow me to do livebet. Bloody thieves I won't be shocked if these guys block my for everyday winning. Be like say dem don dey mark me ![]() ![]() 4 Likes 1 Share |
ShalliFvckMe: 1:56am On Jun 04 |
RollinTNDA:Oga you too dey cho cho cho. Drop game u no go drop. You no know say if you win too much bookmaker go dey limit your bets. Yoruba say Ọ̀kánjúwà pẹ̀lú olè, déédé ni wọ́n jẹ́. 2 Likes |
ShalliFvckMe: 1:57am On Jun 04 |
JAOS:aswear i think say na only me |
RollinTNDA: 2:32am On Jun 04 |
ShalliFvckMe:If bet9ja fit do this👇 https://nairaland.macsoftware.info/5907431/bet9ja-fraudulently-want-deny-me Then wetin u expect ![]() |
PinkNature(m): 5:23am On Jun 04 |
Samueltemi337(m): 7:06am On Jun 04 |
PinkNature: Okay |
Binary Option Free Alert Season 3
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |