NewStats: 3,264,689 , 8,184,420 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 04:06 AM 5a1f5b6382y |
Nigeria Vs South Africa AFCON 2023 Semi-Finals (4 - 2)pens On 7 Feb 2024 (202203 Views)
Angelfrost(m): 7:49pm On Feb 07, 2024 |
Goal to South Africa...! The Eagles can't believe their eyes. Oya Eagles... Una main work just started. Game on!!! 1 Like |
jamesversion: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
Dem don scam Nigeria
5 Likes 1 Share |
SHOCK7(m): 7:49pm On Feb 07, 2024 |
We go into extra time now
1 Like |
thatigboman: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
kakaki123:daylight robbery 3 Likes |
Kc3000: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
This Yusuf guy is too rough.
6 Likes 1 Share |
MANNABBQGRILLS: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
leathalbeast:Nonsense comment coming from a kid 8 Likes 4 Shares |
Pythagoras001: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
1-1
|
mancanoe: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
Na waooooo
|
Wasky101: 7:49pm On Feb 07, 2024 |
From 2-0 to 1-1 What a roller coaster 9 Likes |
Yuneehk(f): 7:49pm On Feb 07, 2024 |
Just imagine the rubbish. Mxm. |
Kukutenla: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Wetin Shettima find go stadium People wey we dey swear for carry their bad luck go rub innocent players for body 9 Likes 1 Share |
12345baba(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
This game resemble wetin Nigeria go loose
|
thatigboman: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
jamesversion:big time 2 Likes |
Dybala11(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
vonnelixir:Some people bin dey scream remove Iwobi for the viewing centre here. 😂😂 2 Likes |
prinsam30: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
wetin be this Yusuf problem na
1 Like |
mancanoe: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Var scam
|
MrJames007: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
At least my 1.5 don set. ![]() 9 Likes 1 Share |
AdemolaA2: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Naija will score another soonest …
2 Likes 1 Share |
mrdharkchild(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Goal!!!!!!!!!!!!! Gooaaalll!!!!! South Africa!!!!!!! Goal!!! Not today Nigeria. Not today. No tapins and penalty today. Hehehehe. E sweet me abeg 1 Like 1 Share |
kakaki123: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
thatigboman:Omo |
godwon01(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
This game tired me. I don't understand this refere .
|
noobody(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Why is this thread not on front page?? @seun |
aariwa(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Tinubu or shettima luck now 1:1
|
geoworldedu: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
ChristCee:It was the right call. Just that Osimhen has been unlucky. 5 Likes 3 Shares |
Dougad: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
This shit is sad mehn!
|
Trustmea: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
I am waiting for the day my country Biafra will play their own, I wish you best of luck SA and Nigerians
3 Likes |
Adexsilver4(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Na to just change formation to 542 remain na abeg who get that coach number
|
Kinzo0917(m): 7:50pm On Feb 07, 2024 |
Aboki don kill us oo Alhassan yusuf Una weh say iwobi no good, una see una life now? 7 Likes |
fergieboy: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
This is why you don’t miss your one on one chances
8 Likes 1 Share |
IkeOnyia: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
osazuwa23: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
what type of refefring is this shouldnt it be 2-1
robosky02: |
MANNABBQGRILLS: 7:50pm On Feb 07, 2024 |
EXTRA TIME
1 Like 1 Share |
Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |