NewStats: 3,264,380 , 8,183,549 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 08:18 PM 4g6t316382y |
Nigeria Vs Ivory Coast AFCON 2023 Finals (1 - 2) On 11th February 2024 (184187 Views)
tuoyoojo(m): 9:36pm On Feb 11, 2024 |
Them dey play us half field Nigeria zero shot on goal Haba wetin dey happen 1 Like |
Hclinton: 9:36pm On Feb 11, 2024 |
Any reliable online link for the match
|
0Brien: 9:36pm On Feb 11, 2024 |
mcobinad:And God should abandone the other team? God isn't partial 5 Likes 1 Share |
esemes256: 9:36pm On Feb 11, 2024 |
Somebody hold Drogba before him go fall ![]() |
Ohraykon: 9:36pm On Feb 11, 2024 |
Elephants destroy jollof for me ![]() |
leathalbeast: 9:36pm On Feb 11, 2024 |
Nigeria has been playing rubbish so far.
|
EniHolar(f): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Drogba better calm down
1 Like |
profmallor: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
we need to be able to mute Amokachi, please take out chukwueze and sanusi
|
frank417: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
So Drogba want make dem score 9ja. I think sey him neutral. I know sey na him country but..
|
ehemwhy(m): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
We have not had a single shot on target
|
egojeny1(f): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
virginboy1:My dear, na wetin me and my husband dey argue now. How he go bench Simon con put Chukwueze |
prinsam30: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
chukwueze is just minus 1
3 Likes 1 Share |
Stargangz: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
If we win this match na luck.. Na rubbish dem dey play
|
MT: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Total domination by the Ivorians. This coach needs to tweak something. This strategy is not working |
ignis: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
It's a goal
|
Kharol1234: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Sanusi oooooooo poor first touch
|
Johnchrix(m): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Hclinton: Search for Afrosport TV on fb |
ogawisdom(m): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
We are totally dominated
|
MT: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Sanusi is a pony tail ![]() ![]() ![]() |
Confirmedzombie: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
thatigboman: Nigeria will not won it. Come and won it let me saw na. Im shore you are watchen the march Ivory coat is woning 1 Like |
rahman3853(m): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
otokx: Fingers crossed bro |
Nazgul: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
Ziadu is an animal. I don't know what that guy is doing on that pitch.
|
Iseoluwani: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
pls link
|
Wotowotoman: 9:37pm On Feb 11, 2024 |
As it is, e no go too pain anybody if Naija does not win thisβ¦
|
seunny4lif(m): 9:37pm On Feb 11, 2024 |
WTF Should have been one time shot |
prinsam30: 9:38pm On Feb 11, 2024 |
aswear zaidu na big foool
|
Babysho(m): 9:38pm On Feb 11, 2024 |
A whole super eagles playing like how Celtic used to bark the bus against Barcelona. Nigeria played the most boring football this tournament
|
Silentgroper(m): 9:38pm On Feb 11, 2024 |
EreluRoz: They're not the cause of your misery nw ... Leave us alone ππ |
fx45(m): 9:38pm On Feb 11, 2024 |
Ohraykon:I warned you the other time. You're here again. You will go back in shame as usual 3 Likes 1 Share |
Nazgul: 9:38pm On Feb 11, 2024 |
Goooooooal Ekong a great header from the corner kick. |
AlabiKILLER2021(m): 9:38pm On Feb 11, 2024 |
Oboy this zaidu na nonsense
|
MrSundry: 9:38pm On Feb 11, 2024 |
Nigeria Vs Cameroon: AFCON (3 - 2) Full Time
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |