NewStats: 3,264,949 , 8,185,192 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 10:35 PM 5z5m4g6382y |
Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (568239 Views)
Crumbian: 1:49pm On Jun 13, 2024 |
Tonididdyx, you posted a tutorial a while back. You don delete am? Can't find it.
1 Like |
Tonididdyx: 1:52pm On Jun 13, 2024 |
Crumbian:E dey my VIP group, you want ? |
PJtech: 1:56pm On Jun 13, 2024 |
Tonididdyx: How much? Make i borrow lapo play am |
erniok(m): 2:04pm On Jun 13, 2024 |
PinkNature:It has high chances of coming through. Milano is leading 2:1 and bologna is most times aggressive in their games and would want to even the scores. |
erniok(m): 2:05pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget:They amy even play 40+ congrats as I dey go add am to my today's game. 1 Like |
DiskJokeyManic: 2:08pm On Jun 13, 2024 |
D0DF38 Dis is de game Ariwodo dropped on his telegram......... U can tag along
|
PJtech: 2:09pm On Jun 13, 2024 |
Make una rest Many people dey hope on that game.. people wey counter just waste money |
Tonididdyx: 2:11pm On Jun 13, 2024 |
My b'day VIP discount 08111349 221 |
WhiteIverson: 3:08pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget:E go come inshallah 2 Likes |
Reloadedisraelp: 3:15pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic: ![]() |
DiskJokeyManic: 3:21pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic: 6 down😳😳😳😳😳😳😳😳😳😳😳😳🥶 |
christianjoy(m): 3:39pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic:staked ![]() |
tonapuck: 3:52pm On Jun 13, 2024 |
I need skrill. Just $10. Anyone with good seller?
|
Bergavis: 4:12pm On Jun 13, 2024 |
Abba again
2 Likes 1 Share |
Crumbian: 4:33pm On Jun 13, 2024 |
PJtech: 4:35pm On Jun 13, 2024 |
tonapuck: 1750/$1 |
Orobokibo1: 5:04pm On Jun 13, 2024 |
PJtech:Ok |
richmanrichard: 5:06pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget:abeg be dropping his games. Congrats in advance 1 Like |
PJtech: 5:25pm On Jun 13, 2024 |
Orobokibo1: 👍 |
oyewale0001(m): 6:11pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic: Thank you so much for this one. You have done well. Please continue to help people like me that is not on twitter or any other social media platforms apart from Facebook, WhatsApp and nairaland 2 Likes |
AlphaNugget(m): 6:14pm On Jun 13, 2024 |
oyewale0001:I don't know why I detest Facebook and Instagram. But I love Twitter and WhatsApp |
oyewale0001(m): 6:19pm On Jun 13, 2024 |
AlphaNugget: Bro, I go to Facebook to read news alone. I don't really do Facebook. I prefer WhatsApp, nairaland and all my football site plus my betting app. 3 Likes 1 Share |
tonapuck: 6:54pm On Jun 13, 2024 |
PJtech: Your phone number |
Reloadedisraelp: 7:15pm On Jun 13, 2024 |
Gudluck
|
Reloadedisraelp: 7:17pm On Jun 13, 2024 |
Gudluck
|
DiskJokeyManic: 7:39pm On Jun 13, 2024 |
Alphanugghet,,,,,, dis ur game go come witout stress ooo😬😬😬😬😬🥶🥶🥶🥶 Now now dem don play 15🥶🥶🥶🥶🥶 |
Reloadedisraelp: 7:40pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic:it should be 17 by now...it's already 5min+ |
DiskJokeyManic: 7:42pm On Jun 13, 2024 |
Reloadedisraelp: 7:42pm On Jun 13, 2024 |
Yeah Dy game looks set now...e go green .... Just 1 3pointer needed
|
Reloadedisraelp: 7:42pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic:over 40 looks set |
DiskJokeyManic: 7:43pm On Jun 13, 2024 |
Reloadedisraelp: Him go dy feel some kind adrenaline rush NW🥶😂😂😂😂😂😂 |
Reloadedisraelp: 7:45pm On Jun 13, 2024 |
DiskJokeyManic:lol... ,😁 |