NewStats: 3,264,690 , 8,184,423 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 04:37 AM 3kn356382y |
What Do You Feel Like Eating At This Moment? (picture) (28441 Views)
(1) Go Down)
Mariangeles(f): 7:23pm On Aug 17, 2024 |
I came across this old topic, and I thought it'd be fun to bring it back. Shall we? ![]() So, if you could have any food you want right now, what would that be? As in, wetin dey hungry you now? ![]() Me, na this yam and goat meat pepper soup below. šš 41 Likes 8 Shares |
WhiteIverson: 7:26pm On Aug 17, 2024 |
If I talk am you go buy am for me oo ![]() Semo & Egusi no go bad but I dey really crave bread & beans. Make good Samaritan do me 2kš„ 53 Likes 4 Shares |
Switinthemiddle(m): 7:53pm On Aug 17, 2024 |
Moi-moi with egg,titus fish pieced inside and crayfish... And pap with honey poured on top.
38 Likes 8 Shares |
Sonnobax15(m): 7:54pm On Aug 17, 2024 |
![]() Better swallow..but the funds wey dey guyman hand right now no strong reach that one .so I fat adjust ![]() 16 Likes |
Mariangeles(f): 8:38pm On Aug 17, 2024 |
Watianoengineer: Cc: Nlfpmod Mukina2 Rule 2 27 Likes 2 Shares |
brain54(m): 8:50pm On Aug 17, 2024 |
Groundnuts and egg...
4 Likes |
buy(m): 8:54pm On Aug 17, 2024 |
Watianoengineer: Be Unto You Fatherforker 17 Likes 2 Shares |
WhiteIverson: 8:56pm On Aug 17, 2024 |
brain54:Send your number sir let me share 5h with you. Egg 200 groundnut 300š 19 Likes |
buy(m): 8:57pm On Aug 17, 2024 |
Be Unto You Yam and Egg, especially Yam it's been long I had a taste of it. 14 Likes |
Mariangeles(f): 8:58pm On Aug 17, 2024 |
brain54: Of anything you could have? Na wA O! š 2 Likes 1 Share |
brain54(m): 9:02pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: MA plenty things dey hungry me like this I no even know where to start... Las Las na to swallow saliva sleep... So make I just dey my dey abeg! 14 Likes |
brain54(m): 9:10pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles(f): 9:12pm On Aug 17, 2024 |
brain54: Hahahahahahaha Pele. 7 Likes 1 Share |
Shomek(m): 9:32pm On Aug 17, 2024 |
I don't even know Na code dey my head my food be code for now. I rise my case 6 Likes |
Shomek(m): 9:35pm On Aug 17, 2024 |
Nlfpmod come and see oo Shey you like food sha ? I think say na only snake you like ni.
4 Likes |
WhiteIverson: 9:56pm On Aug 17, 2024 |
brain54:Abi make I drop my own for you |
brain54(m): 10:23pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: One day try cook better soup... Package send give me naa. You no go fit surprise person sef! 1 Like |
Starboytwo(m): 10:50pm On Aug 17, 2024 |
Anything wey resemble food will do at the moment. Chai.. Tinubu do this one fr. 11 Likes |
Mariangeles(f): 10:51pm On Aug 17, 2024 |
brain54: Na Ghana you dey naa. The soup go sour before e reach your hand. ![]() Water leaf dey that side? 2 Likes |
brain54(m): 10:56pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: I think I have seen it somewhere before... |
Mariangeles(f): 11:02pm On Aug 17, 2024 |
brain54: Okay. I for say make you try run simple vegetable soup once in a while, but you don't seem like the cooking type. ![]() Although, them say some Ghana soups dey sweet, na just say e no look fine for eyes. 1 Like |
brain54(m): 11:09pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: Na hybrid soup I dey cook sometimes... You know those kin soup you no go see all the complete ingredients... So you go just gats improvise. You don chop Egusi soup with cabbage before? š Can't say I haven't! š¤ 1 Like |
Mariangeles(f): 11:20pm On Aug 17, 2024 |
brain54: Hahahahahahahahahahahahaha I taya for Ghana! ![]() 3 Likes |
brain54(m): 11:28pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: You never see nothing... ![]() I have been thinking of bringing ugu seeds from Nigeria recently. Maybe I can plant at my backyard. I don't like eating soups without veggies... And most times I don't see what I need. So just combine anything from cocoyam leaves to cabbage or lettuce. Man must survive! ![]() 6 Likes |
Mariangeles(f): 11:39pm On Aug 17, 2024 |
brain54: I for say to ship ugu from Nigeria go Ghana no suppose hard, but na whether people go buy. @bolded, try. E be like say e no dey hard to grow. Maybe you go teach Ghana people how to chop leaves. š 1 Like |
brain54(m): 11:45pm On Aug 17, 2024 |
Mariangeles: Areas with high population of Nigerians would buy... But it's easier to grow the seeds than bring in the leafs itself. Similar climate so I think it will grow well! 3 Likes |
Juliearth(f): 3:53am On Aug 18, 2024 |
Mariangeles: I so much detest seeing yam or plantain in peppersoup. It is meant to be a soup garnished with meat or fish and not also yams. Other than that, the peppersoup looks good. |
Deprincess4321(f): 10:43am On Aug 18, 2024 |
buy:dis once dun turn omo |
RepoMan007: 12:19pm On Aug 18, 2024 |
Conservative...
|
BlackRainDrops: 3:51pm On Aug 18, 2024 |
There's a special stir-fry rice my Mum does with scrambled eggs and curry. I miss it so much! And also ofe-akwu and white rice. Please let the ofe-akwu have chunks of goat meat and ponmo, and let my Mum be the one to cook it. 10 Likes |
Mariangeles(f): 8:14pm On Aug 18, 2024 |
BlackRainDrops: Your mum must be a very good cook. 4 Likes |
(1) Reply)
My Special Unripe Plantain Porridge With Oil And Vegetable Blend (pics & Video)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |