NewStats: 3,265,140 , 8,185,768 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 03:39 PM 81b43

6382y

Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (366) - Nairaland 5n1v6a

Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (568725 Views)

(4)

Go Down)

richmanrichard: 10:34pm On Jun 13, 2024
PinkNature:

You think greedy mark wants to pay you for using Facebook? Please wake up.
if he doesn't pay me by end of next month, I would someone abroad to do it. Let me met up with requirements first
DiskJokeyManic: 10:37pm On Jun 13, 2024
Eseka22:
This popular fool again

No b ur mates and evn junior brodas dey impersonate white pple ND foreign companies use am collect moni?? U dey hear dy impersonate person wey u meet fr NL betting thread....... No be say u dey make moni wit am oo,,,,, just fr little attention u'll get frm dose pple who'll be a little late to realize u re nt de real Eseka😐😐.....i no realli blame u,,,, na ur parent wey tink say dem get Man somewhere i pity😐😐😐😐😐😐

2 Likes 1 Share

Eseka22: 10:42pm On Jun 13, 2024
DiskJokeyManic:

E pain am😁😁😁🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣.... I love wen I torment ur type here😎😎
Torment ke? Everyone knows the online talent you have is to banter online
DiskJokeyManic: 10:49pm On Jun 13, 2024
g0ldenval:

ur papa wey come born you wey be teef and mumu nkor shege banza oloriburuku Kingsley
Eseka22:
This popular fool again
As if de Eseka and Goldenval u re inpersonatin have 2 heads.... Stoopin so low to impersonate some1 shows dy re above ur us#less life.... Y not hustle hard and be useful so some1 else will impersonate u too??😐😐😐😐😐
Us#less provisionless boy frm a very poor background😐😐
Eseka22: 10:50pm On Jun 13, 2024
DiskJokeyManic:

No b ur mates and evn junior brodas dey impersonate white pple ND foreign companies use am collect moni?? U dey hear dy impersonate person wey u meet fr NL betting thread....... No be say u dey make moni wit am oo,,,,, just fr little attention u'll get frm dose pple who'll be a little late to realize u re nt de real Eseka😐😐.....i no realli blame u,,,, na ur parent wey tink say dem get Man somewhere i pity😐😐😐😐😐😐
As usual, the popular fool has responded.
See the nonsense this thing weh no complete nine months dey type 😂😂

I blame the doctor weh say na fibroid your mama carry! Na why ur head no develop finish.
DiskJokeyManic: 10:58pm On Jun 13, 2024
Eseka22:
As usual, the popular fool has responded.
See the nonsense this thing weh no complete nine months dey type 😂😂

I blame the doctor weh say na fibroid your mama carry! Na why ur head no develop finish.

I wonda watin dy make dis one laff or who dey follow u laff.....😐😐 Us#less Friday Odeh😐😐

1 Like

faithtemisan93(f): 11:07pm On Jun 13, 2024
AlphaNugget:

Your 5k

While - Reloadedisraelp, Mceze, Pjtech, Oyewale0001 and Whitelverson drop aza for 2k each.

I wanted to gift my boss Joeblaze26 but he also won
your boy Samueltemi
Reloadedisraelp: 11:10pm On Jun 13, 2024
faithtemisan93:
your boy Samueltemi
🙄
PinkNature(m): 11:29pm On Jun 13, 2024
Btw, I thought pussyskin banned giveaway on this thread?

Abi him use alt take collect sharp 2k. grin

Ebin Pawa niggs. grin
PinkNature(m): 11:30pm On Jun 13, 2024
faithtemisan93:
your boy Samueltemi

50k sent. Use it wisely.
faithtemisan93(f): 11:42pm On Jun 13, 2024
PinkNature:

Btw, I thought pussyskin banned giveaway on this thread?
Abi him use alt take collect sharp 2k. grin
Ebin Pawa niggs. grin
Are you scared to quote Puskin ?
DiskJokeyManic: 12:10am On Jun 14, 2024
PinkNature:

Btw, I thought pussyskin banned giveaway on this thread?

Abi him use alt take collect sharp 2k. grin

Ebin Pawa niggs. grin

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
DiskJokeyManic: 7:54am On Jun 14, 2024
Oyewale0001

D43A701

He dropped dis one just now now

1 Like

DiskJokeyManic: 8:30am On Jun 14, 2024
DiskJokeyManic:
Oyewale0001

D43A701

He dropped dis one just now now

How i edit mega odds like dis☝️☝️☝️

I will first put de game and play it 500naira directly as u booked it (Sometimes 1k depending on how i view de game),,,,,,and den i will put de game again nd remove de last 3 dat will play on de ticket (I can neva forget to do dis one)

I will put de game again,,, de way he specified on Home Over dis,,,away over dis in dis ticket,,,,, I will change it to Total Over frm both teams dat will give me de exact odd de Home over/Away Over he played is (Sometimes i go for lower odds sef)

Put de game again and reduce de options u played,,, if u played Over 150.5 i go reduce my own to Over 144.5 i will do dis in all de options u selected (Dis one ofcourse comes out lesser money most of de time but it is targeted at getting back ur stake wit extra small tin ontop)

Put de game for de last time... For instance dis one up here is 16games,,, i will remove de first 1 game to start,,,,, Remove 4 in de middle and remove de last game to play... and stake like dat

Note; all dis edits does not 1k most times....I can stake 50naira sef on diff edits...depending on how big de odd still is afta my own edit...........but most de time,,, de odds dat remain afta my own edit will determine de amount i will stake it👍👍👍👍👍👍👍👍👍

I hope dis helps some1🤜🤛

6 Likes

oyewale0001(m): 8:46am On Jun 14, 2024

Wow. I really appreciate this your analysis. Very clear and self explanatory. I don't even know anything about BB. But with this your explanation, I now have an idea of how to twick the odd. Thank Boss 🙏
oyewale0001(m): 8:47am On Jun 14, 2024
DiskJokeyManic:
Oyewale0001

D43A701

He dropped dis one just now now

Thank you so much boss 🙏🙏
Joeblaze26(m): 9:05am On Jun 14, 2024
DiskJokeyManic:

How i edit mega odds like dis☝️☝️☝️

I will first put de game and play it 500naira directly as u booked it (Sometimes 1k depending on how i view de game),,,,,,and den i will put de game again nd remove de last 3 dat will play on de ticket (I can neva forget to do dis one)

I will put de game again,,, de way he specified on Home Over dis,,,away over dis in dis ticket,,,,, I will change it to Total Over frm both teams dat will give me de exact odd de Home over/Away Over he played is (Sometimes i go for lower odds sef)

Put de game again and reduce de options u played,,, if u played Over 150.5 i go reduce my own to Over 144.5 i will do dis in all de options u selected (Dis one ofcourse comes out lesser money most of de time but it is targeted at getting back ur stake wit extra small tin ontop)

Put de game for de last time... For instance dis one up here is 16games,,, i will remove de first 1 game to start,,,,, Remove 4 in de middle and remove de last game to play... and stake like dat

Note; all dis edits does not 1k most times....I can stake 50naira sef on diff edits...depending on how big de odd still is afta my own edit...........but most de time,,, de odds dat remain afta my own edit will determine de amount i will stake it👍👍👍👍👍👍👍👍👍

I hope dis helps some1🤜🤛
Na now you just dey get sense 😅😅....You try for this one....Keep it up 👏👏

No be everything be fight....Let love lead 🤍🕊️
Reloadedisraelp: 9:14am On Jun 14, 2024
Joeblaze26:
Na now you just dey get sense 😅😅....You try for this one....Keep it up 👏👏

No be everything be fight....Let love lead 🤍🕊️
the guy na real warriors... Kungfu master cheesy
kingcisE(m): 9:19am On Jun 14, 2024
DiskJokeyManic:

How i edit mega odds like dis☝️☝️☝️

I will first put de game and play it 500naira directly as u booked it (Sometimes 1k depending on how i view de game),,,,,,and den i will put de game again nd remove de last 3 dat will play on de ticket (I can neva forget to do dis one)

I will put de game again,,, de way he specified on Home Over dis,,,away over dis in dis ticket,,,,, I will change it to Total Over frm both teams dat will give me de exact odd de Home over/Away Over he played is (Sometimes i go for lower odds sef)

Put de game again and reduce de options u played,,, if u played Over 150.5 i go reduce my own to Over 144.5 i will do dis in all de options u selected (Dis one ofcourse comes out lesser money most of de time but it is targeted at getting back ur stake wit extra small tin ontop)

Put de game for de last time... For instance dis one up here is 16games,,, i will remove de first 1 game to start,,,,, Remove 4 in de middle and remove de last game to play... and stake like dat

Note; all dis edits does not 1k most times....I can stake 50naira sef on diff edits...depending on how big de odd still is afta my own edit...........but most de time,,, de odds dat remain afta my own edit will determine de amount i will stake it👍👍👍👍👍👍👍👍👍

I hope dis helps some1🤜🤛

Thanks for this
Joeblaze26(m): 9:25am On Jun 14, 2024
Reloadedisraelp:
the guy na real warriors... Kungfu master cheesy
Walahi 😂💔...Make e dey calm down 😩🤍

1 Like

Joeblaze26(m): 9:26am On Jun 14, 2024
faithtemisan93:
joeboy please help me with ₦100 airtime

080...22190242
Airtel
If you're Samueltemi or you're in anyway related to him....I'm not gonna send you shit
Joeblaze26(m): 9:49am On Jun 14, 2024
faithtemisan93:
So you took those things serious

All those were just for laughs
No wahala....#2h sent🤞
PJtech: 10:11am On Jun 14, 2024
Joeblaze26:
If you're Samueltemi or you're in anyway related to him....I'm not gonna send you shit

Na samuel 😹
nely4me(m): 10:23am On Jun 14, 2024
14A78324

sporty
Joeblaze26(m): 10:29am On Jun 14, 2024
PJtech:

Na samuel 😹
No mind am....I sabi na 😂
Orobokibo1: 11:45am On Jun 14, 2024
DiskJokeyManic:

How i edit mega odds like dis☝️☝️☝️

I will first put de game and play it 500naira directly as u booked it (Sometimes 1k depending on how i view de game),,,,,,and den i will put de game again nd remove de last 3 dat will play on de ticket (I can neva forget to do dis one)

I will put de game again,,, de way he specified on Home Over dis,,,away over dis in dis ticket,,,,, I will change it to Total Over frm both teams dat will give me de exact odd de Home over/Away Over he played is (Sometimes i go for lower odds sef)

Put de game again and reduce de options u played,,, if u played Over 150.5 i go reduce my own to Over 144.5 i will do dis in all de options u selected (Dis one ofcourse comes out lesser money most of de time but it is targeted at getting back ur stake wit extra small tin ontop)

Put de game for de last time... For instance dis one up here is 16games,,, i will remove de first 1 game to start,,,,, Remove 4 in de middle and remove de last game to play... and stake like dat

Note; all dis edits does not 1k most times....I can stake 50naira sef on diff edits...depending on how big de odd still is afta my own edit...........but most de time,,, de odds dat remain afta my own edit will determine de amount i will stake it👍👍👍👍👍👍👍👍👍

I hope dis helps some1🤜🤛
Oh
mceze(m): 12:49pm On Jun 14, 2024
Words!

quote author=DiskJokeyManic post=130463100]As if de Eseka and Goldenval u re inpersonatin have 2 heads.... Stoopin so low to impersonate some1 shows dy re above ur us#less life.... Y not hustle hard and be useful so some1 else will impersonate u too??😐😐😐😐😐
Us#less provisionless boy frm a very poor background😐😐[/quote]
DiskJokeyManic: 1:02pm On Jun 14, 2024
D33D98

Dis is a Dart game jst came across it right now,,, left 3h on it and decided to share........

Ashawokobokobo: 1:23pm On Jun 14, 2024
maxbet yall! not my regular draw. i got this from a reliable source. unfortunately i got no staking power so i say make i share make e for no loss. 3F125FD

kindly change the second game from half time correct score to fulltime correct score.

DiskJokeyManic: 1:27pm On Jun 14, 2024
Yeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee i don crase ooooooooooooooooooooooooooooooo i don Koooolllllloooooooooooooooooooooooooooooo😭😭😭😭😭

(1117)

Forex Trading - Season 15

(Go Up)

Sections: How To . 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.