NewStats: 3,265,204 , 8,186,003 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 08:56 PM 4og3j6382y |
See The "iPhone 14 Pro Max" A Nigerian Man Bought ₦44,000 (63104 Views)
zhirkovrado(m): 2:05pm On Oct 02, 2023 |
That one na iPone not iphone ![]() ![]() the name on it. |
BodunSeO: 2:06pm On Oct 02, 2023 |
Okay
1 Share |
Akharmony: 2:07pm On Oct 02, 2023 |
Now you have an imitation. . Its still a phone though...
1 Like |
TheSuperX(m): 2:09pm On Oct 02, 2023 |
This is ipone not iPhone, there are differences. 😂 |
AMI3(m): 2:09pm On Oct 02, 2023 |
He is a novice when it comes to importation.
|
Mike008(m): 2:09pm On Oct 02, 2023 |
How do I shop on Aliexpress with my naira master card, is this now possible?
|
Gtwix: 2:13pm On Oct 02, 2023 |
You buy iPone (h) not IPhone and the apple na coat of arm; APC and PDP. Chop 1 chop 2. Just de use the phone de post for ur status. The phone get value for ur status,ur enemies go know say u Don upgrade
|
HRMK: 2:18pm On Oct 02, 2023 |
who dem go blame if nor be you wey dey luk for cheap iphone?you lucky self say nor be fufu dey inside!you for use ogbono soup chop am!!
|
chaloskyx: 2:21pm On Oct 02, 2023 |
its a good decision investmet wise to buy ipone with 44k and use the remaining millions to buy a house or land. congrats.
|
Brushstrokes20: 2:21pm On Oct 02, 2023 |
For the Eagle eyed prospective buyer, the Apple has already expose the fraudulent sellers folly/ antcs! # look before you leap # DON'T LOOSE GUARD |
GanagiBitrus: 2:23pm On Oct 02, 2023 |
bukatyne:Foolish Thief. ![]() 1 Like 1 Share |
77up(m): 2:25pm On Oct 02, 2023 |
Una wan run 44k on top 1.5milli something, op u no well aswearugoud 😂 I think I like it though so far e get network , can make calls and browse😂 Make I go Ali to check am out. Atleast it's better than make these werey guys for computer village run person street with fufu package 😂 Op get good phone cover and enjoy your fake life in peace😂 3 Likes |
tabaralph: 2:25pm On Oct 02, 2023 |
obembet: |
jpdoncumagain: 2:30pm On Oct 02, 2023 |
Hehehehehehehe 🤣🤣🤣🤣 who chop d Oda side of the apple na. U get luck say dem chop remain for u sef. 🤣🤣
2 Likes |
iPresh4s(m): 2:30pm On Oct 02, 2023 |
This one just want trend
|
Enskynelson(m): 2:32pm On Oct 02, 2023 |
Hackie90s:Must be Buhari brother from Katsina who wrote that. iPhone pronounced as iPone. 😆 😆 😆 1 Like |
brightleave(m): 2:42pm On Oct 02, 2023 |
Na d hard drive you buy be dat ![]() obembet: |
deavicky(m): 2:44pm On Oct 02, 2023 |
Na now I see the apple. Them chop am two side.
1 Like |
brightleave(m): 2:45pm On Oct 02, 2023 |
But dem greedy o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Counterfeit: 2:51pm On Oct 02, 2023 |
Twice bitten...
|
Expanse2020(m): 2:52pm On Oct 02, 2023 |
Iliveforever:Don't mind him he order for Ipone instead of iPhone. He got what he deserved. He come de rant.... when u buy 150,000 car you no know everyday u go de visit mechanic,,🤣🤣🤣🤣 1 Like |
Semaj77(m): 2:56pm On Oct 02, 2023 |
obembet: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
phantom95: 3:10pm On Oct 02, 2023 |
Them chop your iPhone for both sides
|
eliwa47(m): 3:16pm On Oct 02, 2023 |
![]() ![]() The phone dey hot like kilode And Pls don't expect any 1TB in that your so called iphone o ![]() 1 Like |
udeh3(m): 3:23pm On Oct 02, 2023 |
As in the phone make sense... I'm a regular customer to AliExpress. That phone get confirm review even for pipu wen dey USA. See 5 ⭐ review upandan. With those reviews ,I bet you, the phone go mad. Try checkout the specs too... Instead of buying those popular but low quality phones in Nigeria, I'll buy this phone over and over again 1 Like |
Kamalex22(m): 3:23pm On Oct 02, 2023 |
Alaye you better collect it like that until Dem don chop finish the apple at the back side ooo😁😁
1 Like |
udeh3(m): 3:26pm On Oct 02, 2023 |
eliwa47: Go check the reviews first. The qualities of some items isn't all dependent on the cost. I do buy most of my items in that site, the prices difference between the Nigeria prices are alarming 1 Like |
udeh3(m): 3:30pm On Oct 02, 2023 |
Mike008: You can't with the local card, whether master. However, I'll advice you to use Chipper which is very easy to make use of. In using Chipper, buy USD, then request for your Virtual USD card. Input your card details in your AliExpress . That's all 1 Like |
Chochovini: 3:39pm On Oct 02, 2023 |
Just as we voted massively for a President, inec then gave us ACCIDENT instead.
|
Numerouno94(m): 3:51pm On Oct 02, 2023 |
MegaBozz: Exactly. Mayb the guy actually tot he has seen Father Christmas via Alli express. ![]() Your last sentence is the absolute truth. A wise man once said in pidgin " free tinx dey run belle" 1 Like |
Dreamhighnow(m): 3:53pm On Oct 02, 2023 |
nocodechief:He bought it at 44k na. Do u expect him to get true iphone |
Caleb15(m): 3:58pm On Oct 02, 2023 |
Hope say no be the phone you give Precious for her birthday
|
The Phones Spotted With Otedola At Zahra's Wedding Ceremony (Photo)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |